Odizzy's Posts
Nairaland Forum › Odizzy's Profile › Odizzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 14 pages)
My greatest nairaland madmen, mek i tel una as my own use start o, na one day o, me n my frnds follow commot to go smoke igbo(ganja aka herbal medcine), as we reach, all of us take one one tap, frm 1 to two two, frm 2 to 3 3, nahm one of us come talk sa hm smoke pass me, i disagree, so our 2 come dey challenge each other, oboy, frm 3 to 4, 4 to 5, 5 to 6 so teeee the guy wey dey supply the ganja, run at off the tin o, only smal come remain, so we come mixam wit coco(white powder) me i nvr test dat one b4, i no knw say my frnd na guru 4 coco, as i draw d fast one, some tin knack my brain dring dring dring, i stil no hear word, i draw d 2nd 1 somtin tel me wit big voice 4 my mind " O BOY USE UR HEAD OO" i no stil hear word, i come close my eyes draw d 3rd 1, as i open my eyes, i no recognise wia i dey again, i no even recognise my frnds, i cari big stick flog dat one wey bin dey challenge me 4 head, all of dem run. I come dey hear different voices, one say " oboy u dn dey mad o" d oda 1 say " na correct tin joor" dsam 2nd voice come tel me say " guy u be !di0t? Wetin dis cloth stil dey do 4 ur body, comon removam enter bush vry fast" i obeyam o, since den i hv bin leavin a free life, i no dey tink of moni, to chop no be my problem, i slip comfortably at nyt along d road, notin concern me concern insecurity. Am proud to be a honorable madman. Abeg mek una clap 4 me jor, e no easy |
Onyiclassic: *faints at d sight of dia joysticks*my joystick already into u, shoutin "is bin long oooooo!!!!" as am doing it. |
teewhye:my bro, do u nid help? Lets count it togather it wil be fun |
The greatest nairaland madmen!!!!!! GREAT!!!!!!! My fellow madmen(larride, mormoni n bin gbagbo) aftre dis our party, no body shud follow me o, cos i dnt want to share my flat(refuse dump) wit any body o. |
Jojo Armani: BG am serious pitying for u as am reading dis. Imaginging how u do all dis things u mention u do as madman. anyway I will be prayin for u.imagination is one of the qualities of a madman, so u better join us, i jus pulld off my panties n joind, dancing ethiki, my carrot n my 2 raw eggs swingin side to side btw my legs, ooo mehn, life is gud. |
rill: Wow, so nairaland can b dis nice. Even without listenin to d song, am already feeling it from d sweet melody coming from all d comments am seeing here. And u guys shud knw by now dat wizkid's style of singin rily sounds like sean kingston's, wen u carefully listen to wizzy's voice in all his songs u wud come to realise dis.my bro, we re gud ppl great nation(apart frm our leader tho) if u do us proud, we nairalanders acknowledge it n giv u thombs up(wiz kid) but if u bring shame to us, we giv u sh!t,(dbanj) simple |
Nice one frm wizzy, atleast dis hv reduced a little of d shame dbanj caused me. Dis is jus d begining, jus wait n see after his collabo wit Akon(akon ft wiz kid), the way ppl lyk young money, we the best, even good music etc wil rush him eh |
Islamic means violence violence violence, mention 1 or 2 islamic country were there is no crises n violence, to hell wit dia so called prophet mohamade if daz wot he thought dem. I have seen a video clip which was produced by thesame foolish americans making mockery of Jesus christ, did christains protest or cause any violence? NO. Am sick n tired of all dis useless muslims killin dia sefs n re still expectin ppl to respect dem. Nonsence religion. |
grandstar: touching story! Where's my tissue paper?oga nawa o, u dey cry wit ur nyash? |
lagerwhenindoubt: How this Dog has been eating no one cares to ask..oga cnt u read? D poster said that d cemetery director n his staffs hv bin takin care of d dog |
Dlasdon: Let me balance this for you guys as a pro and hottest upcoming that i am. Composing a RAP is harder but easier to spit cos you don't need voice training to rap. But a song can be written in 30mins as long as you know your story. But singing is harder. Cos its slower and you have to becareful wit every word,note,key,progression,delivery etc. Make a mistake with rap and you cover it wit uh uh uh 1 2 1 2 and your audience will flow with you. Dare it with singing, everyone pause,cos there is a constant flow. If you break it, you're so noticed and therefore wack. Our nigerians know this so they repeat and repeat so that they won't have to be caught forgetting their lines. And they excuse it for making a song simple. SUPER STORY. You guys should watch out for me, una go confuse which award una go wan honour me with. I NO DEY TALK TOO MUCH. Make we leave am there. |
