Politics › Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Nigerialabalaba: 11:53am On Jul 26, 2022 |
Vistra40: If you like misbehave on Election Day. Just go out that day and vote your vote and leave others to do theirs else they will lynch you. This is not like before you use thugs to intimidate people. People are angrier now u go carry una anger to una village square. on election day, na joy we go share for Lasgidi because all d bad belle people go don go dia village go vote for dia bad belle leaders. Eko o ni baje |
Politics › Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Nigerialabalaba: 11:39am On Jul 26, 2022 |
Nigerialabalaba: e go shock awon bad belle omo ibos and odas wey hate tinubu so tey dey foam for mouth. no be for lagos anyone go do laulau o.
Na Tinubu go carry Lagos efry vote las las if una tink say una get winch.
carry ur bad belle votes from Lagos go elsewhere if na out of bad belle to embarass Lagos u really won vote for anoda pesin apart from Tinubu but to stay for Lagos to do laulau because u hate tinubu and yoruba wey no do bad for una , ko ni wek. na only beta people go vote for Lagos even if dem no vote for apc, all d yeye bad belle ones go carry dem badluck go iboland and elsewhere.
na efrytin wey e go collect Lagos go give bad belle people, good belle people no get any problem because dem no go spoil Lagos.
Dis holiday na part of d jokers wey dey come. No bad energy bad belle people go vote against Lagos interest next year. If ur vote na bad belle vote, carry am go ur own village. Eko o ni baje ooo. O baje ti |
Politics › Re: LASG And OGSG Declare Work Free Days For PVC Collection by Nigerialabalaba: 11:19am On Jul 26, 2022*. Modified: 12:14pm On Jul 26, 2022 |
e go shock awon bad belle omo ibos and odas wey hate tinubu so tey dey foam for mouth. no be for lagos anyone go do laulau o.
Na Tinubu go carry Lagos efry vote las las if una tink say una get winch.
carry ur bad belle votes from Lagos go elsewhere if na out of bad belle to embarass Lagos u really won vote for anoda pesin apart from Tinubu but to stay for Lagos to do laulau because u hate tinubu and yoruba wey no do bad for una , ko ni wek. na only beta people go vote for Lagos even if dem no vote for apc, all d yeye bad belle ones go carry dem badluck go iboland and elsewhere.
na efrytin wey e go collect Lagos go give bad belle people, good belle people no get any problem because dem no go spoil Lagos or vote against tinubu to embarrass Lagos.
Dis holiday na part of d jokers wey dey come to deliver Lagos 95% for Tinubu. No bad energy bad belle people go vote against Lagos interest next year. If ur vote na bad belle vote, carry am go ur own village. Eko o ni baje ooo. |
Politics › Re: Nyesom Wike Commissions Marriage Monitoring Team, Employs 10,000 by Nigerialabalaba: 11:07am On Jul 26, 2022 |
Eleven01: Wow, this is insanity, Rivers has a thousand and one problems, and Wike choose to do this?  na before I dey tink so. If dis story true, na d people go cause and demand for dis. We go still hear d koko. No be so Imo state too do wen dem regulate dowry. so wetin different |
Crime › Re: Onuorah Caritas Onyinye: NDLEA Arrests Popular Wig Seller, "Smart Beyonce" by Nigerialabalaba: 10:43am On Jul 26, 2022 |
Benblaq: She dey smile for mug shot because tomorrow she don come out. Arrests like this one na big oga go from back make her bedmate and case is closed. After all, is it not just drugs? Just illegal drugs o.. Something wey our presidential candidate use build houses everywhere.
Benblaq shey u go send ur sista go commit or u go beg ur big oga uncle for ndlea go release am. yeye. Na people like u dey do laulau because una no sabi anything later u go con say na village people dey worry u. As u see her so, she don finish. If u dey doubt; tell ur big sis make she go carry cocaine or ur uncle to go free her. shiorr |
Politics › Re: North-East APC Group Begins Door-To-Door Campaign For Tinubu by Nigerialabalaba: 7:27am On Jul 22, 2022 |
NaijaRoyalty: Why are they going door to door , I thought Tinubu foolish slaves said the north is in the bag for the drug peddler loser oh oh oh. You go lose and wail patapata for ever u fake princefromlagos wey don cast everyone e dey support with hin special kain badluck. How ur foolish slaves and Meth addicts from ur Owerri today |
Politics › Re: Sowore Replies Peter Obi On National Grid Collapse by Nigerialabalaba: 10:16pm On Jul 21, 2022 |
RingRoadMafia: Was Obi the S.A on Power?? Omoyele Sowore is just a bitter and vindictive serial loser . He's just mad that Obi is receiving all the support and attention he felt he would inherit. We the Nigerian youths saw through him long ago, that's why he was chased out of protest ground when he tried to hijack the End Sars Protest in favor of his "Revolution Now" crap he formed in order to obtain money from Nigerians. Sowore can keep being bitter, nobody send him and his SUG aluta movement  Obi na PDP pro max |
Foreign Affairs › Re: Draupadi Murmu Wins Presidential Election In India (Pictured) by Nigerialabalaba: 8:13pm On Jul 21, 2022 |
Thank God say she be black woman. Dis news sweet my belle |
Business › Re: Nigerians Got Richer As Income Per Capita Surges To $5,250 In 2021 - World Bank by Nigerialabalaba: 7:01pm On Jul 21, 2022 |
Na d losers for Nigeria full Nairaland. Lazy yoots dem dem. Nairaland be d headquarter of Nigerian Losers Fellowship(NLF).
