Nelcliff's Posts
Nairaland Forum › Nelcliff's Profile › Nelcliff's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 42 pages)
Don't just rush over what you maybe reading through your thread. What ever you accept at the end of the day, Pls make sure you do your due diligence before you jump in to avoid untold stories. Wish you good luck |
Why did you even tell us without the car picture. At least make we see how it looks |
VeryWickedGoat:U fit swear say nor be garri u drink sleep? |
LagosInter:Update: She carry am incase u be yahoo boy whr dey take dem play.. U know wetin I mean or u dey hear wetin I mean.. Take one. ( Kinda self protection.) Note: Who dey go dey fear and who dey come dey fear u.. So u now know if the above say na truth or lied. ![]() |
Yeye dey really dey smell in this Country oooo. I was reading the long episode with hope to see the picture of the said asconder but to my surprised................... Na Mercedes-Benz yarsh I come see. If I say I nor vex ehhhh then I lied. |
To me I dey reason am say Na CLUB HYPE MAN na im put her 4dat wahala. Those guys can hype u to buy wetin u nor fit pay. Na so dem hype my guy run big of just 150k under 2hrs. But my guy own good because he pay im bill clean.. ![]() |
Witnesstony28:Reason I am commenting is because of the upcoming rushers when dem see girl.. Out of rush u forgot to do what supposed be ur first routine by locating a chemistry and get urself a packet of condom even though it's not 100% still safe but at least these stories wouldn't had arrised if u did took the right step. Something where u born come see in dis life nd u never know how many tins don enter or pressure am yet d surface still dey look neat and clean but only for some girls where get fyn body. Now see where ur rushy rushy has landed u.. D girl sef cannot count how many people she dey dash 4free without condom. Yet u nor fit purse and do otherwise by getting ur condom My prayer is may God help u to recover soon.. Get better soon Bro. After that repent from rushy rushy. |
The inspector in subject mind go dey like.. Una where dey extort nko? Are we not BIRD OF THE SAME FEATHER? I just dey Walker pass ooo. |
Mandate2023:If u sabi pigin u 4understand wetin d guy talk.. U rather rush to type otherwise. Okay make I give u tips now... Wetin d guy mean be say, Na only Tinubu fit arrange am like dem dey do d same tin 4 Bale's Palace yet nobody hear police voice or read am online U dey get? If u rush to type and insult tribes or region e nor go make sense over wetin u know as truth. Even ur brain know dis truth but ur hand refused to type. Is ur keypad that bad? |
Totilopussylick:I guess he quickly forgot that part. He needs be reminded |
Emiliano388:Someone that has been managing businesses and funds is airing his opinion about the happenings and you are here calling him a thief.. Pls consider his experiences in businesses before you talk. Don't just talk because you expect to see some cheap likes from your post from the same set of ur type. Reason by using the brain box. |
Amazing result so far. Does it mean guys and gals has decided to take their right stands in Nigeria election matters? Somebody who's more matured in the subject matter should help me. Thank you in advance. |
Omo use scent leaf do spiritual bathing. Plus scent leaf and put them in a kettle or pot to boil. After it has boiled very well, removed it from fire and filter it into Ur bathing bucket to at least warm . Not that hot to bath with it . At this point take it to Ur bath room, pray to God and ask him to removed every negative things that maybe associated with the charm. . decree for good health and other relevant issue concerning Ur life . Just believe it is settle . Remember never clean Ur body after this bath. Allow everything to sunked into Ur body . U are safe. |
nelcliff:Still very much available |
We have the following Generators for sale. For serious buyers only pls. 500 KVA #19M asking price Total of 9 other generators ranging from 50 KVA to 100 KVA Going for #15.5M asking price Call Nelson on 09035521856. Note serious buyer only
|
[quote author= post=114005406]Oh Nooo!!! Not again!![/quote]Which one be not again when e don already happened.. |
Viraltrends123: they've stop recording road construction, [b]electricity, and bridges like you still do in south eastBros you can lied for Africa. In short you will represent Nigeria in any lie lie next competition. Area where I moved come for dis lagos over 3 months now I never see a flash of NEPA light . And you get mind dropped dis dupe lie for Ur fellow brothers to read . Which side of Ur bed did u wake[/b] |
Wait ooooooooo So men and women, Boys and girls Still dey gather here dey read update from APC funny Presidential Primary? My prayer be say no bandits go enter here begin dey bomb or shot my brothers and sisters of one Nigeria.. I am coming someone is knocking at my door. Stay safe wherever you are . |
Kyase:Omo see levels . Your intel line strong.. I swear Ur intel signal must be sleeping Asorock.. And I dey reason e fit be babe where dey service men in the Rock . .. ![]() |
Abeg Una see my pikin 4 dis thread? I just send am to fetch water for me make I take bath, b4 I turn eye look my radio, I nor dey see am again . Incase he follow go do consensus make Una call am 4me. Dis Country Nigeria nor worth dying for Incase. After all tomorrow news paper go sell with unemployed youth debating wetin big pass dem . |
Latakia: Why not safe the strength until final whistle from Mr President Baba hinestly. It's not about wearing face cap. Abi na d cap dey do selections. |
foruma702: They will only report their pay master activities.. they will even add sugar to it . Channel is good to go with.. |
I came to read some hot served comments . As e dey hot |
MadamVanessa:Yes.. Better talk . Where is @OP. Come follow people where sabi road here . |
garfield1: Hello Akwa Ibom and PDP is like pant and yansh. Go and ask. Don't be a prophet of doom |
So Governor Udom Emmanuel has finally succeeded in burried AKWA IBOM into Pastor Eno Umoh's hand. Jesus Have mercy. This wicked man that can't even pay his staffs. Don't ask me anything.. just go to Eket and ask of Pastor Eno Umoh And the rest will be history. |
Sometimes I wonder some kind news I read through this platform and begun to wonder how it came to existence compared to like 10yrs ago plus where values were given in terms of update of the happenings.. What's our concern with someone private life. Okay since na to dey update anything we see on nairaland, Abeg I dey my toilet dey shit.. Help me update am to FRONT PAGE.. We use to get value.. Let's return to them. Yes we can |
Kayberg:When you Sight #PRO context, you need a prophet to tell you whom he is. @Topic Poster, Convey this message to the victim. But pls be wise enough to come and say thank you to this man. |
Oibrahim:Where will you be taking the practical. With your phone keypad or touch screen? See Questions I swear you get PHD to dey ask questions. I hail iooooo |
If na me, the car brand go suffer for my hand.. how come will be my next question to them.. |
.