Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,016 members, 7,818,008 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 03:44 AM

Nigerialabalaba's Posts

Nairaland Forum / Nigerialabalaba's Profile / Nigerialabalaba's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 73 pages)

Politics / Re: Lawan Appoints Orji Kalu As Campaign DG, Fani-kayode As Deputy Chairman Media by Nigerialabalaba: 11:17pm On Jun 02, 2022
dis one stay for abuja dey appoint awon for-food-only 2 days to primaries yet e won win. shiorr. Lazy aspirant
Politics / Re: Buhari Wants To Erase Me From History - Tinubu by Nigerialabalaba: 11:15pm On Jun 02, 2022
Gazette na trashy platform known only for fake news ati serial blackmail. Dat na why dem sack samuel ogundupe wey get pg from premium times.
Every news from Samuel ogundipe's PG na trash

Politics / Re: When Obasanjo Was Dealing With Atiku, It Is Me Atiku Ran To And I Accepted Him by Nigerialabalaba: 11:09pm On Jun 02, 2022
colorsofrainbow:
With this level of "I did this for this person" wey Tinubu dey talk these days, Tinubu fit claim say na em born Peter Obi grin

Last kick of a dying horse

alsudan:
This sick old Thief has finally decided to go into the market square with his shrinked disappearing Pric.k naked.


osinbanjoisaliar:
All this beggie beggie narrative. See, dem don already write yar result. Wetin you see na wetin you go get. Wen dem dey warn you for 2015, you no gree hear word. But now, you don dey beg everybody. You buy this soup, now drink am by yasef

All dis monikers na same ashiere omo ibo impostor princeoflagos from accursed owerri in barren iboland.
Na hatred for Tinubu put him for sifia pain so tey e get many monikers to attack Tinubu wey beta pass all hin yeye elders for barren iboland
Politics / Re: Buhari Wants To Erase Me From History --tinubu by Nigerialabalaba: 11:04pm On Jun 02, 2022
Gazzette na trashy platform known for fake news ati serial blackmail. shiorr

Crime / Re: Nigerian Man Kills Himself During Police Chase After Shooting His Wife And Mom by Nigerialabalaba: 9:52pm On Jun 02, 2022
Amumaigwe:


With the humiliation the Buhari's cabal is planning to see your principal, Tinubu, is IPOB not justified at last? Onuku!!
ehen! I talk am. All ur hatred and bitterness na Tinubu next after Buhari no die.
U wan hear d truth?Nobody send ibo because whoever una support una go jinx am with badluck. shiorr
Crime / Re: Nigerian Man Kills Himself During Police Chase After Shooting His Wife And Mom by Nigerialabalaba: 9:19pm On Jun 02, 2022
naijamerican:
. Good will continue to punish you for being as stupid as you are
see painment.E pain u because u be one of those evil lot.

Even d Nigeria wey u hateful bitter ibo ipob terrorists for diaspora hate go spit out una corpses. Una own don cast! Useless evil unpatriotic lot wey go dey wish evil upon Nigeria.

Politics / Re: Who Elect Or Select The Delegates? by Nigerialabalaba: 9:09pm On Jun 02, 2022
TruthHurts100:
I asked this question because this delegates are just like king makers. They are the ones that select those we can vote for. And when they have been publicly bribed with thousands of dollars, can we still trust them?

If they want delegates, can it be centralised, each party will bring their candidates for screening. And these delegates will be a mix of old and young well educated individuals that cannot be bribed.

What do you guys think? Cos imagine the delegates presenting those people we know so well. You know what I mean?


Omo Ibo, wen odas dey work and build bridges , u dey for twitter and nl dey type trash and hate on other Nigerians but wen soup don done, u won reap where u no sow. If u like wail from now till tommorro, APC don get clear leader . shiorr.
If u like after dis defeat go wait until 2027 before u start writing nonsense. Nobody go ever take una serious. shiorr

1 Like 1 Share

Politics / Re: BIAFRA WAR: Throwback Of Nigerian Women In Lagos, Waiting To Enlist In The Army by Nigerialabalaba: 8:59pm On Jun 02, 2022
ZombieSlaughter:


I cross-checked the picture with google source, it didn't lead to any page that confirms your claims. These women could be registering for ID cards or census something else.


