Odizzy's Posts
Nairaland Forum › Odizzy's Profile › Odizzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
chinesemoney: Odizzy try put more moni now u go win ok u don't need to cry .haba bros, wia i go frm get d moni na, abeg hw una dey use play baba ijabu. Cos me na naira bet i dey play |
My brothers, i be youth coper nd i nevr go bac 2 wia i dey do my PPA because d december allawi wey dem pay me last week i use am play bet hopin say d stakin go pay me better moni, but as i dey talk 2 u now, e jus dey lyk say mek i go entr river niger because d banker wey i get frm one site lyk dat(newinfocity.com) e fall my hand, as i dey typ dis comment sef water jus dey comot frm my eyez, my papa warn me mek i no play pool o, bt i no hear. Now i no fit go bk wia i dey serve nd i no fit ask my ppl 4 moni cos dem no say FG dn pay us allawi. But d matter nw be say, i no fit stp dis gamblin cos e dn entr me, abeg who no hw i fit dey get even if say na 1 sure banker abeg. I dn die hia o, today game dn finish me |
Shooo! Na dis kind tin kpako pikin dey find, he wil be evn prayn 2 see some tin worst dan dat(brain or kidney) in his fud evry day so as 2 get more meal voulcher. Nna see free fud |
redcliff: very contradictry statement.. There is no intelligent person who has good grades in school and stays away frm intellectual discussion. One in w while the genius in her pops up cos i mean its that same genius that got her where she is academically. Liar poster. Your babe no know book.sharap jor, i hv cm across intelligent ppl who dnt lyk disscusion nd arguement |
redcliff: very contradictry statement.. There is no intelligent person who has good grades in school and stays away frm intellectual discussion. One in w while the genius in her pops up cos i mean its that same genius that got her where she is academically. Liar poster. Your babe no know book. |
timbros: See people offering advice on a 2 year thread. Chances are that the relationship is long broken and both the OP and gf have gone seperate ways... And you guys are here giving advice LOL.are u seriouse? Chai! I dn f*uck up o, wot kind of mods re dis in NL |
[quote author=baby.me]From your description of her,she is an introvert. She is someone that prefers to stay indoors,procrastinate,and not ready to take any action on her own bc she is comfortable in her zone and not willing to make any mistake. But mark my words,such personality is the best with the right kind of push from a loved one. On the other hand,you are an extrovert who likes action,and from my experience,she is the right kind of person for you bc she will slow u down where u want to move too fast and you will push her on where she tends to be too slow. Be spantenous any time u are with her,encourage her to make more friends and hang out some time. There is a great personality under that cold/boring person. Cheers [/quote]swt hrt i rily luv ur comment, wish i could mit u nd gv u a vry seriouse hot kiss |
190: [color=deeppink]Poster are you dating LOCAL and VILLAGE gurls like (Ta-pa-3-1)Gbam, especially dos who luv watchn nigeria movies |
I dnt knw y galz dat luv watchn nigeria movies especially village movies re very boring nd acts in a local way |
Abeg mek i hear word jor, if every 4 govmnt wan die mek dem die, dey re of no gud 2 me |
Uzzidili: but they are better than nos 3,4,5,8,9,10 on par wit nos 6 and 7. 1 and 2 are of course better than they reatleast u hv agreed dat abt 4 9ja rappers re better dan ur ghanian rappers, pls read ur thread again nd se hw confused u re. Pls nxt tym if u want 2 compare ghana 2 my swt naija on any aspect pls tink twise. U can only compare ghana 2 9ja base on politicians, ehea, na 4 dat aspect we go evn support u, any oda tin, no tinkam. So close d f*ckin thread |
donmezz: na wa o. Una dey argue trash, ghana cant match naija rapper not sarkodie, even d lost ones (like da Grin, R R Raw, Blackface, Ajasa,etc) will finish gh rapper,bro, u 4get 2 mention slow dog o |
airmark: Cant believe you put iceprince and phenom above vector.azin azin, i was so pisst wen i saw dat list wit dos dudes abv vector. Mikuz jus wan provoke me o |
Haha, d landlord no evn try at all, snake ke, if na me na lion i go cari enter d compound |
victorian: Nope, cos am extremely endowed, but too shy...ma boobs are just too big for my comfort to showcase publicly in a bikini...when i was dating my ex, he actually wanted me to wear a bikini by the poolside... i was like? are u high or wat?...hell , no...all the guys will just focus on me... he smiled and said, well they can salivate but cant touch, cos he will bounce any guy that tries it..storycome dis gal stp dis ur blahbin u re mekn me go hard, u min say ur nyash ge ear? D typ dat swallows G strings |
ikachi1: So Nigeria has degenerated to this level of hipocricy? Look at what religious bigots have gotten us to. Nudity was a part of our culture and life then was better. We have hidden our bodies so much that curiosity to see what is beneath is partly responsible for the high moral decadence prevalent every where. Why would I not put on a pant to the beach? There are dress codes for certain places and the bikini and swimming trunk for men is the code for the beach. Do we need to wear cassock to the beach?no, u nid 2 wear lab coat |
freecocoa: I can even go to a n-ude beach and show off my body.hmmmm baby oku 4 ur fowl mind, d worst part is dat most of d galz dat speeks lyk dis re vry i mean vry ugly |
pro01: Especially if na the kind yansh wey get advanced kro kro; I hope say that no be the case with your own.OMG. Laff dn kill me hia o, dis dude no go kill me, guy ur own no gud at all. Lolz |
ujoatu: yes you can but u wld run to sue 4 defamation of character if i call you a thief abi? its sweet and easy bcs u re not the one or do u think our leaders are not humans with feelings 2?bros u sef na big fool, do u tink dey care 4 ur own feelings, i shud pray 4 criminals abi? Thunder fire u nd dem |
airmark: What else do you want from dbanj fans that you dont know? No matter how hard you try to shift the goal post to score cheap points, your shots keep hitting the cross bar. How do you justify an african cup of nations victory is better than that of a world cup? Let psquare continues to be king in africa while Dbanj rules in the global realm.well said bro, well said. "listening to top of d world" hmmm fils gud 2 be a fan of dbanj, so so proud of him. Bad belle(safarigirl) go hang ur sef. And pls stp comparing dbanj wt dos copy cats |
Pls o, i rilly wan 2 understand dis game, i heard dia is alwayz a fixt draw match in english league, hw cn some get dat sure draw game atleast one, nd wot dos it cost 2 get it. |
Vector d viper, dat dude is lyrically ill |
stjudas: Ekeresimesi ka ndi b'anyi n'kpo ya. Umuigbo ekene'm unu n'oge mme mme a nke ncheta omumu jeso kristi.nwa afor igbo, kedu |
[/quote]swt hrt i rily luv ur comment, wish i could mit u nd gv u a vry seriouse hot kiss
....he no serious...no waaaaaaay!
.