Odizzy's Posts
Nairaland Forum › Odizzy's Profile › Odizzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
Black magic, either frm her close frnd, or the guy is a member of a secrit society |
Dis days evry record label seems to be based abroad, well lets see hw far burna boy will go under dis record. No dissin o, u guyz re rily tryin, kip d fire burnin |
booqee: who are you talking to?? Skales or who?? When last did u even see skales on nairaland?? I doubt if u even met him when u signed up on nl. Skales a.k.a studio don run comot from nl tey tey!booqee honey, pls who is skales |
Sky B(mabebe crooner) is back wit another club banging track, this tym he featured bum bum master timaya. Listen n tel me wot u tink...........................................but wait o, wait o, so if i tell u say sky B still dey sing u go believe abi? See ur head common frm dis thread comot, u wan come hear skyB song so dat u find wetin u go talk abi? U nvr start, yeye |
mikuz: What are you saying?bros na fight? Eazy na, dat dude sef dey vry conffused. Mr elephant brain aka obi kererenke crooner(mikuz) abeg sori sir |
author=werepeLeri] Look. Use all the names you want, MY father obviously answers when you use those names on him.[/quote]yes i knw |
mikuz: Is this supposed to be a jokewot do u knw abt signing an artist in a record label wia dia several lyk hm or her, is no joke, daz d fact |
[quote author=uprigt_d]hmmm, its real[/quote]if it is real, is either he is a criminal in either police or army net or it's a dead bdy. Some one cnt do dat 4 dis God 4 seaken country |
Cabsso: hausarecharge card terminator |
[quote author=::Andrew::]hiitom tomahaa tomatar tomanyiin tomataan sati laadi [/quote]recharge card most wanted, chai!! |
E jus dey like wia person win #1m MTN promo, as dem dey interview am hm com say " i tank GLO for dis #1m dat i win o, GLO u re the best" lolz mtn go swear 4 am |
Omo i watched it, laff no gree me. Well she corected her sef immediatly. no bdy is above mistake, buh dat gbaguan cari heavy weight champ o, 4 MULTINA show nahm prsn dey mention MULTA GUINNESS. if i be multina MG i go begin cry 4 dia. lol |
fluid26: Hehehehe...Ojukwu is dead but his manhood is still alive!her toto is still alive lolz |
werepeLeri: and whats wrong in the statement?the biggest ode in NL |
booqee: how far about ur e.rection?? D tin don come down?? Bush pig..d er*ection is waitn 4 ur *clear throat* to cailm it down |
Hahahaha @post, i believe die, i cnt wait 4 the video. Lolz |
[quote author=~vicky~]wow!!! really nice BG..cant wait for part 34 |
larride: Odzziy, Pretiebony is already betrothed to me, Be very carefulam sori sir, am jus complimenting her, no vex o |
ismhab: NO, BUT THE PROPHET IS RED LINE, THAT NO BODY SHOULD CROSS IT.u see? Daz exactly wot d movie is potraying. A dangerious, gayish, child molester dat call hm sef a prophet. Like u said " HE IS A RED LINE" meaning, his a dangerious, devilish, demonic, blood sucker. Na u use ur mouth talkam o, no be me |
I prefer to serve juju in my village dan to be a muslim. Jus try to pick up a Qu'ran n go tru it, the most conffusing n complicated book in d world. Tufiakwa |
Mek it available 4 downloading kwanu, dnt be gridi, wit ur big head. @poster |
dayokanu: They are the most popular act outside NigeriaGbam, okwu awgula, oye onyenine labanu(talk dn finish mek evry bdy go sleep) |
This thread is gettin dry by d day, mikuz wia re u na, abi dem banne u? I dnt lyk waz happnin hia pls |
If dis is all i hv to be, den fu*ck nigerian girlz mehn, dia pus$i na gold? |
The only thing i understand from islamic religion is, they dnt see KILLING as SIN. which is too bad vry bad |
Exponental: @topic............Gbam. Gbam 20000 likes |
dasparrow: That's because they know Muslims don't take nonsense. They will not tolerate anyone making a mockery of their religion or imams. Those who attempt to mock the Islamic religion know that there is a hefty price to pay (like getting killed or maimed).now is killing gud? Do u hv to fight 4 ur gud? Is he dat weak to fight 4 hm sef? Is killing wot ur islamic god preach? If daz wot ur religion preach(fight n kill who so ever mek mockery of me) den islamic religion is rubbish. Simple. |
Wit all due respect to the living legend(2baba) dat song disgust me. Too many big artist in a crapy song, i felt disappointed wen i heard this song. So no need of downloading it. 2baba stil remain my numba 1 any day any time. Abeg no offences o, jus aired my view |
yung blurd: e fit be say this bros never listen to the song o. e fit be say this bros never listen to the song o. e fit be say this bros never listen to the song o.hahahahaha abi o, cos aproko n amibo 2much 4 dis forum |
How was your first studio experience like: where u nervouse? Was your producer yelling at u? Was ur voice ok?(say d truth). Did u cry in studio? Did u hv a 2nd thought of ur career? Did u like ur 1st recording? How did u feel playing the song to ur friends? For Emcees only. Pls share. |
Let me come n see if i will start going |
The film is very sweet |