Give us a proper source, everything yoruba media says is now taken with a huge bag of salt.
Even your 'Good mornings' still need needs to be confirmed by checking the clock properly. Its as bad as that.

omo Ibo, for ur bigoted mind, na soldier dey give ID shey? Little wonder everytin ibo is jinxed with foolishness. shior

8 Likes

Politics / Re: Osinbajo Meets APC Chairman, Five Governors by Nigerialabalaba: 8:39pm On Jun 02, 2022
alsudan:
VP using his power to summon Adamu, but if the druggie tries that with the dangerous Adamu, na slap e go chop.
Omo ibo ashiere impostor princeoflagos , na ur useless ibo elders wey dey high on mmkpuri mmiri don cast u. U go wail till 2031. Nobody send ibo again because una go jinx d pesin with badluck

1 Like

Crime / Re: Nigerian Man Kills Himself During Police Chase After Shooting His Wife And Mom by Nigerialabalaba: 7:47pm On Jun 02, 2022
zionstaar75:
this is not the right thoughts to have towards people just because u have political differences, no!
U shoulld send dis sermon to those hateful bitter lots. Na dem burn Lagos and dey incite violence for our SE! Dey are so evil so tey dey wish my president dead. Dat overseas go reject dem all so dey can reap d evil dey sow
Politics / Re: Tinubu: Without Me, Buhari Would Have Lost In 2015 by Nigerialabalaba: 7:19pm On Jun 02, 2022
Zonefree:

grin grin
I love this Abiodun already. I'm glad he's not under the hypnosis of Tinubu.

Omo Ibo, Go watch Yayi campaign last week. Na only the governorship ticket dem give Dapo nothing else. Dapo no get mouth for Ogun APC

1 Like

Politics / Re: BREAKING: Result Of TVC Polls For Ameachi, Tinubu, Ahmed Lawan And Osinbajo by Nigerialabalaba: 7:15pm On Jun 02, 2022
Opolopoopolonio:


What nonsense are you saying @bolded
olodo.all d SW pdp candidates elected at pdp primaries for SW dey back Obj. olodo go confirm am.
Politics / Re: Tinubu: Without Me, Buhari Would Have Lost In 2015 by Nigerialabalaba: 7:12pm On Jun 02, 2022
Dapo matter go be treated later. I still remember dat video wey Tinubu went to snatch d flag for Dapo and threw it to Adams

9 Likes

Crime / Re: Nigerian Man Kills Himself During Police Chase After Shooting His Wife And Mom by Nigerialabalaba: 6:58pm On Jun 02, 2022
Hateful bitter ipob terrorist Ibo in diaspora wey wish buhari dead don cast.

Most of dem go return in body bags to Nigeria wey una don bad mouth or rot in jail overseas. Dem own don cast patapata. awon ashiere ebi impostor princeoflagos from owerri in barren iboland

49 Likes 12 Shares

Politics / Re: APC Presidential Primary: Tinubu Visits Ogun State, Meets Delegates by Nigerialabalaba: 6:28pm On Jun 02, 2022
PrinceOfLagos:
This one is still fooling himself
ashiere omo ibo from Owerri in barren iboland,na your elders for iboland dey fool around.
U wey country dey hard for because of ur badluck sef dey talk. ur life don cast patapata. shiorr

3 Likes

Politics / Re: Umar Dikko Rada Joins Tinubu In Ogun State To Meet Delegates by Nigerialabalaba: 6:14pm On Jun 02, 2022
ChoCho54:
Gbogbo yin patapata Loma se esin Walahi.
dejo

27 Likes 2 Shares

Politics / Re: Umar Dikko Rada Joins Tinubu In Ogun State To Meet Delegates by Nigerialabalaba: 6:08pm On Jun 02, 2022
Dat na PYO ancestral state o.Same state wey all d APC candidates elected last week all come from Tinubu camp o . No single SW state produce APC candidate wey come from PYO group. Not for Lagos his base or Ogun hin ancestral state.
true true, politics na local.
If pyo no step down before saturday, o ma shesin ni las las. shiorr

126 Likes 20 Shares

Politics / Re: BREAKING: Result Of TVC Polls For Ameachi, Tinubu, Ahmed Lawan And Osinbajo by Nigerialabalaba: 6:03pm On Jun 02, 2022
ChoCho54:
You could have said all these without shouting on top of your voice nau
Gay-briel

Politics / Re: FG Trains Ghanaian, Liberian, Egyptian, Malawian Electricity Workers by Nigerialabalaba: 4:49pm On Jun 02, 2022
RepoMan007:
In darkness right or maybe it is a joke.
na village u dey stay or na ur badluck dey affect ur area wey dey in darkness.shiorr
Politics / Re: FG Trains Ghanaian, Liberian, Egyptian, Malawian Electricity Workers by Nigerialabalaba: 4:47pm On Jun 02, 2022
in most African countries, na foreigners dey manage dis kain high engineering tech space.

I no go dey surprise and no go even suprise if na only Nigeria sef get d indigenous human resources in dat sector. our people dey go school and dey competitive
Politics / Re: APC Primary: Sanwo-Olu, Ganduje, Oyetola Insist On Tinubu As Consensus Candidate by Nigerialabalaba: 4:24pm On Jun 02, 2022
if buhari won oppose tinubu e for don do am since. buhari no be naive foolish old man.

