Newdeal's Posts
Nairaland Forum › Newdeal's Profile › Newdeal's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
Oh! more models, make i see, that last man wey dey look him ''kini'' resemble Oga Ituen well well, abi na him brother? ![]() |
@ Gabrywyl , TT, wetin una dey squeeze face for? abi na because of de anti-kolo vaccine wey don enter una body? @ Ogor, Showbb say de vaccine no dey pain so make you no fear for injection, you fit even drink am self ![]() |
OMG! so, fine models like these dey for Nairaland? Wao ! but that last one ugly no be small ![]() |
showbobo, welcom from[b] 'Aro',[/b] abeg thank God u are back! that your injection, e be like some pipu like luvli and ogor need to share am wit you ![]() |
ogorluv: |
ogorluv:for one naija language, d translation of ur name na '' luv from inside hole'', so how is ya hole today? |
come and serve with me |
No mind clemcy, na d admin. wey put am for office i dey pity because the person no know am! me i know am, him real name no be clemcy. De guy go china for [b]olumpik, [/b]but na only nyansh e com dey look, till dem drive am comot he no win any medal ![]() |
see as all of them perennial critics com dey show dia nyansh for here, na so more go still com. NEXT!!! ![]() |
@ Kobo How come you miss the sarcasm in my last post! |
cbase:cbase wetin dat one mean? you follow or you no follow? |
As an[b] honourable member [/b]of this section, i wan propose new law: because [b]'jokes critics' [/b]don full for here, i dey propose say with effect from now, if you read any joke and you feel say e no funny, after u don condemn am, try post your own wey funny pass! otherwise shut up ya maut! any supporter pls raise ya hand make oga SAM MILLA stamp am into law, |
Seun:In the same vein, abstinence from sin didn't work for Judah Iscariot, yet Jesus promotes it religiously. That's hypocricy! What a brilliant reasoning! carry on Admin! |
congratulopia! sista tuneh! ![]() |
what if i no be man or woman? |
@ clemcykul na pipu like you cause am, i dey create space for that man wey una wan drive comot |
all of una, sharrrraaaapp! JJC enter here una dey drive am comot *welcomes tammyswits back* there is enof space 4 evri one, even missroads! ![]() |
@yemmese' I agree its disappointing for the daughter of a sex-abstinence advocate to be found in such a situation. What i find difficult to accept is for people to regard Palin as a hypocrite for her belief in abstinence because of the teenager's pregnancy. I would have accepted that label if Palin is the one involved and not the daughter. To put it bluntly, do you expect her to follow the daughter all over? or to put lock and keys on the girl's privates? @kha_khai[abi na ogogoro self ]yemmese has acknowledged the typo-error, no need rubbing it in. |
yemmyse:nope! read again. there is a difference between bringing out a summary of the opinions of others and what i believe. the title gave enough hint of my take on this issue. |
@ IBK, femmace blow you five freshly minted kisses and all you can say is nagode? abi na true them dey talk? abeg open mouth reply in kind! ![]() |
Waoo! some of the contributors almost turned this thread into a war zone, but some salient points were clearly made: those who come to equity must come with clean hands. If a parent mounts the podium to teach the world an ideal he/she believes in but cannot make even a member of his/her household to conform to such, then questions will be raised as they are being raised. However, If i profess and propagate an ideal i believe in, as long as i live by it, i have not failed, even if my ward failed to live by it. Beyond the pregnant teenager, there are several thousands, dare i say millions, who still believe in sexual abstinence before marriage. To that extent therefore, i disagree with those who tagged Palin as hypocrite because even with the best of parental cares, a lot of children still veer off disastrously. |
American politics is so weird sometimes! Sarah paling's[John Mccain's running mate] teenage daughter is pregnant and American press is agog! so what is the big deal about that? why are they making such a fuss about it? |
is this a joke as well? na wao for some of these new-comers![especially this one wey dey claim both Nigeria and Ghana] ![]() them no dey check well before them post! |
spenchuks:my broda, na one guy[abi na girl sef] called CGO. [/b]d 'professor of spellings' sets out to correct spelling mistakes of all Nigerians but he could not spell the word [b]appalling correctly even after two attempts--- abeg e don do! no turn me to amebo, go to home page, u go see am ![]() |
kufreabasi:you no learn any lesson[s] from that [b]appauullingg [/b]guy? abi you be one of those ![]() |
spenchuks: ![]() |
@defemz, now that is a joke taken too far, pls delete or modify immediately ![]() |
@spenchuks, liver failure , ok no worry, dem sabi themselves ![]() |
spenchuks:e.g?---[i dey your back if anything burst, call dia names joo! ] |
@bastrin, abeg no spoil this fine thread for us |
cbase:spen again! where him dey sef ? ![]() |
cbase:cbase so you change ur name com dey hide for here after ur shit wey no get control don disgrace nigeria for olympics? |



