Nnaemmy's Posts
Nairaland Forum › Nnaemmy's Profile › Nnaemmy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
44 minutes The man in the iron mask Keeping Faith |
They want to start 4m where they started. ![]() |
If tru tru say she leave because u no get money, she no be ur real woman, 4get am, after all enof AZU(FISH) dey 4 wota |
yes, i believe u can sue them if u hav enof evidence, but don't claim damages to the tune of a billion if u really want to be heard. ![]() |
Who wan try PDP? they are just 'like Father like Son' |
Na BIG KEN |
Abeg make dem carry comot, as 4 me dem no suppose collect any dime. |
Well, i believe what caused it was our colonial masters. u could remember, they first settled in the north b4 trying to extend to other part of Niga, so during those period they were like orientating them to always stick to power, that's why they were behaving as if that is were thier live lies, what do u think? |
Nwanne, onye gwara gi nke a?[color=#990000][/color] |
De pastor Bleep up, if yash dey shunsh am, he 4 go carry all dis 'u dey go babes' wey dey stay 4, ![]() |
the cash abey na 4 compensation or to support Saro Wiwa burial? which ever way shall, dey don try. |
Christiana Millan is the hottest. |
Who do u think is d hottest among all dem nollywood girls(eg mercy johnson, chika ike, tonto dike, genevieve etc) & why? I'd love 2 hav ur answers! is like Grace Ama is d hottest among those u called. ![]() |
![]() |
Enugu State, Egeagu to be precise, ebe ife nile na eme. ![]() |
fruitful kee? ![]() |
i'm proud to be a super lion ;d ;d ;d ;d |
College of the Immaculate Conception (CIC) Enugu, 'sempe fidelis' |
My alma mata!!!!!!! I ' a super LION for live ![]() |
dis one dey carry them go agbani, make them no start the South-Eastern MILITANTCY there. i know what dey fit do. ![]() |
Guy, no complain oo! na natural endownment, @least e go dey economical in future. just wait and see, u go laugh at last ![]() |
I understand ur ordeal my dear, just tell ' THE ALMIGHTY GOD' He alone has the answer to that, okay? e go better. |
Meeennn!!!!!!!!, where una get dis pix? dem make sense abeg. ![]() |
i use Mallizza as a body spray and '24seven' as a perfume. |
Guy, u just dey showcase warri? but i neva see una popular militant them pix ![]() |
Good job there Mr. El-rufai, u for talk am in d next 20 years to come. medicine after death, or na because they don gbab u. |
well, b4 it use to depend on some factors, but now na more money more friends (male/female) ![]() |
to get d right guy, make sure are d right lol ![]() |
even though we don win but tunisia equally win dia own match meaning say them dey still dey ahead of us. well, anyhow shall God dey. ![]() |
The Almighty COLLEGE OF IMMACULATE CONCEPTION, (CIC), ENUGU. sempe fidelis. |
-------------------------------------------------------------------------------- onye nke a o si na nke ya bu gini? ![]() |