Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 437 438 439 440 441 442 443 444 445 (of 546 pages)
H |
PetroDolla2:wit ur english n ghana cert u dey jobless n dey use our naija made forum while away tym |
3301 |
La_ JuMe: #Confused# am i a female?u fail finish |
La_ JuMe: Silverlarge |
Agbaroh(delta) |
Oluwafunmilayo95: Peaomila |
I_am_Sylva: DOC_MISS -_-tot as much |
PetroDolla2: thunder fire your nyansh ediot! Can you compare those glorified secondary schools in your sh1thole to universities in Ghana? The least-ranked university in Ghana is better than the best university in your sh1thole,huh? https://www.nairaland.com/1465506/photos-shocking-state-nigerian-universities https://www.nairaland.com/1107781/report-exposes-rot-public-varsitiesd uni for dis thread na naija uni? Big boys no dey shout n gv evidence. Obama no nid to tell you say him b us president |
Maikel15: wetin. Na u born goliath?leave dat guy |
Detivo: guy stop al dis ur pikin tlk becos if u si me in person u go dey shake.....d last guy wen tlk dis tyn dey wash my cloth outsyd nw |
mrnestyy1985: U dont need a laptop to start blog. U just beed a one time visit to the cafe to host and set up ur blog. The rest u can do from d comfort of ur phone. Download d wordpress apps on ur phone and connect it to jetpack.then u are ready to blogjetpack?? I hope i will not b disturbing you if i ask for a breakdown pls. I will remember you wen i get tod d top |
PetroDolla2: you are free to like whatever,huh? its your prerogative,huh? who gives a fvck what you prefer or don't prefer? is anyone forcing any nigerian to come to Ghana and attend school here? I am sure you can attend any of those mushrooom universities scattered across your dustbin country,huh? https://www.nairaland.com/1292099/nuc-names-41-illegal-universities utter rubbishy u dey make noise onli our poly finish una. Which of una uni beta pass yabatech? |
Detivo: I knw get ur time, jst get me informed wen sumtin new cums up....ur fat go soon fat from d effect of my slap nw. |
ikhuoria2: ...guy I hear say on Monday dem go paste admission list for uniben...... Na my guy tell me e say e ask 1 admission person.... u hear anything Lyk dis?i no hear o |
Boys are not smiling
|
Aaaaahhhh,man u sunderland |
Quatermaine: From the Uniben Counselling Department.dem no dey tlk about us? |
Detivo: guy u knw das ur duty 2 info me on d latest bt instead u go on making silly post nd commenti go load you like card now |
mrnestyy1985: All u need to start a blog arethank you my guy. Na lapi dey worry me nw. |
Detivo: Helo guys wats new......say kofa don finaly giv Birth 2 una admission status?u kip servant for here? |
I like dis blogging tyn but hw do i create one pls |
Sezua: as una dey cum benin, no do mistake 4get ur sweater 4 aus....i dn warn una ohu dey school? |
Clubs wen dey laff man u don fall by d way syd,n man u still dey,some don meet water loo for ucl,d great bavarians,all don comot for capital one,man u for life |
oyivwi stanley: ODIZEEY: when i search i see ighoghoja odizee odiri na u be dat?naso,d only odizee on Facebook |
Quatermaine: nevermind. Thanks to google.wait na [url=google.com]I am your ur friend,wat am I?[/url] |
Quatermaine: Guy what is Les brown?wait |
Quatermaine: Guy what is Les brown?[url]I am your ur friend,wat am I?[/url] |
Ppl wen wan go talk mk una talk kip for us o,so we go see talk to talk |
Pokemon43: i tire for am oopls wat do u see in me |
Faith93: I am not lucky..am graced with blessing..heyits my day..so shuuuu!see dis one dey form motivational speaker. #Les brown |
Maikel15: lag o, na english dem use take brainwash me+i hear yoruba small..bt still very eager to learn ma languageu can na,tell Dem to speak onli isoko for u |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 437 438 439 440 441 442 443 444 445 (of 546 pages)
