Foreign Affairs › Re: China Unveils Terrifying Dongfeng-41 Nuke That ‘can Strike US In 30 Minutes by ojun50(m): 11:03pm On Apr 28, 2020 |
Wetin China dey US go give them, only if other country see wetin US dey see. |
Health › Re: Difference Between White And Yellow Vitamin C Tablet by ojun50(m): 10:33pm On Apr 28, 2020 |
ademasta:
 1. One sweet...one bitter
2. One get colour, one no get colour.
3. If u lick one finish your tongue go look like Vampire own, if u lick the other your tongue go still dey normal
 You really chop am well well |
Politics › Re: How Buhari’s COVID-19 Speech Leaked Ahead Of Broadcast - Femi Adesina by ojun50(m): 10:20pm On Apr 28, 2020 |
He is saying nonsense, thy should free who ever leak the pre-record.... Buhari and is staff are not organize |
Health › Re: Non-Medical Face Mask( Cloth) Does Not Prevent COVID-19 – NAFDAC Earns by ojun50(m): 10:11pm On Apr 28, 2020 |
Those of una wey day wear Ankara say na mask, una go better sew lace |
Politics › Re: Goodluck Jonathan: I Have No Accounts Or Property Abroad by ojun50(m): 10:08pm On Apr 28, 2020 |
APC go still see wetin them dey fine |
Politics › Re: Court Slams N5m Judgement Against Atiku, Saraki, Others by ojun50(m): 10:03pm On Apr 28, 2020 |
5million na change to them na, d judge no get work. |
Crime › Re: Busari Peace Rescued From Lebanese Seller by ojun50(m): 6:26pm On Apr 28, 2020 |
Good news todays |
Politics › Re: Nnamdi Kanu: I Will Be Live Tomorrow To Answer All Your Questions by ojun50(m): 6:09pm On Apr 28, 2020 |
OK, |
Crime › Re: SARS Unjust Detainment. by ojun50(m): 6:01pm On Apr 28, 2020 |
Get a lawyer |
Technology Market › Re: #ENDSARS CHIEF_NWOSU :Sales of Used European SMART TV at an Affordable Price by ojun50(m): 5:24pm On Apr 28, 2020 |
Sommydisaster: No sir Good dey sir Can I get 43 inch. Price range 45 - 50 |
Politics › Re: Nnamdi Kanu Meets Donald Trump by ojun50(m): 5:10pm On Apr 28, 2020 |
Bad work |
Politics › Re: Coronavirus: Trump Calls Buhari, Promises To Send Ventilators To Nigeria by ojun50(m): 5:00pm On Apr 28, 2020 |
Make una trust lie Muhammed for one's na |
Health › Re: Woman Who Led Protest To End Lockdown Test Positive To Covid 19 by ojun50(m): 3:26pm On Apr 28, 2020 |
OK oh, are time Don reach |
Politics › Re: FG Declares May 1 Public Holiday by ojun50(m): 3:24pm On Apr 28, 2020 |
Will dey holiday since na, |
Politics › Re: Senate Approves Buhari’s Request To Raise Fresh N850bn Loan by ojun50(m): 1:28pm On Apr 28, 2020 |
That nice, let d sharing continue |
Politics › Re: BREAKING!!!500 Billion COVID Fund:Senate Bars Journalists From National Assembly by ojun50(m): 12:12pm On Apr 28, 2020 |
Enoch07: na secret matter Yes oh, them won discuss there share too |
Food › Re: Gather Here If you have ever be told to Cook 3 Cups Of Rice And you Added yours by ojun50(m): 11:23am On Apr 28, 2020 |
Lolz, you no even talk of meat. |
Romance › Re: She Got Pregnant For Someone,and Still Want Me To Be Faithfull by ojun50(m): 11:21am On Apr 28, 2020 |
dingbang: Guy try get sense na Op, follow dis guy advice |
Education › Re: Wise NAIRALANDERS Help Me Out On This One by ojun50(m): 11:08am On Apr 28, 2020 |
The 1k dey there na, you no dey see am |
Crime › Re: Man Who Pretends To Help Allegedly Steals Range Rover From Car Dealership During by ojun50(m): 11:02am On Apr 28, 2020 |
Some people mind pass devil own |
Politics › Re: Why Bodies Of Drowned Three Sisters Buried Besides Ebonyi River Without Caskets by ojun50(m): 10:58am On Apr 28, 2020 |
May there rest in peace |
Technology Market › Re: Buy Plasma, Lcd And Led Televisions For Affordable Pricein Lagos. by ojun50(m): 9:50am On Apr 28, 2020 |
acunon: No sir Give me d price of wht you have, if I can work on it before did weeks run out |
|
Romance › Re: Nairalanders Today Is My Wedding Anniversary. Please Show Me Love. by ojun50(m): 9:40am On Apr 28, 2020 |
Hml more wisdom to rule ur home |
Properties › Re: New by ojun50(m): 9:02am On Apr 28, 2020 |
badguy512: Call or text seller zero eight zero eight nine zero three six seven five four Pictures |
Health › Re: Ban On Inter State Travels by ojun50(m): 11:10pm On Apr 27, 2020 |
I won travel in two days time, some one should explain better |
Politics › Re: Oby Ezekwesili Disagrees Completely On Buhari's Mode Of Speech Delivery by ojun50(m): 10:43pm On Apr 27, 2020 |
Reno come carry ur sister |
Technology Market › Re: Buy Plasma, Lcd And Led Televisions For Affordable Pricein Lagos. by ojun50(m): 10:20pm On Apr 27, 2020 |
acunon: Hi sir
I don't sell brand new sir
Only London used for now at 550K sir Do you have 43 inch smart TV.... Price range 45 - 50k |
Romance › Re: Allah b praised by ojun50(m): 10:04pm On Apr 27, 2020 |
She is testing you....
Use ur head |
Health › Re: Ventilators Are Available For Sale by ojun50(m): 10:02pm On Apr 27, 2020 |
Op, hope say no be ur brother at the top dey sell am.
I fear who fear who dey sell am |
Romance › Re: I Can't Get Her Out Of My Mind HELP by ojun50(m): 9:33pm On Apr 27, 2020 |
Keep seeing her in ur dream till she appears physical |
Romance › Re: Love Is Not A Scam, Is Either U Are Dating An Idiot Or U Are An Idiot by ojun50(m): 9:31pm On Apr 27, 2020 |
elefind: who agree with the above? He said both of them are idiot |