Nella's Posts
Nairaland Forum › Nella's Profile › Nella's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 118 pages)
CP?? hahahahahaha see as PSP dey make ur posts commot! lol, all disarranged! -- I hate using that thing to type! @ Shuppie u seriously have a baby!?? awwww How A-D-O-R-A-B-L-E! |
lol, Twinny, na wetin he do u?? lmao ![]() Dual Core:Twinny!! --- me nor high oo, -- Na mukina dey poison my food with all her junks! Muki Which Dentist?? -- D dentist nefa tell u sayy make u nor dey carry me come his office sayy my tooth too strong 4 him!?? Who is too young to go to Pluto martket!?? -- It be like sayy u nefa know d places I have been with that my Auntie Iice! -- I know that market like d palm of me finger! @ Brine baba Don't want to crush u . . . soo don't u bother, |
wetin do my thoughts ? @ topic TV shows |
Dem dey show correct Tyra Banks show 4 TV . . . . u should come watch, ![]() |
oh, lol, I don fear @ topic, Ciara . . . 1 2 step |
lmao, . . . noo I dey do press ups 4 a different reason! -- I get boxing match tonight! Na one woman I wan kidnap, . . . . I need to sell her and buy some Diamond tooth! Mukina! u was a very peaceful baby!! -- I no go argure! -- oya come make we go dentist go examine your tooth make we see!! ahhhhhhh Pammy!! -- I don already ask my auntie Iice make she buy am 4 me if she dey come 4rom Neptune today! -- one carton! ok, ok, If I kidnap her I go go that Pluto market go trade her with some Diamond tooth, -- she look like person when go worth something ![]() |
tell him I'm a reverend sister oo, I no dey enter men room! Ask Cesk, |
jare?? . . erm . . ok, lmao!!! Shuppie! Ciara na muscled up!?? ![]() |
cescky:u be 4rom Portugal! -- nobi only Portugal na Iraq! young babe grow?? -- that one?? I already put juju 4 her head! she go remain youg 4 ever, so that I go fit dey do my punching training on her every morning! @ topic eavesdropping ![]() |
cescky:Don't worry . . . I already dey send thunder to strike u there! --------- -- wait she is comin, I told her to clean my room out first --u never schopp this night! See his mouth! thief! y is my whole kitchen empty!? ![]() |
Cesk, abeg tell this ur friend naa! --- Steve, do u have like a file of those pix on ur PC or smthin!? @ topic Profile abi? -- If I knock that ur head u go know! |
Mukina! There is no pikin in this world wen stubborn pass u! -- U wen dey carry ur head dey nodd elephant yansh wen u been dey small! ![]() Abi u don 4get!?? D lady?? -- of course me remember her! -- that one wen get crocodile teeth? -- who go fit 4get her?? ![]() Kidnap!?? u nor know ur pikin!?? -- na she go kidnap me abi na me go kidnap her!?? ![]() |
hat |
Steve my God! It's enough!!! u r giving me nightmares!! 4 reel! lol, @ topic Wife? -- Cesk don marry naa . . . Cesk tell em . . . wetin be that her name again sef? -- That very very sexy one? ![]() |
cescky:Finally u admit! -- oya call my sister make she give u cookie 4rom that jar there, -- u've been a good boy, -----where she dey!? ![]() |
Cesk, u don forget sayy na me and u be Nigerians abi?? it dey run 4 our blood, Nigerian no fit fool Nigerian! lmao Sooo wether nepa take light or not . . . . no help me charge ![]() I no dey feel like big sister, I be big sister -- ask her to show u where I punched her! @ topic Runs house |
d lady for zone 567?? --oh! that very nice woman abi?? yes . . . yes . . . it make me grow muscles no need 4 u to worry about people like le Sly to dey disturb u again! -- I Don dey train, ok . . . . make I show u, which person u want make I punch first!? mukina2: lmao!Muki, u think sayy na every pikin dey like ur own Nelito here?? U want make d pikin fear die?? ![]() Shuppie, nor mind her oo, infact no ever listen to any of Mukina's advive concerning babies! ![]() |
nor mind Cesk, he doesn't know who he is dealing with, lol lmao, Cesk . . . iron sponge and bleach?? . . . 4 your information, "bleach" na my daily water . . . Iron sponge na my tooth pick Soo . . . make u rethink lol, cescky:I knew it! -- soo u too follow me be witch!?? -- na one of our practise be that oo lmao, |
Steve abeg I no carry oo, lol All this ur ladies sef dey tire me, @topic pepper . . . because u deserve am naaa abi I lie? ![]() |
sooo na me u dey tell sharrap abi?? -- me don be big gurl now oo I mean . . . just look at my muscles, the other day I punched a crayfish! 4 reeeal I'm not joking! I punch d thing na soo it start to dey stagger! ![]() Shuppie, me dey oo, I just tire - - - - I dey do some "press ups" right now 4 my muscles ![]() |
I go kill this girl oo Idiot! when that PSP battery finish we go know who be idiot! -- alimal! --Cesk, oya first of all prepare make we go confess to God! -- na all your fault sha! @ post Abomination |
lol, Muki u nor suppose run 4rom moderator, u don forget sayy na me own nl!?? na me dey moderate eirything u see here! ![]() Sup Shuppie? |
ok, me don join u! ![]() |
Cesk, u see this gurl dey relate us abi?? --ok, 4rom now on u be "brother" -- how about that? . . .brother? @ topic Will Smith |
sister!?? --- I don put her on sales if u wan buy, she nor cost at all Cesk na my small pikin sis oo! make u clear your mind! About d hypnotizing, . . . lol, u don ever see where them dey hypnotize witch?? |
lmao, me no dey fear oo -- u trust . . . . I cary ur blood naa I don practise all d chinese kicks soo nor worry ![]() how ur day jor? --u kill any dragon today? ![]() |
Banned because me feels like it |
everyday! ![]() wldu read a good book? |
kick her! -- na 4rom PSP u go stay slap me ba?? alimal! |
Nella . . . . u already know sayy that name dey go well with dollar ![]() @ Steve Abeg, no blind man pikin! lol, ![]() |
sayy u no dey fear face?? u never hear sayy drug noo dey work 4 my kind abi?@ topic Mr Ibu! |
haha! soo u been see me true true sef, I was sending some juju to u, hope sayy u recive am sha ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 118 pages)