Nifton's Posts
Nairaland Forum › Nifton's Profile › Nifton's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 23 pages)
Evribodi don dey reminisce,even pple like me wey de watch for neighbour house back then. |
Hehehe,i dey laugh at hw dis money wil be shared and chopped. |
Oil workers una tnks o,at least dis light wey we dey enjoy b4 d strike make e continue na. |
Whc kind rubbish be dis,u wan go help pple dem come kill u,make dem leave dem wit dia ebola since they na dia birth rite. |
Thumbs up@op,dats a well researched write up.Dis walnut contains a whole lot of phytochemicals dat are quite useful too, but i ve never that back here or any native name for it.
|
See pics at 34 i guess real age,others wey fit b her mama dey claim 25.#football age. |
We don dey feel am. |
Anoda akpalakpala to be gulped down by the political bigwigs. |
South don c opportunity to av a share of Naijas oil moni. |
Hehe,dis pple tink sey naija n US na d same. |
ikescope: I waz in platoon 1....& also the platoon leader of the best platoon bk in campYa no doubt abt dat,platoon 1 did extremely wel in camp,winning most of d competions.Heyaa n my name is quite unique dat any of those guys cud av easily known its me.Anyway i left ma contact in our thread(Niger B14),so u can pick it up dia so we hook up.Xup wit ur ppa? |
ikescope: Nifton same here oh!!...bt we gatz get there b4 thursday nxt week cos of cdsOh bro network dey vry bad in camp,u knw now.l was in platoon 3 tho i was on lowkey in all activities.Wat of u? |
benpuzzy: why do u had to suffer urself dat much when u have access to Vehicles dat will take u straight to Onitsha from Kontagora, though it is night journey.I knew abt dat but i prefered dis 1. |
benpuzzy: why do u had to suffer urself dat much when u have access to Vehicles dat will take u straight to Onitsha from Kontagora, though it is night journey.I knw abt dat but i prefered dis 1. |
benpuzzy: d day u left Knt for Coal City, where did u board vehicle?Left knt around 5:30Am n got to Minna by past 9 n den left for 042. |
benpuzzy: i can see dat u are well informed about K-town, but there are ppl dat makes things happen here. Na which state u even dey now?Am not well informed,still try na acquaint ma self wif d place. Am in d Coalest city now. |
Hehehe,Dis shud av been d best selling books but unfortunately they are country ban books,so na borrow i go borrow or Op any link for download. |
benpuzzy: i 4 say, but u need to come pay homage to me cos u dey serve 4 my Ghetto.u neva tell me sey na u b Sultan of kontagora. |
benpuzzy: e be like say u wan miss ur September AlawiiiMiss wetin,i dey dia b4 nxt thursday. |
toluxa1: Same here o my brother. How you dey? Which school is your PPA?Toluxa my man,um gud o n hop u gud too.ma ppa is Government day secondary school,kontagora. |
I enjoyed reading dis,op weldon n as for Ivory coast make una no allow ebola at all.It is beta to prevent dan to cure. |
As i neva get ba for dat,na eye i dey use fly my own for hia. |
OXYGENO1: That will done very soon.In that case nigerians will be inhaling their own gas.Come,i no come hia to fight wit u o,if u no like waitin i talk u free am nau. |
Make dem do dia own supply now,shee dem don enta d league of oil producing nations. |
studio14: soon none will opt for arms and ammunition again, instead we will be looking for farm implement.Eagerly waiting for such time. |
Hey pple,hop una jell o,jst shouting out. |
Gud news for me o,atleast extension of resumption at my ppa. |
Its Gulder ultimate search,more grease to dia elbow. |
Population explosion. |
Odunharry: no time ![]() Odunharry: no timeNo option. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 23 pages)
..#rugged!! Platoon 1