₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,897 members, 8,428,542 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 03:14 PM

Toggle theme

Odizeey's Posts

Nairaland ForumOdizeey's ProfileOdizeey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 439 440 441 442 443 444 445 446 447 (of 546 pages)

EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 7:31pm On Dec 18, 2013
Oghos1: U don end ur loan spell now na now na?
my loan club loan b for some tym,na today outcome go determine weda i go stay or not
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 7:19pm On Dec 18, 2013
Pokemon43: i nor hold u,na wetin u be talk i remind u
which day u turn to nokia phone reminder ?
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 7:16pm On Dec 18, 2013
Affrey: am here
i dey suspect dat guy. Run from am
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 7:15pm On Dec 18, 2013
Pokemon43: i be think say u don comot for man u
leave me na
Art, Graphics & VideoRe: 2013 In One Picture; A Must See! by odizeey(m):
Meaningless
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:54pm On Dec 18, 2013
We go load stoke city today like recharge card
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:16pm On Dec 18, 2013
Slozie don come mk una start spinning
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:15pm On Dec 18, 2013
Maikel15: see am devil godfather
no b me o
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:11pm On Dec 18, 2013
Maikel15: na now ur eye dey clear abi?
I just waan jonz una so na onli me go dey class
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 5:54pm On Dec 18, 2013
Maikel15: go start dey prepare d banner nd posters+ cloths we go use
I neva wan stay house for another year
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 5:53pm On Dec 18, 2013
Ken excel: Hahaha...u go see men wen go tell u say na since 5 yrs dem don dy find d admission...for were dem no no mind una presido threat na u dem wan come listen to
naso o,peeps wen no gt dis year go just apply
EducationRe: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 5:51pm On Dec 18, 2013
mgcleo: odizeey
y u tOo like d name
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 5:34pm On Dec 18, 2013
Maikel15: hmmmm na tru. odi i dey ur back(meaning na u dey front).
naso
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 5:29pm On Dec 18, 2013
Maikel15: haaaaaaa yepadipa, see double wahala 4 dead body and him owner. vc go just stamp am
Ken excel: Hehehehe...na only u go do dat one ooooo....u fink say uniben go mind u?
una lack minD,together we stand
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 5:19pm On Dec 18, 2013
Maikel15: make we even organize protest for school gate, by 4th if dem neva call us
na true,mk we tell dem say if dem no ans nw we no go accept admission again
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 5:18pm On Dec 18, 2013
Quatermaine: and It's expensive.
naso 260 for 1k. But trick don com out BB data for non BB fones on eti
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 5:12pm On Dec 18, 2013
Quatermaine: You are not alone.

I have become a regular visitor to that site. I check it about 20 times a day, I even wake up at night to check the site..

Worst of it all is the cash I waste to purchase MB and etisalat no dy smile for that area.
eti mb dey burn like wild fire
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 5:10pm On Dec 18, 2013
Maikel15: [b][/b]one 200lvl B&F chic tok sey na till around march we go start reg. though i pray sey na lie
she dey lie joor
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 5:06pm On Dec 18, 2013
Ken excel: If i no ask hw i go take knw?
☺k o
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 5:03pm On Dec 18, 2013
Quatermaine: I agree with you oh. How will the site be functional when uniben main site isn't?
d tyn just dey provoke me.


I dey urge to c d main thing.
EducationRe: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 4:55pm On Dec 18, 2013
mgcleo: wat do we need for registration
money
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 4:53pm On Dec 18, 2013
Quatermaine: Do you think That Kofa will comply befor 25th?
dat syt get virus
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 4:47pm On Dec 18, 2013
Mcgleo before you call me I say 'YES MA'
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 4:46pm On Dec 18, 2013
Ken excel: Lol....i no fall put oo....read my post na..i ask ellyrichy weda na true
y u dey ask.
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 4:34pm On Dec 18, 2013
Ken excel: No i didnt fall for it....i asked him if it was tru and i didnt wish him hbd
na lie e,I just dey catch u like ronaldinho zigima
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 4:18pm On Dec 18, 2013
Maikel15: go find crayfish
naso o,or u go on visitation
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 4:13pm On Dec 18, 2013
Hbd ellyrichy. God bless u
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 4:11pm On Dec 18, 2013
Maikel15: which wan b d kpomo? No b d same cow?
go price kpomo n cow,come back tell me d difference
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 4:05pm On Dec 18, 2013
My bro n sis for dis Christmas if u no fit kill cow kill goat if u no fit,kill fowl,if u no fit kill fowl kill fish,but make sure say u no kill ursef.
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
If all dose ones too hard........ Kill KPOMO
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 4:01pm On Dec 18, 2013
Maikel15: lol no big deal. Even me sef na palasa bb I dey use
if u dey 2go add me for odizee910
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 3:49pm On Dec 18, 2013
Maikel15: kul. U dey bbm?
no na 5800 ur boy dey manage o
EducationRe: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 3:43pm On Dec 18, 2013
Maikel15: make we see as d tin dey go na. Bt wait o. No chic?
3

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 439 440 441 442 443 444 445 446 447 (of 546 pages)