Well, to cut the long story short, lets be sincere n truthful to our sefs, it is a disgrace to us n the entire africa on the whole 4 an artist of such caliba(dbanj) which we re proud of n respect so much cos of his talent, left africa(wia his being loved by many) to america, in the name of breakin the american market. Only to find hm sef in a record label wia he is being featured in an album along side wit his label mates, jus to hum for 10sec only on 1track in an entire album compield togather by the whole label members. To be frank dat is a blow in our face(africans). Daz y i stil respect 2face til 2moro, cos he cnt try such a tin, guyz, mark my words, 2face wil remain in africa doin his tin, til an american artist flies all way frm america(u.s) to africa(naija) to feature him(2face) in his or her song, believe me. All dsame i stil respects dbanj's hustlin spirit n i wish hm the best, but he rily bitlittled hm sef. |
[quote author=Ji_sun_pack]All the ibo fools are here hating what they can't conquer, yet D banj is making more money. silly ediots![/quote]but mek i ask o, yoruba pple no get shame? See as dis one( dbanj) pay 3m, jus to shout 4 d back of prsn wey rap, dem no even allowan pronounce any wards, chai!!, prsn being tel me say yoruba no get sence o, but i no gree, but now i see, no wonder we igbo's dey play dem wayo main main, hahahaha, if i catch dis yoruba fool^^ 4 biss eh, i go use hm brain chop bread, nonscence yoruba cow |
[quote author=Ji_sun_pack]If una like carry una mouths chop shyt, Dbanj is the greatest and most successful musician in Nigeria presently. Wait until dem carry Grammy give am. fools[/quote]my bro no mind us o, we re too wise to ode lyk u, mek we no worri, wit dis song he was ft on, hm go win grammy |
otumfour: SMALL SMALL WE DEY GET THERE.............guy if na lyk dis dem dey cari go dia, oboy i no dey go o |
larride: ME?yes u !d!ot, because am being nawty wit vicky dos not giv u the wright to abuse her, nxt tym u try, u wil get it hot, u hog(castrated pig) |
larride: How dare you talk to Vicky like that?hehehe luk hia young woman, because am being nawty wit vicky dos not giv |
[quote author=~vicky~] bros is ok..oya .face front [/quote]ok ma, but y re u alwaz at d back |
Hahahahahahahahaha vry funny, nice one |
[quote author=~vicky~] Egbon am a peace loving person... [/quote]taa mek i hia, u peace luvin?, imagine diz razi caniban |
mikuz: whats your own? Must you hate? Aproko!mikuz(obi kererenke crooner) dat is not hate, daz d truth, out of so many tracks in dat album, he was featured jus in 1 song, it didnt end dia, dem no even allowam sing 1 tin 4 d song wey dem try featuram, chai, dis is falln hnd in d highest places, shame jus leave who im suppose catch(dbanj) come dey catch me as i dey listen to d song, tufiakwa. Is it dat dbanj forced kanye west to sign hm or wot |
Fash The Gem: but y d mavin crew no get d i'm don jazzy boy influence.i wonder o, even as the best producer dey say he is, still no way |
Acidosis: wack and funnyhahaha guy i no understand u o, hw can a joke be wack n funny at dsam tym |
[quote author=~vicky~]leave me alone...am not and would never be interested....stop using Vicky to get attention...bcus u wont gerit... BUSH-FOWL duh!!![/quote]if am not gettin any attention y re u replyin, lolz |
[quote author=~vicky~]what's your business with my signature? face front ... [/quote]vicky i knw u luv fighting lyk a wild animal, no bit jojo amani o |
Wch one of dem is vicky, i guess she must be the nacked one, wit her muscular body, so irritating |
Is the doctor jor, is normal to fall ill but no be cancer or strok o |
Nice, atleaste am blushing |
Lucario007: ^^^ For once, one of you jokes made me laugh out loud. Hmm, nice try.if dis borin stori can mek u laugh, daz means if i delay u 4 appointment u fit dey laugh 4 wia u dey |
Nna mek we hear jor, who dash ghana, hw come we hvnt heard of her if she is dat talented, abi una wan try show nigerians say una dey exict 4 the industry, pls ghanians shud leave dis thread sef |
[quote author=~vicky~] these scalawags shd leave this thread [/quote]is dat y u re crying? Ow ow, too bad, cnt u see NL cnt do wit out ODIZZY AND ONYI, we re still here baby, we en going no wia, na our fault say u too dry? Zero talented, catch a life sis [quote author=~vicky~] these scalawags shd leave this thread [/quote]is dat y u re crying? Ow ow, too bad, cnt u see NL cnt do wit out ODIZZY AND ONYI, we re still here baby, we en going no wia, na our fault say u too dry? Zero talented, catch a life sis |
Valiantvaliant: mtcheeeewwho be dis animal |
?



