OAM4J's Posts
Nairaland Forum › OAM4J's Profile › OAM4J's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 284 285 286 287 288 289 290 291 292 (of 484 pages)
hehehe remember to report yourself also for the thing wey u do to me untop bed d last time. ![]() |
You wan make i use my whole mouth call those 2 fake things wey dey together, or u no know say i know say na surgery put am dia ![]() |
largie:I laugh in Swahilli. She is nursing our 3 kids at the moment and expecting the 4th one. Tell your brother to check back in 2099 AD ![]() |
defaming wetin, when everything about u na fake, fake hair, fake skin, fake "that one" too, even the 3 teeth sef na fake ![]() |
sharrap dia jor, no be the effect of the TURA soap wey u dey use be dat? ![]() |
Oya count your teeth yourself; How many teeth u see for this your sexgzy pinshure? ![]() https://babaloud.com/wp-content/uploads/2010/08/bad-teeth.jpg |
My brother's girl. |
See me o, because I dey tell you say you fine pass Angelina Jolie and Halle Berry combine you come dey form. No worry continue to ginger your swag with your 3 teeth mouth. |
henry101:He is a first time offender and has been given his 1st and last warning. all the pictures were posted on different threads before the warning. If he post any of such after the warning, then he would be banned. Thanks. |
Concept:True! |
See me see wahala o. cos of you I comot from Celtel join Glo, u follow me, I comot for Glow join Etietsala you follow, as I join mtn since, u no gree me rest. abeg my fone don fall for water , no call me abeg, i go call you after I repair am ![]() |
Stop deceiving yourself jor. Na when I no whan sleep i dey like to hear your voice, cos your voice day very scary, dey give me nightmares sef ![]() |
Who dey jolos who? I just dey protect you from embarrassing yourself ni. ![]() |
mukina2:close your 3 teeth jor, na that kin thing you dey like. U don dey do midnight calls abi? ![]() |
largie:I know she is. ![]() |
olawalebab:The spam bot put in place to check and lock spam posts might have taken one of your posts for a spam. Sincere apology if you didn't make any spam post. |
wait4me:Wait until you appoint/elect/select leadership for whatever platform you want to use, then you'll see WaZoBia factor come to play. |
^Welcome back David. been a while i saw u active on NL ![]() |
Nope. It will not work. IMO. Nigeria is too complex for it to happen and many Nigerians are cowards and are divided by many lines. Also I dont think Nigerians are fed up of the current Government and system yet, remember they recently overwhelmingly voted for the status quo to remain. |
oladayo042:If it's with this same moniker, then you were probably wrongly banned by the spam bot and your post might have been untagged. Sorry about that. |
lol ![]() |
Mukina phone no is 08034190419. call her with an MTN line, so you can do all night free call with her. Please dont tell her I gave you the number sha, |
friend of backwardness ![]() |
hehehe oya make i make am easier for you call me sosososogologoshobamgbosebabystic, just no call me with the other name ![]() |
Estonia |
that one no be my name, na borrow i borrow that name, i don return am. my name na sosososogologoshobamgbose, oya try call am, but be careful make your 3 teeth no comot o ![]() |
*chei i don die!!! na soo dem go carry this girl go yaba left and when dem ask her for her people she go dey mention my name* Erm see my name don change from today to sosososogologoshobamgbose, try to dey learn how to call am you hear, oya call am make i hear you ![]() |
biko stop talking to me nau, people go dey think say I sabi you and we dey d same level, abeg nau, se you no get some big trees to smoke ni? ![]() |
Kai! Me sef dey wonder say your craze these days na higher levels. Abeg no tell anybody say u sabi me o, i don change my name and address sef. ![]() |
no be you be my supplier? We be partners in crime nau ![]() |
oya no curse me, you no say if u curse me, na in be say u don curse yourself be that, cos u know say na only me fit love you in the whole universe ![]() |
na lie jor, i get da pada (return to sender) immunity jor ![]() na you need to be careful make i no take ijebu epe swear for you ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 284 285 286 287 288 289 290 291 292 (of 484 pages)

