₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,314 members, 8,449,717 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 09:04 AM

Toggle theme

Nigerialabalaba's Posts

Nairaland ForumNigerialabalaba's ProfileNigerialabalaba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 74 pages)

PoliticsRe: ICC Accepts Petition Against Onanuga, Others Over Alleged Incitement by Nigerialabalaba:
[quote author=Ofunaofu post=122115991][/quote]Na d whole Yoruba people race u go still report to ur yeye ICC las las for d Yoruba resisting covetious Ibo people wey wan steal Yoruba political slots after collecting dem own slots. E be like say u tink say na play. Na real Yoruba race consensus Bayo tell una so o.

U still tink say na play. Never again will Yoruba give dem own slot from Lagos to Jebba to Itsekiri to non Yoruba like una Ibo(I before others) people dey do too. Bayo don speak d mind and resolve of Yoruba people.
PoliticsRe: ICC Accepts Petition Against Onanuga, Others Over Alleged Incitement by Nigerialabalaba:
helinues:
So many insincerity in this your comments.

Peace, Amani!!!
Na online world u dey. Me I no be woke. No Yoruba man go go Ibo go drag seat with Ibo so make no Ibo try am for Yoruba too. By d time wahala, real wahala start, even d comstitution go write am inside. If we get 75 seats for Yoruba and Igbo get 75, wen Ibo collect from Yoruba, na 80 Ibo don get so and Yoruba 70. If dem wan vote for House of reps, Ibo go block Yoruba be dat. Our constitition no dey design like dat. Na native people from dat area dem share slots to by states and geopolitical zone.

Never again will Yoruba give any of d Yoruba seats to non Yoruba.
PoliticsRe: ICC Accepts Petition Against Onanuga, Others Over Alleged Incitement by Nigerialabalaba: 8:48am On Mar 28, 2023
helinues:
All Enunjawaya's people irrespective of region must be tamed if not, they can bring chaos and confusion to the country
Ehen . Bayo Onanuga no dey among dem. Na d truth e talk so. Yoruba no go ever dey send non Yoruba go represent dem for Abuja again . E no go ever happen again. Bayo don say d mind of d real power brokers for Yoruba people. Politics na local. Ibo no dey send Yoruba go Abuja so Yoruba no go send Ibo go Abuja or Alausa. Na everything wey e go collect Yoruba go give am.

We no dey drag or fight anything with any pesin, na our space for d national seat we dey protect and guide jealously. We no dey give Ibo people any elective seat for Yorubaland again.ever! If Ibo no hia as Bayo gentle talk am, na dem sabi
PoliticsRe: ICC Accepts Petition Against Onanuga, Others Over Alleged Incitement by Nigerialabalaba:
Ofunaofu:
/
Dey play. Na one of the most influential cabinet members of Asiwaju Presidency u dey see so. In fact na beg dem go beg am to stay because he get job outside politics.

Na d real power brokers for Yorubaland send Bayo to deliver dat strong mesage to tell una Ibo say never again we go allow una covetiousness to steal any Yoruba slot again. Yoruba no dey drag una ibo seats for Iboland so mind una business, we go mind our own business with full attention and force. We no dey look for trouble so no look for our own.

Seats are shared by states and zones in d constitution, u get una slots, we get our own, we no go take even 1 short 1 to Abuja so dat Ibo go get plus 1 to fit block us for HOR or senate. We are very serious as Bayo deliver d message and it is not a threat. We go defend every slot the constitution alloted to every part of Yorubaland and go ensure only a Yoruba takes it o.

Do ur business for our land, make ur money but comot eyes and never ever chook mouth for our local politics in Yorubaland if u still wan peace with us. We no dey put mouth for una own and we no dey covet una slots. If u like no hia, no be only Bayo u go report to icc if una no hia.

U kick our leg first time we go tell you jejely, no kick us again o. You kick am again, anytin wey happen na una fault.
PoliticsRe: Peter Obi: Church Take Back Your Country: Full Video by Nigerialabalaba: 8:01am On Mar 28, 2023
Ekemini11:
APC supporter are always on on how Peter Obi is a religious bigot; because he allegedly said the church should take back their country.