Dem don curse old people so tey wey cast dem beta spell say e no go beta for them . |
Politics › Re: This Is Indeed Not A Good Time To Be A Tinubu Supporter by Nigerialabalaba: 5:31pm On Jul 21, 2022 |
Na Tinubu go win. Every 5%ter fashioned against Tinubu no go prosper. |
Politics › Re: Tinubu The Next President Ordained By God by Nigerialabalaba: 5:28pm On Jul 21, 2022 |
baritereign24: Behold the next president of Nigeria,the jagaban himself.no weapon fashioned against you by the 5% shall not prosper..come 2023 you ate unstoppable Yes o!! |
Politics › Re: FG Considers Banning Okada Across The Country by Nigerialabalaba: 5:25pm On Jul 21, 2022 |
Healthrelatedjo: Bro reason am na U sure say e dey possible? Abi na horse and donkey we go dey use? wetin we go con do. We don buy jet to bomb dem still dem no stop and now make we try ban Okada. Na pesin wey dey alive fit mount and ride horse o. |
Politics › Re: FG Considers Banning Okada Across The Country by Nigerialabalaba: 5:17pm On Jul 21, 2022 |
Healthrelatedjo: Make all of us go buy motor be dt na... Lol is that even possible? We dey survive even before Okada. Na only gbomogbomo dey before but after okada come, na so terrorists and bandit take over. |
Politics › Re: 2023: Court Okays Suit Seeking Tinubu Trial Over Alleged Perjury by Nigerialabalaba: 4:06pm On Jul 21, 2022 |
The group, had through its team of lawyers led by Mr. Ugo Nwofor
5%ter loser as usual, dem no dey disappoint.
|
Foreign Affairs › Re: U.S. President Joe Biden Tests Positive For COVID-19 by Nigerialabalaba: 3:42pm On Jul 21, 2022 |
This morning, President Biden tested positive for COVID-19. He is fully vaccinated and twice boosted and experiencing very mild symptoms. He has begun taking Paxlovid. No wonder people no dey won collect d vaccine.The vaccine na audio vaccine |
Politics › Re: Just In: Apc's South West Presidential Aspirants Currently Meeting(Pictures) by Nigerialabalaba: 2:57am On Jun 05, 2022 |
WesternOligarch: You've said it brother. Either tinubu or osibanjo it's a win for the south. Power must come down south. forget d either, na Tinubu. D goal na to defeat Atiku no be to defeat a featherweight pyo. Tinubu don defeat pyo since last week wey he collect all d tickets and for inside ogun state na yayi and daniel wey be tinubu loyalists defeat sitting Ogun apc senators wey no declare for tinubu. |
Politics › Re: How I Wish Ndi Igbo Had Built Foundation Of Goodwill by Nigerialabalaba: 2:38am On Jun 05, 2022 |
Frigga13: The problem is the igbo mentality .. back home
The them vs us mentality The oke amamamife mentality
The more righteous than Jesus mentality
A lot is all wrong ..
See as dem wan lose politically for Nigeria with their two eyes open and will abuse anyone that tries to wake them
The whole country is racing to asorock
Igbos are slumbering and calling it wisdom
Is that not foolishness for d whole world, na only among ibos wey one sumol boy wey start politics yesterday go become governor and suddenly e go become oga  Imagine Umahi dey come out as among ibo political leaders/elders wey even Dimeji Bankole wey be once no. 4 for Nigeria sef no get mouth for SW. All of dem Umahi, Orji Kalu etc be rookies! Imagine Kalu dey back Lawan wey never contest pass a senate district for backend yobe For north and SW, u be governor no mean u be d political leader for ur caucus o. U see as Tinubu scolded Dapo yesterday yet na beg dapo go still take elders go beg tinubu. See d people wey dey d sw meeting and u go sabi say sw dey organized and strategic. A Bisi Akande wey be deputy governor of old oyo state since 1979 , Osoba wey cover d whole civil war and former Daily Times MD, Governor for 1992 etc, but no be so for Ibo o, na rookies dem go full d room with and na d rookie go dey form oga becos e be gofanor. shiorr For ibo, everybody na oga. shiorr uwazuruike na prophet |
Politics › Re: APC SW Aspirants Make Progress, Narrow Consensus To Fayemi, Tinubu, Osinbajo by Nigerialabalaba: 2:32am On Jun 05, 2022 |
Niorte: The man in the middle has the advantage and cognitive experience to take Nigeria to greater heights omo ibo, una don jinx d man with una badluck. PYO don lose since las week wen nobody for hin camp win APC senate or hor seat tickets for d whole SW. almost 100% come from Tinubu camp. na because u omo ibo miscreants on nl be olodos una no see d connection. e been dey tink say Buhari go do annointing service yesterday but buhari sabi say pyo na featherweight.