1 Like

Politics / Re: BREAKING: Result Of TVC Polls For Ameachi, Tinubu, Ahmed Lawan And Osinbajo by Nigerialabalaba: 4:17pm On Jun 02, 2022
farem:


Federal poll is different from the federal one, dear one.
Go and ask Obasanjo and receive sense!
olodo omo ibo. Before 'federal', u must win ur party's ticket first and politics na local. If obj no win pdp local primaries for his pdp sw base e for no win for d pdp presidential primaries.

na d APC people from SW and Edo wey go vote don reject pyo so. Even pyo himself sabi wetin dey so. All d 3 senators for ogun state na Tinubu and d same people wey vote dem go be d delegates from ogun state. if u get sense at all u suppose don get my point. it is all over for pyo. politics na local not federal.

3 Likes

Politics / Re: Ekweremadu Withdraws From Enugu Guber Race, Congratulates PDP Primary Winner by Nigerialabalaba: 4:13pm On Jun 02, 2022
loser wey ipob don cast. shiorr

3 Likes 2 Shares

Politics / Re: BREAKING: Result Of TVC Polls For Ameachi, Tinubu, Ahmed Lawan And Osinbajo by Nigerialabalaba: 4:10pm On Jun 02, 2022
awon alawada..

Funny people. PYO na featherweight o no dey decieve una sef.

Dem fit vote online yet offline dem no get leg.

PYO 'win' online yet no get electoral value for d local politics.

E bad for pyo so tey no single candidate of the SW and Edo APC last week come from Osibanjo camp and those online miscreants dey tink say APC go dey naive so tey give APC ticket to a featherweight politician.

Even obj wey no win SW for general election in 1999 won 100% of SW pdp candidates for 1999.

9 Likes

Politics / Re: 2023: Stop Pleading,Orji Kalu won't Support Tinubu,Edozie Madu Replies Babafemi by Nigerialabalaba: 4:09pm On Jun 02, 2022
See pride wey go still end in tears and disgrace. Orji Kalu wey go end up in jail las las after hin efcc case retrial on order of Supreme Court. shiorr

1 Like

Crime / Re: Nigerian Man Shoots Wife, Kills Her Mother, Flees With 3-Month-Old Son In US by Nigerialabalaba: 4:05pm On Jun 02, 2022
I know say na Ibo and one of those yeye hatefilled bitter ibo in diaspora wey dey disgrace ibo people home and abroad dey kill people overseas and back home with dem violent rhethorics. shiorr.

Dem go just dey share badluck . I pity pesin wey dey give dis hateful lot among ibo people dem daughter to marry.

2 Likes 1 Share

Politics / Re: Tinubu In Oyo by Nigerialabalaba: 4:03pm On Jun 02, 2022
successmatters:


grin grin

I couldn't stop laughing at urinating machine, some people get bad mouth sha o

even me sef na urinating machine o. U u fit collect CKD dey use dialysis sef, na u sabi. Nobody send ibo because na badluck u go collect if ibo support u.
Politics / Re: APC Primary: Sanwo-Olu, Ganduje, Oyetola Insist On Tinubu As Consensus Candidate by Nigerialabalaba: 4:01pm On Jun 02, 2022
” They are also of the views that if the party insists on fielding a consensus candidate, then that candidate must be Tinubu as he is the only one with the clout to defeat a strong politician like Atiku”.

dis go wounjor awon omo ibo miscreants on nl

3 Likes 1 Share

Politics / Re: Tinubu In Oyo by Nigerialabalaba: 3:53pm On Jun 02, 2022
PlayMaker14:
Old Rusty Urinating Machine.
olodo omo Ibo from barren iboland wey dey jinx people with badluck
Politics / Re: Ndume: Buhari Has Every Right To Pick His Successor, Infact It's Democratic by Nigerialabalaba: 3:28pm On Jun 02, 2022
No be Obama pick Biden o olodo Senator.
And Biden emerged from primaries wey e even dey behind Pete Butigieg swf olodo oshi. Na North Korea e won cite

Politics / Re: TVC Deletes Poll With Osinbajo In The Lead by Nigerialabalaba: 3:00pm On Jun 02, 2022
Foolishbuhari:

But here you are on social media, throwing abuses at people, all because of tifnubu. Hahahaha
omo ibo, u see dat ur moniker alone go land u for hell fire. bloody Igbo-crite angry
Politics / Re: TVC Deletes Poll With Osinbajo In The Lead by Nigerialabalaba: 1:54pm On Jun 02, 2022
Tiwatoke2:
Osinbajo is not their mate grin
olodo, u be sumol boy, PYO don lose.

If u sabi politics and no be olodo, u suppose sabi say it is all over for PYO.

Almost 100% of APC candidates elected by APC members for SW and Edo last week are from Tinubu camp.

All d 3 APC candidates elected last week even for Ogun state of PYO las week dey for Tinubu camp.

Na dat same political structure wey elect those APC candidates go decide elected delegates wey go vote for APC convention. APC is stuck on Tinubu as white dey stuck on rice. U tink say Tinubu na una mate. shiorr

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 73 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.