Here's a 44 seconds video from that speech. Watch it and decide for yourself if he was been a religious bigot.
Meanwhile, he also told the youths to take back their country over 100 times, and no one is castigating him for that.


https://www.youtube.com/watch?v=k23bzDaN9EE
He use religion take campaign and rile up some endtime yeye fake christians against Tinubu and APC but God con disgrace him and d fake christians. ntoor. Now u see say u no fit mock God, mock Tinubu and win .
PoliticsRe: The US, UK Has Asked Us To Send Them Names Of Election Riggers...'' Pat Utomi by Nigerialabalaba: 7:56am On Mar 28, 2023
FSU:
As copied

On YouTube: ''The US, UK has asked us to send them names of election riggers...'' Pat Utomi

ID of major election rigger and voter disenfranchisers.
1. Pat Utomi
Na Pat Utomi go scatter INEC office for Oshodi.
PoliticsRe: My Only Concern About The Upcoming National Census by Nigerialabalaba: 7:19am On Mar 28, 2023
Oga, u dey play too much. Ibo people no plenty. Dis census sef na formality, govt don know how many Ibo dey Nigeria and overseas with NIN, BVN, Phone line registration and Immigration numbers.

Una politicians sef go don know except dem dey play like u too. If u like tell Ibo people to travel from mars down to naija, una no go still reach one third of Lasgidi or half of Yoruba people dem.

For last election, even d whole world see say even d governor wey get d highest vote for iboland no reach 200k and na dem small pass sef for d whole naija.

D koko be d oda info wey dey necessary for economic planning. U dey play too much.

Nobody get time for ibo matter, na how everybody own go beta na hin dey find. Ibo no fit win national election wit dat dem tashere tiny number. Ijaw sef plenty pass Ibo people
PoliticsRe: Buhari And Tinubu Have Shown Us That You Can Be President Without The Igbo by Nigerialabalaba: 6:32am On Mar 28, 2023
kcnwaigbo:
Shagari, Obasanjo,Balewa showed us that you can be president without the Yorubas.

For some of you dummies, Nigerian political history began in 2015
Shagari Presidency na d creation of a Yoruba man,Gen. Olusegun Obasanjo. Even Shagari party, National Chairman (NPN) na Late Akinloye Adisa and hin lawyer wey help am win d case by mathematical manipulation na Yoruba , Chief Richard Akinjide.

As for Obasanjo presidency, Obj himself sabi say if hin no get Yoruba votes e no go do second term. Hin first term na military rig am agaimst another Yoruba , Olu Falae. For Sir Balewa, e no be President, he be Prime Minister.To be Prime Minister, na ur elected MPs go choose you no be by direct election and na when Balewa see say e need Yoruba e con drag Sir Akintola to remove Pa Awo, na so 1st republic pafuka.

The ceremonial President we get for 1st republic and na Zik of Africa. All these tins wey u no sabi don show say u be small boy o.
PoliticsRe: Boris Johnson Arrives In Nigeria For A Keynote Speaking Engagement by Nigerialabalaba: 6:22am On Mar 28, 2023
Frankitibobo:
Former PM dey carry him heavy bag dey waka oo
But if na for one country, one senator go get PA wey get PA wey get PA wey go carry him bag
Dem dey get too. In fact, dem dey open car door for dem too. Na because u dey play too much na hin no make u sabi say na security tips to protect dem too no be for only show. As ordinary people dey slap Macron upandan na because e no get sense to allow security do dem job. U fit slap Biden or Trump?

Boris dey do hin work so. Dem go pay am. He is a journalist by profession.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 10:40am On Feb 14, 2023
emmanuelewumi:
Na today, you begin buy Nahcohuh


Something wey people dey buy few months ago at around N4.00.


It even sold at less than N2.50k in 2020
Oga mi sir, d nahco wey I first buy na N2.20 I buy am and as I dey look am so dem fit give beta na so my church mind dey tell me say make I top am and my avarage fit fall between N5 and N6.

Wetin u dey buy Oga mi sir? For me now o, na nahco lo le shey grin

I agree say e fit dey too high for pesin wey miss nahco wen e cheap.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba:
Streetinvestor2:
What is this I am reading this morning from this thread. You want to learn how to report to mod.why not learn how to crash the site.

