Education › Re: IBB University Lecturer Slaps His Student In Niger State by Odeyinigbin(m): 11:12am On Jun 28, 2016 |
The lecturer should start digging his grave ASAP cos ..... Me? I no go take am cool at all. Una kuku know me? |
Politics › Re: Ben Murray-Bruce Mansion In Beverly Hills, USA by Odeyinigbin(m): 11:08am On Jun 28, 2016 |
Tolexander: sorry o madam!
Shey na you supply the gravel and block wey e take build the mansion for America?
Na buy dem dey buy, not build Abeg,no mind d village woman She think say na agege/ iyana oba stuff we dey yarn here? |
Christianity Etc › Re: Pastor Kumuyi Visits Governor Yahaya Bello by Odeyinigbin(m): 8:41am On Jun 28, 2016 |
gbaskiboy: Keep visiting governors and collect your national cake U want to perish ba? Wallahi,dis man is quiet different o Av bin monitoring him for many yrs now Is it a crime for a pastor to observe a inter state revival? Let's mind, watch ,check and caution our utterances The way pple criticise men of God nowadays is bad I pray u don't destroy ur future with ur hand. |
Politics › Re: I’m Ready To Go To Jail – Saraki by Odeyinigbin(m): 6:22pm On Jun 27, 2016 |
Sealeddeal: you're quite funny. Na Alfas dey defend him for court or certified lawyers? Don't mind d mumu mugu I pitty u sha |
Politics › Re: Aregbesola And Adeleke Distribute Okadas And Sewing Machines In Osun West by Odeyinigbin(m): 10:24am On Jun 27, 2016 |
[quote author=Darejyde post=46968899]I laugh in spanish.. Osun were okada ride is as cheap as 30 box because the are already used to trecking because no money to fly bike and there is already to much bikes with few passengers. Lord hear our prayers. [/quote
O boy u band ooo Na osun u rubbish like dis? Well,I belv u sha. Okada dey carry dem 20 box sef Osun pple don enter one chance o |
Politics › Re: Police Withdraws Individuals And Companies' Security Guards by Odeyinigbin(m): 10:19am On Jun 27, 2016 |
The country is so bad DAT even criminals av police escort fully armed to d teeth. I pray d policy works,cos DAT was d first thing Arase d ex-IG did. It only work for few while others ignored. Naija I hail o. All d best to d new police chief. All d best in ur service to ur father's land. |
Politics › Re: 10 Lawmakers On US Trip Were Interrogated By State Dept Over Sex Scandal by Odeyinigbin(m): 4:56pm On Jun 24, 2016 |
See dia ugly faces like spoilt EBA Dem too wan fu*k oyinbo Loooooooool Shameless set of he goats. |
Romance › Re: Akwa-Ibom: Man Stuck In Friend's Wife During Adulterous Sex by Odeyinigbin(m): 3:04pm On Jun 24, 2016 |
Endougs: How do you expect me to believe. Picsssssssssssssss O boy U no well @all U wan go blind? E dey sweet u seeing dem nicked? Change ur ways before u fall like d mumu elder! |
Politics › Re: IPOB Declares Solomon Arase Wanted Just 24 Hours After Retirement by Odeyinigbin(m): 9:43am On Jun 24, 2016 |
Mumu pple,they shud go ahead Nigerians re watching UN watching AU watching NA watching NPF watching Movie in d making |
Politics › Re: Lagos Seals 70 Churches, 20 Mosques, 11 Hotels For Noise Pollution by Odeyinigbin(m): 9:30am On Jun 24, 2016 |
The beginning of another war. Looooooooooooooool |
Business › Re: Nobody In Nigeria Can Seize My Property — JIMOH IBRAHIM by Odeyinigbin(m): 1:12pm On Jun 22, 2016 |
Mad pple plenty for dis country o Another Fayose Abi na him brother we go call am? Ur jail and chain go long pass iroko tree |
Politics › Re: King Sunny Ade's Radio Station M&C 106.5Fm Launched, Mimiko In Attendance by Odeyinigbin(m): 9:01am On Jun 22, 2016 |
The legend Keep on baba |
Politics › Re: Ambode Constructs Park In Iyana Oworo by Odeyinigbin(m): 10:01pm On Jun 21, 2016 |
Next President 2019 |
Politics › Re: Ambode Constructs Park In Iyana Oworo by Odeyinigbin(m): 3:08am On Jun 20, 2016 |
Next President and C-in-C of d federal republic of Nigeria |
Celebrities › Re: Abdul-Lateef Titilope Ashimiyu Itakure's Burial In Oyo (Photos) by Odeyinigbin(m): 3:04am On Jun 20, 2016 |
RIP |
Crime › Re: Man Slaps Wife To Death In Owerri, Imo (picture) by Odeyinigbin(m): 9:44am On Jun 19, 2016 |
End tym slap End tym man End tym woman RIP tho |
Culture › Re: Women Want To Be Men, We Can’t Be Equal – Ooni Of Ife’s Wife by Odeyinigbin(m): 3:23pm On Jun 18, 2016 |
iKarma: This Edo ashewo better not bring gender inequality to the SW.
