NessaFresh's Posts
Nairaland Forum › NessaFresh's Profile › NessaFresh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 45 pages)
That's true.... Read my signature |
Jsj |
Amebo |
![]() |
Intro: Wida Na you sef don dey feel like a leader na (bad man something) Wida Na you sef don dey feel like a leader na (bad man stunting) I go by the name of Andy Blaze and I rep BITG You know wetin dey happen na, when PH boys dem turn up on a track maan We ma kill that track And this track is dedicated to all of them boys damma form a lot And them other girls demma form a lot mehn Dem dey form like say na dem get everything (get packaging?) Never...okay let's go.... Verse 1 : Abobby Wida Na You sef don dey feel like a leader na Yesterday tonye today belema the other day I saw you with Freda na(eh) Shey you sef don dey run package You like big y***h get big advantage You wan climb her shey she don turn stage Na your type dey wan fetch water carry basket(aah) You never see something When dem obtain you, you go feel something Dem go chop you raw like fresh pumpkin Dem go make sure say you feel something (Bridge) Street things street things We can't walk n****r we can't talk n****r Wida na you sef don dey feel like a leader na Verse 2 Leggo! Fine Girl Wida na Me hear say you be cheerful giver na You don give Musa, you don give Ejima Me too go like be a receiver na(eeh) Make my network connect to your own My antenna signal go strong for your phone Shey you understand the point I'm tryna make Its your waist not your heart that I'm tryna break(eh) Me sef go like run your package Make you come my place give me home advantage Shey you understand the point I'm tryna make Its your waist not your heart that I'm tryna break(eh) Bridge: Wida na you sef don dey feel like a leader na...boomba! You dey form big boy you don run all the bannies all of them hmm you have it You dey form fresh boy but na sambisa forest dey under your armpit You raise hand up for church pastor hear the smell him shout Blood of Jesus, Jesus! There's a demon In our midst and today we must kabash until he leave us, leave us! For outside you dey form clean boy but inside your boxers you get craw craw You dey form fine girl you carry marykay full face but then you still worwor (But then you still worwor eh) Wida na you sef don dey feel like a leader na.. (Wida na you sef don dey feel like a leader na) Verse 3 : Andyblazeyyy Eh! You dey... You dey form fresh girl but you dey change top ontop one leggings You dey form miss independent but you dey use whatsapp for your coded beggings (Sweetheart I have headache,I'm feeling pain I'm feeling bad eh To make me feel better you have to send me heh some recharge card ehn?) Shey recharge card don dey cure headache...Wida Na Dem dey preach for nairabet...(Wida Na) Dem no fit racks you but whenever you dey walka you dey always walka with your friends(chai) Big boy dey borrow airmax....Wida Na You don see community boy dem dey racks....Wida Na No dey form wetin u no be cos one day dem go surely bring you to the ground...Wida Na Andy blaze andy blaze on a beat I dey jumpan a beat I dey kill am pronto I dey rap, I dey sing, I dey do MC I'm music like in-toto And on the M.I.C abum dike abum dike boy I aint talking Tonto Outro: Wida na you sef don dey feel like a leader na Wida na you sef don dey feel like a leader na G-don the music maker... Rep B.I.T.G Music fades..... |
LMAO....please continue.... ![]() The king is back |
ellab:Lmao can u imagine?! |
Is there a complete season 8?
I stopped where Damon was about to jump off a tall tower near a clock |
Hahaha Watch out for great acts from nairaland Meanwhile . . . . . . . . . . . . . CLICK HERE TO SEE WHAT JUST HAPPENED ON NAIRALAND |
I believe Saraki will do great.... Meanwhile check out this nairalander who has gon viral...guess who - www.nairaland.com/2397330/hi-guys...check-out-latest-song |
This politics is becoming dirty See what we are even seeing on nairaland - www.nairaland.com/2397330/hi-guys...check-out-latest-song |
Your first dates are very important because well, first impression lasts longer than you think. On first meeting, people form a bit of opinion about what you are like. So, it is very important not to make mistakes, especially with what you have on so as not to make mistakes. From your hair to your shoes, these are the fashion mistakes you should not make on your first date: Dress Your Best But Do Not Overdress: it is important to look your best. Dress well but do not overdress. Simple and chic always does it. If you wear too much clothes, you will come off looking like you are trying too hard to impress. So keep it lovely, yet simple. Loud Make-up Is A No No: excess make-up has a way of making you look like a circus clown. As you should not go overboard with your clothes, so should you not go overboard with your make-up. Keep your make so simple, it looks almost natural. Instead of going for dramatic make-up, choose a nude make-up look because it makes you look natural and simple yet beautiful if you do it well. Never Flash More Skin Than Necessary: don’t show off so much skin that your date thinks you are displaying your wares for sale. You don’t want to come off looking cheap and all. So keep thing simple and very decent too, although there’s nothing wrong with looking sexy while keeping it decent. Neatness means a lot: clean your shoes, spray some nice deodorants, brush your teeth; be neat. It is hard to say what someone really wants to see in the other, so try and show to the other person that you can take care of yourself very well. There is no how you can remove cleanliness from your fashion statements Wear What You Are Comfortable In: the key is to impress your date but do not forget your comfort comes first too. Wear clothes that you are so comfortable in. When you are comfortable with what you’re wearing, it makes you feel confident in yourself. Remember fashion is what you buy and style is what you do with it. Keep it simple, chic and neat. Do not overdo things or dress shabbily. Ask for people’s opinion when picking your clothes for your date. That helps you make the right decision as you may be too flustered to pick the perfect dress for your date. http://www.nairatunes.com/2015/01/five-fashion-donts-to-adhere-to-for.html credits ; Alice Temitope Dako
|