.You quote me anyhow we finish anyhow.
Oga street, abeg carry dat shoulder come down small so you go receive d sense in wetin essentialone dey yarn.

Here na for stocks market, we neva even cover am wella , we don dey see dem jjc and old timers dey derail d thread. E no good nah. Na like so una do before wit dat yeye crypt0 until una quench on top am.

Dis thread na for stocks, carry bond matta go bond thread. shikena.
We go come dia join u wen we want.

Becos dem dey derail d thread, we no fit catch up wit coolcash for oando matter, current price for nahco and ask for how e go be for us wey get ardova wey wan delist.

Since dis days now, conoil dey fly, we no debate am here na yeye yeye bond and how to collect and submit d yeye forms dem take dey derail here. And pesin talk beta to help serious investors like me, u say bolekaja u go beat am. Go beat am for hin house na.

Abeg, no vex o but we go dey report una until una chop ban wella and stop dat nonsense.
Here na NSEMPA for stocks.

Na nahco I dey buy today, u nko?
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 2:03am On Feb 14, 2023
essentialone:
Una dey over elongate as well as derail this thread and it's not cool at all. We all are either learners, teachers, or both, on the stock market. Imagine, coming back to the thread and seeing so many comments. You go through them to learn about the stock market, just to see that it is either about bond or about bondage. You rush and skip through all of that and end up even skipping through an important stock information. As I always say, the stock market is largely emotional and reactionary. Despite all your bedsheets, and fv and technical analysis or candlesticks, investors need the latest info to make some unforeseen decisions.


Make una teach me how to report to Admins and Mods ooo
E dey simple Oga mi. Follow dis steps if u no wan type d name of d mods for end of message u wan report:

1 Go down for d bottom of dat message u wan report. U go see report dia.

2. Click report. You go land for report page.

3. Read all d rules wey dey dia (rules reach 22 for dia) and select d one wey match dem offence (for people wey dey derail our stock market thread with bond opata, d rule dem break na No. 1

4. Type d number in front of d rule dem break for d space wey dey down dat page.

5. Click report.

Lobatan.c'est finis

InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 11:59pm On Feb 13, 2023
essentialone:
Please, let us limit this thread to only Stock Market and discussions around shares, Dividends, bonuses, etc. For other forms of tradings and investments, please find their threads.
Oga mi, I concur. As you don tell dem wey dem no hear, report dem to mods so dem go chop ban wella. Na rule No. 1 dem break so . Dem go chop ban if we dey report dem.

Oda threads dey for bond but dem no wan hear and dey form sense so tey dey derail our stock market tin here.

We neva even finish stock dem wan chuke bond to derail d thread. Report dem. I don report dem now sef for breaking rule 1

1. Please post all threads in the right section, and don't derail threads by posting off topic

emmanuelewumi:
The bond market is the major barometer that determines the direction of the stock market and the economy
Oga mi, no be true. Bond market no be barometer of stock exchange, na d measure based on the stock prices of representative large firms trading on the Stock Exchange be d barometer. For yankee, na S&P 500, Dow Jones Industrial Average. We get NSE own too and na dat we dey use as barometer of stock market, no be bond market. Bond market na fixed income abeg. E fit relate to stocks at some point if oda factors gel wit am but dat one no still make bond d barometer of stock market.

For economy sef, no be bond dey show d way, national economy dey broad and I don see say u no be economist if you dey call bond market barometer of economy. Barometer of economy na data from tins like gdp, gnp, hdi, gini coefficient ati bebe lo.

Make you help us carry bond matter go bond market thread. Wen we want sabi anything about bond, we go come dia come read am and contribute. Dis thread na for Stocks make we fi le be.

Igi pawpaw o ni wo pa wa o.

InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 7:02pm On Feb 04, 2023
Wapgod:
[/quote]I know this is not investment related.
But I am looking for a graduate trainee role at a financial service firm in lagos.
I just finished my NYSC.
My degree is in Information Technology(2nd class upper).