Yoruba women 1. Have been queens and ruling over kingdoms in the past
2. Get inheritance unlike their Ibo counterparts
3. Are deemed as equal opponents in politics
4. Are equally as educated as men in Yorubaland
5. Work hard just as men
6. Are equally as respected U re playing with ur life o Do u know d person u re talking too? Wat as she said to make u call her ashawo? By d tym d anger of God and orunmila strikes u now,pple go begin to pitty u. Remember u av a mother at home likewise sisters and wife. I will neva pitty pple like u wen suffering.. Better seak for God's forgiveness b4 it's too late for u |
Celebrities › Re: Stella Damasus & Daniel Ademinokan Hang Out Ahead Of Orlando Concert (photos) by Odeyinigbin(m): 11:17am On Jun 18, 2016 |
Make una no run for una live Bad belle Islamists dey there firing pple like chicken Una dey there dey posing OK ooooo I cover u guys with d blood of Jesus |
Crime › Re: I Killed Colonel Samaila Inusa When He Struggled To Grab Gun – Suspect by Odeyinigbin(m): 10:48am On Jun 18, 2016 |
U can never c an infantry personnel being harassed or ridiculed. Not too easy to disarm a well trained soldier. Its sounds embarrassing. To those robbers, I say RIP in advance to dem |
Crime › Re: I Killed Colonel Samaila Inusa When He Struggled To Grab Gun – Suspect by Odeyinigbin(m): 10:39am On Jun 18, 2016 |
KissCODE: wonderful... you did very well...
come to think about it. The way wey soldiers de take harass people wey no carry gun make me no even feel sorry for the dead soldier. Ur own obituary too is at d corner!!! Am very sorry for u and ur family |
Politics › Re: Benue Governor Ortom Working On His Farm by Odeyinigbin(m): 1:30pm On Jun 17, 2016 |
Yeye,stay in DAT bush make Fulani herdsmen catch u Who's deceiving who? Cutlass u no carry,hoe u no get Just packing yeye leaves |
Politics › Re: Bianca Ojukwu Graduates From Alfonso El-Sabio University In Spain With M.sc by Odeyinigbin(m): 12:39pm On Jun 17, 2016 |
[quote author=Ezeego1 post=46656413].
Igbo ladies are the most beautiful in Nigeria.
If you are yet to date an Igbo girl, you don't knw what you are missing.
Congrat Bianca! [/quote
Says who? Come my place u go see pweety babe with ikebe Dirty igbo girls |
Family › Re: How Did You Propose To Your Wife? by Odeyinigbin(m): 11:13pm On Jun 16, 2016 |
Adisa89: I proposed to my wife after a Sunday church service. She wasn't expecting it at all. I just pulled out a ring and went on my knees. Then I asked her to marry me. She stunned me with 'What if I say no?' and I begged her 'Please don't. Don't disgrace me before this crowd. Eventually she accepted.  She accepted cos of d crowd u mentioned. |
Politics › Re: Soldier, Henry Edobor's Ear Shot At During Battle With Boko Haram In Borno - Pic by Odeyinigbin(m): 2:29pm On Jun 16, 2016 |
O boy...... abeg,go and sin no more. |
Foreign Affairs › Re: The Obama Family At The Beginning Of Obama's Presidency And Now by Odeyinigbin(m): 9:17pm On Jun 15, 2016 |
Abeg,op say na 4 of dem be Obama pikin? I no know ni o,dats y I dey ask my fellow NL Reply me,I wan quickly bang my wife I will read ur comments tmrw or after nite duty |
Crime › Re: Robbers Who Use Charm To Open Padlocks In Lagos Caught & Tied Up By Mob (photos) by Odeyinigbin(m): 9:12pm On Jun 15, 2016 |
Yeye pple Dis ones no get anything Na ofutu dem be Dem c tyres for ground dem dey cry thinking dem go burn dem Truly dem no get imi eran(goat shit) Nairalanders abeg,I wan bang my wife jare C ya tmrw |
Politics › Re: 2,000 Suspended Immigration Personnel Protest In Abuja by Odeyinigbin(m): 4:14pm On Jun 15, 2016 |
I fear dis country o,na so so sack here and dia So tie,sack don become dia anthem |
|
Politics › Re: Fayose Hails Buhari Over Negotiation With Niger Delta Militants by Odeyinigbin(m): 9:19pm On Jun 07, 2016 |
ganisucks: Fayose, i love you. I want to be your baby mama. You are the new GREATEST. Clown |
Romance › Re: Man Dies In Ogun During Sex With Concubine by Odeyinigbin(m): 7:25pm On Jun 07, 2016 |
Greet ur ancestors It's unfortunate d man left d sinful world tru where he came from. Sun ree oo,Mr obolewu Na him sabi Bleep |
Crime › Re: Abuja Man Loses Belongings To Facebook Lover After Sex by Odeyinigbin(m): 1:03pm On Jun 06, 2016 |
D guy na real mumu Infact hin mumu get PhD awaiting prof. How cud a foreigner prepare akamu for u? Wch kind yeye love dey shack him sef? D gal for poison him so he go tell d story for hell. We'll,he don pay for sex be dat |
Culture › Re: Ooni Ogunwusi Visits Fashola In His Abuja Residence. Photos by Odeyinigbin(m): 12:57pm On Jun 06, 2016 |
str8talk1: This Yoruba Oba has no class at all. Why not visit Fashola in his bedroom? Thunder fire u U re nothing but a clown How dere u talk to a whole first class like DAT Does he look like one of ur mumu emir or igwe? Thunder strike u next tym if u repeat it |