|
Politics › Re: APC South West Presidential Aspirants Meeting Currently Ongoing by Nigerialabalaba: 2:26am On Jun 05, 2022 |
blancsn1: Igbos supporting Osinbajo made me understand the game is over dem don jinx am with dia badluck. Dat na why Tinubu no touch dia thruout before dem jinx am. Bitter hatefilled people full d barren land now. Beta ibos don japa from ipob terrorist land. shiorr |
Politics › Re: ACN Block Should Produce The President -buhari by Nigerialabalaba: 12:09am On Jun 05, 2022 |
ayomilore: He said ACN caucus, Amechi doesn't belong here. olodo ni omo ibo olori ndi ashiere omo ibo miscreants on nl yen. shiorr |
Politics › Re: No More Consensus Candidate, APC NWC by Nigerialabalaba: 11:20pm On Jun 04, 2022 |
haffaze777: Fake news Lawan is consexual candidate ,sorry amaechi rather
|
Politics › Re: BREAKING: Buhari Makes U-turn, Dumps Plan To Pick Preferred Successor by Nigerialabalaba: 11:18pm On Jun 04, 2022 |
Putinofrussia: No matter the permutations,Tinubu is the next president of Nigeria in 2023. Gbasibe Omo Ologo!
|
Politics › Re: BREAKING: Buhari Orders Ruling APC Presidential Aspirants To Select Consensus by Nigerialabalaba: 10:53pm On Jun 04, 2022 |
meeting wey don end tey tey. shiorr. Na acn bloc and na Tinubu. shiorr |
Politics › Re: Breaking: President Directly Annoints Rotimi Amaechi by Nigerialabalaba: 10:50pm On Jun 04, 2022 |
DrGeoAngel: Buhari has directed that the party supports Rotimi Amaechi, saying he is a man after "our hearts"
Details follow shortly. Alawada; president annoint Turkeye ni. shiorr |
Politics › Re: See List Of APC Governors That Agreed Presidency Should Be Zone To The South by Nigerialabalaba: 10:48pm On Jun 04, 2022 |
More dan half if dem na confirmed Tinubu loyalists. Tinubu try and I give am Tuale.. Dem go start teaching Politics of Tinubu for schools. Na d right way God want leaders of nations to emerge, politics of "I epp u u epp me and both of us epp Nigeria" |
Politics › Re: Buhari Backs Power Shift To South, Yet To Unveil Preferred Successor by Nigerialabalaba: 10:44pm On Jun 04, 2022 |
No be buhari go choose hin successor or d apc flagbearer. APC don get clear leader since last week. Osibanjo na featherweight wey atiku go beat hands down. Dis na game for d big boys and na only Tinubu apc get wey fit match Atiku. Tinubu or apc go just rest and forget winning next year |
|
|
Politics › Re: Breaking: ACN Caucus Should Produce The Next President. ~Buhari by Nigerialabalaba: 10:34pm On Jun 04, 2022 |
fyneguy: Is it confirmed? e dey obvious my broda. APuGA faction don cast with Okorosha, nPDP don present Adamu, Buhari na CPC so na ACN alone remain. Las las everyone go step down for Tinubu to avoid disgracs. Lawan ko Amaechi ni shiorr. Btw, Ogbonnaya na CPC faction o |
Politics › Re: Breaking: ACN Caucus Should Produce The Next President. ~Buhari by Nigerialabalaba: 10:28pm On Jun 04, 2022 |
HomoSapiien: Amaechi is automatically out Na wetin i tell dem since o. nPDP no fit produce chairman and president candidate. And d founder of acn bloc na Tinubu. So Buhari don finish dem. Na Tinubu be d next president of Nigeria insha Allah. All d olodos can now come and go an rest or hug transformers. As Nigeria dey so ipob don cast ibos with dem politics of blood and cannibalism. shiorr |
|
|