[quote author=Wapgod post=120000099]The ROI from NGX is very low, especially for the risk taken(No capital preservation).
And the wahala involved is extreme.
You want to do inter-member transfer, big wahala, transmission-wahala, dematerialisation-wahala and so on.
Dividends is low ROI to me and take too long, so i dont look forward to it.
Short-term investments is more suitable for me.
Wapgod:
I did some research in order to help you.
Their APT E-Trade seems non-functional.
Kindly avoid using this stockbroker.
Wapgod:
Seems like you're a marketer which shows your bias.
Please stop recommending any particular stockbroker.
I know for a fact that Meristem is not the best stockbroker.
I leave it at that.
Wapgod:
For me to help you in a specific way, it would take too much of my precious time.
And you are not paying me for my time.
I am rendering help for free to you
Wapgod:
You are believing the guy.
He is probably their staff undercover.
Most of these stockbrokers are nothing to write home about.
Wapgod:
Lol. You are wrong.
It's undervalued, yes.
But it's a useless reit in more than one way.
Wapgod:
I was busy at that time.
That's why i couldn't go into details.

Mediocre Management - Management could do so more better
Dividend trap(lost money on this)
Assets need to be liquidated to unlock value.
And so on, and so on.
Wapgod:
MorganCapital does number 1, ARM is even worse in regards to number 1, some analog stockbrokers are even worser.
Explain more about number 2,
On Number 3, Kindly post a screenshot of the Stockbroker software Meristem uses.They must use an inferior stockbroking software
Oga, wen I waka thru ur posts for hia alone, I just weak say na otondo wey negativity full hin mind u be. E be like say nysc no teach u anythin, even humility sef, u no get and na so so you dey bad mouth other people's business wem u dis small boy otondo just dey start life sef. Haba shocked
Na empty barrel like u dey make noise pass sef . With dis kain bad mind and bad mouth wey u get, who go fit hire u or recommend u? As u dey so ehn, u never ready to get job with this ur bad mouth and bad negative mind.

Oga, as u dey so ehn, even if you wan work for me for free, I no go take u. People like u wey dey proud, get bad mouth and bad mind no dey get shishi yet na so so problem and bad luck una dey bring to other peoples bizness.

U no be good pesin make I tell u d truth. U beta change.
May enu buruku and igi pawpaw not wo payin oga.
PoliticsRe: Pictures From Peter Obi's Campaign Rally In Osun by Nigerialabalaba: 3:54pm On Jan 07, 2023
[quote author= post=119805962]Osun state is standing for Peter Obi

Open the link to Watch crowd that welcomed Peter Obi in Osogbo today .

https://fb.watch/hVdWZDhkIF/

https://www.facebook.com/1336531132/posts/pfbid0Jg8EchevAYvCoXA19j2mdcnapt8Tf4W92bRf9XcbCQzuwaTQXsgih3HaS8VooJXKl/[/quote]Anoda 2k votes don dey load.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba:
Ades1:
You sound just like my elder bros. Why are young people in their mid 30s supportive of a man who is very old and has numerous health challenges to be the leader of Nigeria? This is not a normal behavior man!
Na wa o. Na so so people like u wey no get pvc and sabi yab dey suppprt oga obi ni.

I dey tell u wetin u no sabi instead make u calm down learn u dey blow turenchi.

Na 50 days to election o yet sensible people don move money for inside NSE as soon as Tinubu win d APC ticket u dey hia dey form quack doctor.

If ur elder bros be mid 30s den I don forgive u becos na pampers u dey wear wen Tinubu do wonders for Lasgidi and u fit dey like primary school wen dat one wey get 3rd class dey turn Anambra to wetin Anambra become today.

Na small boy dey worry u and ur yarn remind me of wen one Papa u insult dey drag u for here last year. Respect and character u no get and u tink say money go buy u long life wen u dey yab ur papa mate dem.
Kilomode mo? Na to play with iyepe na.

Me I no dey and be ur mate and like ur elder Bros wey go likely get pvc, I get my pvc. I no dey do akagum for obodo oyinbo land so I full ground with my pvc and no go allow small small boys wey no get pvc but get mouth full of insults to run me and Naija down from wia u dey hide for obodoland you dey praise wen dem elect "a very old man with numerous health challenges" as the leader. You see ur hypocrisy so.

