Newdeal's Posts
Nairaland Forum › Newdeal's Profile › Newdeal's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 13 pages)
I was glad to hear of the creation of a ministry for the Niger Delta, and now this Operation Barbarossa! more violence, more bloodshed, more destructions that will take billions to repair, what is really happening? is violence the only alternative? why don't we give the new ministry a chance to prove or disprove itself? can any good ever come out of bloodshed, justifiable or not? when will we put an end to all these? its really heart breaking! |
i dey go order for full consignment of viagra for all de men on this thread, [excluding masef of course] since na only marriage and 'kini' full for una minds ![]() |
make i hear the gospel according to Lyssa b4 i know wetin i go talk |
Bia ,this new-comer, you don greet ya elders wey dey here finish b4 you begin throw jabs? |
@Kay9, GBAM! spot on! |
** |
@Kay9, good question! @poster, let us also know the percentage due to you for your services and please post your replies here so we can all see it |
is it urban or rural legend? anyway, here in one: never look at an elder in the face otherwise you'll see a monster! |
@ Infobaba and Dani1luv, Oya, make una enter ring, na me be refree, de fight na 15 rounds, non-stop! ![]() |
@Moyo, its a prayer for Nigeria initiative begun in 1996, ------long tory! not 4 this section, just make it a habit to pray 4 your country daily, that's d crux |
moyo, you no go leave dani1luv go sleep? dey guy fit do night vigil because of woman-o ![]() i don dey go home. c u 2moro By the way,do join the Nigeria Prays project. your local church shuld've details,[allow me to assume you are a xtian] The UK chapter was launched on Friday 12th at RCCG Jesus House, Brent Cross, with Yakubu Gowon in attendance and many more,[ including newdeal ] |
Who be this miss A & B wey we no go rest? *peeps at her profile pics* Thank God she no fine reach ma waf ![]() |
*came in saw the pics, , read the replies, , got a duster, cleans them replies, looks at the pics once more and, * |
nice one, but come-o! you dey sell flowers? ![]() |
Women are not Banks so case dismissed, all of una go to your worship centres, it is prayer time! |
clemcykul:which kind flogging you sabi do? you sabi anything pass to jump and shit in style? so tey you come put am for ya profile ![]() |
disease:Good, but who go give the koboko and where? |
Moyola:jokes apart, i am. want to to show me round? hope rocks will not be thrown at me! ![]() |
oya, make all of una comot from here leave me and moyostic moyo alone @moyo i dey since xmas last year xmas |
*b4 Chioya left* Johnny: mummy, why daddy and evribodi dey dance and smoke like this? Chioya: Johnny, today na ya papa buffday, 12th september! Johnny: Ok, so which year and month dem born my papa? Chioya: see ya head like ya papa own! Johnny ran to cbase Cbase: Johnny wey ya mama? Johnny: i no know, make i go ask am Cbase:[ full of weed smoke] see ya head like ya mama own! Like pikin, like papa and mama ![]() |
johnny, you dey dia? ![]() |
naaaaah, i dey on hols. |
Moyola:MOYOSTIC MOYO! ![]() but at least MYKALI voted for d law com to think of it, you went off air sometimes, what happened? i am in ur neighbourhood at the moment |
*peeps at thread, saw so many jokeless members till doing catchups, shakes head and leaves, mu ttering:* typical naijas, good laws dey fear dem |
@spenchuks and cbase: make una dey dia dey show teeth, Gabrywl go soon overtake una for shit bizness profession ![]() |
*enters with postmen carrying parcels of shit for analysis, points at spenchuk's , house* ''na him house be dat, nothing about shit wey e no sabi'' |
oga milla, you fine no be lie, i see ya pikture wey gabrywyll post, infact, i dash you my grand-ma! she go join you for UK ![]() |
yeah, i see am so. FOLLY big pass craze ![]() |
gabrywyl:sorry-oo! so dem still never find your size? ![]() |
no worry, den get drugs to modify, modernise, firewall, refine, improve, classify, highlight, copy and paste craze. infact, nothing den no fit do for craze. As you don enter here, you don enter be that, you no fit run go hide for anywhere again! |
@ossy4rill, The winner has not complained, even those who took part but did not win, including myself, are not complaining so this venom is needless and misplaced, except there are things outside this thread b/w the two of you that we do not know, if so why not address such outside here |
make i go find out from quack doctor showbobo *steps out* |

, 