Nigerialabalaba's Posts
Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 74 pages)
yet e no get pvc. yeye |
Awon ti lekkilies |
All dis orishirishi for ordinary yeye noodles. E be like say u no wan marry |
owobokiri:Na yeye sense dey worry u. See wetin Chimela see ur fellow ibo boy dey do for Enugu for dis picture. U see ur life so. Na una dey steal d rail tracks
|
owobokiri:Dis one nko. Na una Ibo boys dey steal d track.
|
owobokiri:Yeye. Na so una lie say na Fulani and army dey kill una. Now Soludo don expose una. FG don dey shout tey tey say una dey steal d rail track una no hear word.
|
socialmediaman:Na Gbaja I dey think. olodo. All d people wey dey contest be old papa dem , na Tinubu be ur ipob problem abi. yeye |
https://www.sunnewsonline.com/eastern-rail-line-work-halted-due-to-insecurity-vandalism-minister/?amp na ibo boys dey steal d tracks to go sell am.
|
isaacngozi79:Wizkid wey no get pvc or dey vote sef. Na on top woman e go dey wen people dey vote.yeye
|
Creamypie:Na comment like dis make some people say na waste of time to dey talk to nonsense people like una. Jagaban don without vote from yeye people o. |
yMcy56:Eeyaaah....I dey sorry, abeg no vex for me Aunty mi. Next time, I go share my info with u for email. Na now I just dey rememba say I fit tell u for email and u go do ur own DD. Dat restruction time be d best time as some people buy am N1.60k sef. We go dey watch am together ni o ![]() |
emexnaija:wetin dat yeye sumol boy dey look for? Solo makinde jnr, na so e go take use head collect nonsense.
|
yMcy56:Aunty mi, na d bolded be d underdog company I be dey talk about dat time but I no want make people say na monkey we dey hunt for hia . Beta days and sumtin still dey com sef if u don enta d bus. Dis one na microphone testing As dem go cross half a billion dis year , by next year, dem go fit reach billion sef. Dem profit margin dey among d best if not d best for dis market sef and dem go soon clear finish dem debt as I dey see dem so o. E just dey warm up sef and neva gbera gidi
|
dey should first change dat name Namibia if dem want more people |
Shey d payment get receipt? |
dem don kpai niyen . abi dem dey peteru lying bombers squad now ni |
Bad belle omo ibo, eko atlantic land wey no even reach ultra HNI people sef. Place wey people don dey live and work now for up to 10 years! Mesef sabi 5 people wey d place na dem permanent residence for black pearl towers. olodo omo ibo oshi. instead make u go find beta work do, u dey hear dey worry about tinubu wey bigger pass ur whole iboland. Omo ibo OP, eko atlantic no be ur mate or iboland mate o. https://pmnewsnigeria.com/2019/05/15/us-buys-1000-hectares-of-land-in-eko-atlantic-city-to-relocate-consulate/?amp=1
|
Shayo na bastard !
|
REVEALED: Peter Obi administration’s $12.24m stake in International Breweries now worth $5.38m. In a 2018 interview, Peter Obi said he invested $20 million in International Breweries on behalf of Anambra state as a governor. Obi’s claim was in response to questions on economic development, Anambra politics and his presidential ambition. “… Anambra state is the single-highest shareholder in that facility. I invested in it, over $20 million,” Obi had said. “It is worth almost $100 [million] today. That’s what government should do.” TheCable had previously fact-checked some of the claims. Chukwuma Soludo, governor of Anambra, also debunked a recent statement ascribed to him regarding the investment. International Breweries (IB) Plc is a subsidiary of the world’s largest brewer, Anheuser-Busch InBev (AB InBev) — a multinational drink and brewing giant based in Leuven, Belgium. In its 2021 audited financial statement, the company said it holds 43 percent economic interest in International Breweries Plc, a publicly listed company in Nigeria. According to a report by The Nation, AB InBev merged its Nigerian operations under a single corporate entity in 2017. It had three indirect Nigerian subsidiaries — International Breweries Plc, Intafact Beverages Limited and Pabod Breweries Limited. SABMiller Nigeria Holdings BV — another subsidiary of AB InBev — was also a major stakeholder in Intafact and Pabod. ANAMBRA’S INVESTMENT In a