Small boy like u wey say if hin grow up na Iroko e go kill, na iroko go kill am before hin grow up. Omo ti o ba ti ile ire jade no dey go online go yab hin papa age mates. U no gree stay home long enough to recieve home training and dem no give u home training wella before pride and suffer make u run comot for house in osanle to japa get tashere wey con enta ur head wey dey make u yab ur papa mates dem. Omo alaileko.

Any pesin wey still no see say Tinubu don win dis electiion either no dey for ground in Naija or just dey suegbe ni like Fela dey call people like dat.
Na d money part make me reply dat peteru andrew wey don check out for Naija like u too.
People wey get money with sense join am don port for NSE since after APC primaries.

If una like no come back to Naija, e no consign me.

Any investor wey dey tell anyone to wait till June sef na suegbe.
Yeyenatu.

gbengafaro1986:
BUT this is our market record under this Government....Why so critical?
Oga mi, abeg no loud am. Na dem bad belle and abi na oversabi or aimokan go kee dem las las

InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 3:13pm On Jan 06, 2023
PETERiCHY:
2months from now we invade the market like Fulani herdsmen grin grin grin

BARGAIN HUNTERS TAKE NOTE!
Dis my oga ehn. pvc u no get, for naija, u no dey for ground, vote , u no go vote yet u dey drag Fulani like say na dem send u comot for NSE.

Serious investors don move dem money inside NSE since APC vote for Tinubu last year for dem primaries . Why?because serious investors sabi say na City Boy wey get sense, experience and sabi serious markets like NSE and na City Boy go win d election.

Oga, make I no lie for you, ehn, NSE too difficult and complex to manage for our Broda wey dey do him importation and container business jejely.

Investors sabi say NSE dey for briliiant people wey get more dan 3rd class for philosophy and submit GCE o level result to INEC o like our Broda o.

Investors don follow City Boy wey don manage Lasgidi very wella, City Boy wey get sense to score distinction for university beta pass oga Obi wey get 3rd class o and be trader o.

Investors don follow City Boy wey sabi road. Investors wey get beta money don use dem brain follow City Boy.Even Afriexim bank don put money inside Geregu and Mauritius still dey load Seplat ati be be lo.

Election wey don get clear leader grin On top both technical and fundamental analysis, na City Boy win d election and our election no be like wen u dey naija wen people dey rig and kill demselves upandan.

As u dey wait to come back to NSE so, ur delay don become denial and na people like u go collect our kaya las las.

InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 11:56am On Jan 06, 2023
locodemy:
https://www.cnbc.com/2023/01/03/gold-surges-to-6-month-high-and-analysts-expect-new-records-in-2023.html

I am not a monkey hunter.I am a gold digger
Oga locomotive, happy new year Oga mi. I sabi u say u no dey do monkey hunting o but dis ur news no apply for Japaul o. Japaul neva even start to dey dig gold comot for ground let alone say dem go reap for the gold price bull dem predict for 2023.

Na when e reach prediction of gold price for 2030 den u fit share dis kain news for here wella. As u share am now wey japaul no dey produce or sell gold, u come look like monkey hunter b cos some people wey no sabi tink say japaul go benefit and dem no sabi say Japaul neva even start to dey produce gold let alone to dey sell am to benefit for dat news wey u share.

Na dredging and quarry jobs still dey give Japaul tashere money but gold mining and sales never even start o.
PoliticsRe: UK Court Again Denies Bail To Ekweremadu As Trial Begins January by Nigerialabalaba: 12:13pm On Dec 21, 2022
PrinceOfLagos:
No pity , No mercy

Ekweremadu is one of the political crooks that ran this country aground , let him carry his cross alone

Tinubu should step his foot on United states soil and I bet he will be picked
omo ibo, wetin consign Tinubu for una kidney harvesting business? na ur papa business be dat so make u leave Tinubu out of una blood money biz
CrimeRe: Nigerian Drug Kingpin Arrested In India by Nigerialabalaba: 5:50pm On Dec 16, 2022
God1000:
But why, This is very very bad

