Nopecin's Posts
Nairaland Forum › Nopecin's Profile › Nopecin's Posts
If Mandele's name was to be in the dictionary, which meaning will u prefer? As for me .... Person who fight for freedom. |
Abeg make unah ask the nairalander wey win $3000 for skelewu dance if him papa still dey alive oooo.........ememy of progress u can never b a celeb...... |
It means F more days to the end of the year...... |
[quote author=Keneking]You mean swipe?[/quote So nah mistake u dey find up and down, if I wish merry christmas call me bastard.....mugun |
What are dey using the money for if dey wanna buy somtin dey should swip there cards shikena... |
Point of correction all wives not first lady....ole divorce am go many man wey u go fit dey sleep around up and down...#mucheew# |
My first nyt abroad when I woke up d next morning I started greeting my people in d house good morning but they didn't respond and my friend came to me and say "u think say nah 9ja u dey" u just tell dem hello. The second thing was that I went to shoprite to but somtin dem I pay and d cashier gave me change I was like u no go give me lylon and d lady was just looking at me I now took d lylon and she ask me to pay I said for what I tot it was a joke, then I turn back am move before I know the security stop me and accuse me of stealing plastic I reply did u see any plastics in my hand not knowing lylon is called (plastic). I phoned my freind and tell him guy imagine dey tell me make I pay for lylon dem e laugh and say to me u think say 9ja b dis, I was so embarrassed. |
Report to the police cos that an abuse and get a protection order against him...sikena |
Pastor dey enjoy while the church member hardly eat 3 square meal......u go explain when u get to heaven....Barawo |
nopecin:Make I no believe say nah just 3 virgin the NL ooooo. |
Oluwaseytiano: Abraham, Caleb, Jabob, David, Solomon, Ruth, Esther, Gideon, Samson, Saul. Anybody know what all dis people had in common?They all have God..... |
If you are a virgin pls comment or like.... |
This post make me remember funmi Afonja she does d same tin and I will pour the saliva in her cloth squeeze it.......abi I don swallow sickness ni KOJO |
Ose tude....#gbam# |
NEROSKY: ReallyYour brother too dey mad? |
Put am inside BRA I mean komu.... ![]() |
Try TB Joshua..... |
Ii downloaded quran on it and I read it everyday #gbam# |
;DU did the right thing if only u are stingy with ur pu**y as well.... |
America no pass Nigeria joor. Everything dem get, we get am too. Dem get T-pain, we get Timaya. Dem get T.I, we get M.I. Dem get aircraft, we get witchcraft. Dem get 2pac, we get 2face. Dem get Beyonce, we get Omotola. Dem get Lil wayne, we get Terry G. Dem get TIMBERLAND, we get DON JAZZY. Dem get wiz khalifa, we get wizkid Dem get Hollywood, we get Nollywood. Dem get silicon valley, we get computer village. Dem get miami beach, we get lekki beach. Dem get Al paccino, we get pate Edochie. Dem get pirates of the carribean, we get pirates of Aba. Dem get beauty and the beast, we get bianca and ojukwu. Dem get Mr. Bean, we get Mr. Ibu. Dem get American lotto, we get Baba Ijebu. They fear Al Qaeda, we fear Boko Haram. ABI MY PEOPLE NA LIE |
Heaven nah free I go come buy problem for 25million........abi I don buy am ni |
frank fried five fresh fishes for five french men....... ![]() |
Why dem no include dis skelewu boi for the team self.....him for score more skelewu goals ooo...anyway congrat to d bois |
9ja passport nah visa free to heaven..........dancing skelewu for being a nigerian nah church 9ja go turn to last last. |
OKAY TIME FOR NAIRALAND BEAUTY PAGEANT................The winner will sleep with me over the weekend ![]() |
Me and my babe dey nairaland so if she do anytin among all u have mentioned......hmmm I go no say nah wash #Gbam |
ajasa4link: Lol...which course are u studying in lasu because I also gained admission into lasu 2009/2010 session and by the grace of GOD will be through this year. if not for ASUU, would've graduated August ending. perhaps u are a part time student or a medical student shaAm a part-time student of agege campus the system is forking slow.if one is free with ASUU the interenal body will start there own issue..... |
Chai person enter sch 2009/2010 she don garduate now, e no go better for lasu and ASUU since 2006/2007 person still dey on d matter n I believe dis girl will still be in SS1 dem.................money rules d world........person wey say money no good hmmm......original mad person nah him e b..............see wetin cheap tins dey cause man won pay 30k for sch fee....oga ooo. Crangrat dear best of luck |
Who did God open is inner eye to see how bad today 13th was? He must be originally sick n for u wey carry dis post come here let me say u r semi-sick. Go and ask them from who u heard dis shit from that which day is the day we go hammer billions oooo.... Foolish people crazy reasoning...mtmew............EEt |
Is dis really a true love or money love? Cos dis 9ja girls wey I knw no dey carry last.......evening time tins |
Strauskhan1: This accident is a miasma of a deprecable apothesis of an hemorrhaging plutocracy, cascadingly oozing into a malodorous excrescence of mobocracy. With all termagant ossifying proclivities of a kakistocracy, our knowledgia centura is enveloped in a paraphlegic crinkum crankum. Therefore accident, cest in dejavu, dejavu peret ologomabia.Ogs translate all dis hevenly grammer jor. |
The finest babe in d whole universe nah one person sex partner(maga). So if any babe dey do yanga to nah him b say u never meet ur or maga...keep wooing as many as u can u go meet ur own maga...don't be tired.#gbam |
If you are a virgin pls comment or like....
am taking my brother there too 