statement made available to TheCable on Tuesday, Ifeatu Onejeme, Anambra’s commissioner of finance, confirmed that Peter Obi’s administration invested the sum of N1,955,535,247.00 (an equivalent of approximately $12,616,356.43 at the then average CBN exchange rate of N155.00/$1) in Intafact Beverages Limited, a green-field brewery set up in Onitsha by SABMiller Breweries of South Africa in 2012. Onejeme added that the state government still holds 407,321,264 ordinary shares of International Breweries Plc in exchange for the Intafact Beverages Limited investment. “Based on the NGX closing price of N5.50 as of 20/6/22, these shares were valued at N2,240,266,952 on that date,” the statement reads in part. “Based on the Central Bank of Nigeria I&E exchange rate of N415.75/US$1.00 on same June 20, 2022, this investment was valued at an equivalent of approximately US$5,388,495.37 (and at N604/$1.00 parallel market rate, only US$3,709,051.24).” IB PLC’S SHAREHOLDERS & THEIR CURRENT STAKES Checks by TheCable showed that International Breweries has two major shareholders with stakes above 5 percent. The highest shareholder is AB INBEV Nigeria Holdings BV with 72.03 percent followed by Brauhaase International Management GMBH with 8.85 percent. These details are contained in the company’s financial report dated March 2022. AB INBEV NIGERIA HOLDINGS BV — 78.44%. BRAUHAASE INTERNATIONAL MANAGEMENT GMBH — 8.85% FREE FLOAT — 11.03%. Further checks showed that these individuals/ special purpose vehicles (a subsidiary company that is formed to undertake a specific business purpose) are part of the company’s minority stakeholders. They include: Olugbenga Awomolo – 1.24%. Michael Onochie Ajukwu – 0.27%. Igwe Nnaemeka Alfred Achebe – 0.15%. Akintoye Sunday Omole – 0.01%. Peter Nwokike Anugwu – 0.02%. According to its financial records, International Breweries Plc returned negative bottom-line figures in the last three years. These are mainly due to high operational costs, FX fluctuations and supply chain constraints. https://www.thecable.ng/revealed-peter-obi-administrations-12-24m-investment-in-international-breweries-now-worth-5-38m/amp
|
Wike go finish Atiku |
Tamtam2000:d tin wey go beat u wey dey for ur bodi don dey beat u already. I don tell u . if na bad belle u wan take go vote against Lagos interest, carru ur bad belle jejely go ur iboland go elect bad belle leaders. for dis Lagos ehn, ko le wek. |
Oshio Baba is back. Expect action ! |
ZombieSlayer1:na u go collect wotowoto if u no carry ur bad belle elsewhere. Lagos na for only good belle ibos. na champagne we go dey pop for lasgidi dat day after delivering 95% to tinubu. . why u tink say almost 100% of elective posts for lagos go to people wey come from sw? Ibo eko, eko l'ongbe |
Commentor:I agree but make bobo peteru too stop lying. e no too much to ask nah ![]() |
Henix:d man study philosophy and get 3rd class so e no sabi maths and e be olodo sef |
oniro ni bobo peteru yi shah
|
caracas:no boda about me. just carry una badluck go elsewhere. |
Skmoda360:e no destroy lasgidi so e no go destroy Nigeria. and as for us for Lagos, na Tinubu be our rallying point and our own. we go do efrttin to make sure say bad belle people no winchy am. If u no like am, carry ur bad belle go ur village go vote bad belle leaders. we no go give bad belle people chance to embarass tinubu for lagos sey. e no go happen. |
Hahaha..Jokers ![]()
|
Tinubu donate N1 billion for lasu. |
Vistra40:u no dey read well and una no sabi yoruba people. d sumol tiny fraction of yoruba wey no go won vote tinubu go stay for hin house to dey watch tv dat day dan to come out, stand for queue for hours just to vote against tinubu hin brother. e no go vote against tinubu, e no go do am! e dey deeper. forget dis ur yeye lie. e fit yab tinubu but to go dat extra mile, hin conscience no go gree am. u see for d next 4 days, na yoruba go mobilize demselves to collect pvc most. no be for lasgidi una go use bad belle vote take embarass tinubu wey no do una any bad tin. u go carry una bad belle vote go una villages to go vote una bad belle leaders. shikena. election day na joy for full lagos because tinubu na lagos and lagos na tinubu. |