It will take 100 years to gain the trust and respect of the outside world, our battered image won't change overnight.
na ur ibo people problem..U tink say foreigners no sabi say na Ibo people dey do am pass.
CelebritiesRe: Omotayo, Do2dtun Wife Files For Divorce Over Forced Abortion, Domestic Violence by Nigerialabalaba: 5:47pm On Dec 16, 2022
God1000:
The rate of divorce these days is alarming
na becos bad bad people full ur corner. People wey dey enjoy dem marriage na hin pass yeye social media marriages
PoliticsRe: owerri, onitsha compare to abeokuta ,ota in ogun state(12mil) ThisGlob e.com by Nigerialabalaba: 1:58pm On Dec 16, 2022
etcetc:
igbo trader ship N3.3 trillion from the south west to the south east
u want ur Ibo blodas to start kidnapping una abi
PoliticsRe: SBM Intelligence: Obi To Win 9 States, Tinubu 13, Atiku 12( Chart) by Nigerialabalaba: 11:54am On Dec 16, 2022
Validated:
PO has climbed from 4 Peoppe tweeting in one room to 9 states in less than 5 months.
No sharing of money, nor party structure and no governor's patronage. Just youth.

Now, with 9 states in the bag, according to them and still tweeting in those states, APC and PDP would have been broken in pieces by February 25, 2023.

We moooove!!!.
No sharing abi wetin u say? Na lie finish d career of Peteru Obi
PoliticsRe: When You Blocked Your Helper Because Of Politics by Nigerialabalaba: 11:27am On Dec 16, 2022
He go dey alright las las
CrimeRe: EFCC Protests As Ekweremadu Blames Commission For Detention by Nigerialabalaba: 7:20am On Dec 16, 2022
stuffs2002:
An average S/E person never takes responsibility for their actions.


Ekweremadu is blaming EFCC for his arrest for organ harvest in the UK
PoliticsRe: Alleged Organ Harvest: EFCC Behind My Travails – Ekweremadu by Nigerialabalaba: 6:54pm On Dec 15, 2022
He go soon blame villagw people. Nansense and ingredient. No be efcc na nnpc
PoliticsRe: Governor Adeleke Suspends Mining Activities In Osun by Nigerialabalaba: 6:53pm On Dec 15, 2022
Mining na FG terrain. He go collect same beating Yahaya Bello collect from Dangote.
PoliticsRe: IPOB Protests Non-release Of Kanu, Threatens Election Boycott by Nigerialabalaba: 1:59pm On Nov 05, 2022
35824L:
Where are those people boasting that southeast and southsouth are in their pockets?

The votes that Tinubu will get from Oyo state alone will cancel out the total votes from the five Ipob controlled states.

Unserious people forming political marketers on social media .
u get beta oil for head
PoliticsRe: Y Not Redominate The Naira??? by Nigerialabalaba: 1:32pm On Nov 05, 2022
KnowAll:
The problem is a lot Nigerians love the idea of having 1.5 million in d bank as supposed to 1,500 Naira. They are suddenly not a millionaire anymore.
Oga no be so! Even if u remove am, e no do anything..For Ghana, all d redenomination now na scam becos d new cedi don turn to old cedi. Ghanaians dey vex even more
PoliticsRe: Y Not Redominate The Naira??? by Nigerialabalaba: 11:52am On Nov 05, 2022
KnowAll:
As we are bringing in new Naira notes come December 15, is it not time we revisit Soludo’s redominating of d Naira as of today Naira is £1.00 to 962 Naira.

So all we have to do is divide d current exchange rate by 100 & that would make 96 kobo to £1.00

What is wrong about going this route. At least Ghana did & heaven has not fallen.
why u no kuku change naira to cedis? Na oversabi and too much sense go kee you las las.
Wen ghana wey do am today don turn dia cedi to almost toilet paper, u no get sense from dem calamity and u want make we go enter dat yeye tin again. You fit redominate ur own money, nobody go arrest you. If you buy N1000 suya from malam, instead give am N10 and tell am say u don redominate ur own naira. yeye
ProgrammingRe: Twitter Layoff: This Is Why You Need Some Side Hustles As A Developer by Nigerialabalaba: 11:46am On Nov 05, 2022
Dem dey lose $4m daily o. Those wey dem sack be dead wood be dat

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 74 pages)