Olami90's Posts
Nairaland Forum › Olami90's Profile › Olami90's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 78 pages)
Mrbllymer:Baba nla....I fear seeing d crowd here. Honestly, dis one no reach dose wey hussle for 3k page. I wish somone can do head count here (rehearsing nxt year census) plus no of guests (I don see 34guests already) , e go shock u...Na so wey also take style gap A15 CMs thread by approximately 1K pages. Dem neva reach. Won le to Cc: doublezero7 Erisegun Walexsammy Owliver ![]() |
Blessedgurl:I don reply u sha on how I feel abt d thread. |
Mrbllymer:Baba blym, I dey tell yhu. If u wan count sef, u go tire coz dem go jes dey show. Guests sef no fit finish. |
Blessedgurl:Pls no expose me na... I dey beg ![]() |
goldenone:Journey mercies (amen).... Mention me wen u return to lagos Have a lovely day. ![]() |
Blessedgurl:Honestly, d thread has bin wonderful! Rolled wit crazy $ great guys. Diff pple wit diff ideas nd style, great minds. Learnt to be more tolerant. No matter how crazy/bad som are, they still av somfin special embedded in dem. Living in isolation is a terrible decision any human being can ever make. It is disastrous. Very long tym ago... Pg 16-18 I fink. It is a nice family.... To d guests, e no pay to dey guest mode o. U still go be guest on ur wedding day? Haba!! ![]() |
theSpark:Hahahahahahahaha d spark paddy mi wey reciv me I did baba...Na long tym ooooo. Ah go check dat fin nw, I con dey laugh. Pg 16-18. Tnkz gann. ![]() |
Blessedgurl:Eh!! Dis bae ehn? Where u go dig dat fin out nw? Na archive u jes dey go chook eyes, no let dust frm d store enta ya eyes o. I still need u. Funny bae ![]() |
goldenone:Oh! Wonderful. Hope u ain't gonna be leaving for camp frm IB (afta leaving schl to get all u nid) ? Come lag oooooo ![]() |
goldenone:Happy to hear u are good nd u're holding it there I knw u'll be goin to moso anytym soon...I wish u safe and successful trip. (Amen) Let's share d good news later dear |
KeriBaby:He wan to dey form boss nd person wey hold confidence key here. How ur night jare pretty? Goldenone, I see yhu o. Hope u're good? |
Good morning everyone... Guests, good morning too. Som pple sef, na ghost mode dem go dey for service. D fin don dey blood. My long tym and ever sure people here, na laugh go end am for us wen we see our CUL (amen) ![]() |
sinixsiny:Wetin dis one dey talk? U geh record of dose wey here here since yesterday till now? Me wey leave pple comot for here go sleep nd woke @ exactly 4am....so as I wake, mak I vex kill who?sey why did I wake up dat tym abi ah go para for God sey why He open my eyes dt tym? Baba, leave us o. ![]() |
seun305:Seun305 agbalagbi.... hope dem don dey prepare ur convo rice? Dnt tell me sey na akamu u go carry go serve for convocation o....na better fried rice me ah wan chop pls... |
haywire1:So u can mess with pple's emotion. ![]() |
haywire1:Baba, take heart ehn? Na God wey give na em take am nd He go protect d remaining wey u get... Olorun lo fun e, oun naa lo gba pada.... Pele, u hear? ![]()
|
GOOOOOOOAAAAAALLLLLLLL!!!!!!!!! ARSENAL is a GOAL UP |
Blessedgurl:I got a wind dat dose dat are uploading it are on recess to watch UEFA CHAMPIONS LEAGUE to be back by 11:30pm. Let us hope by dis tym tomorrow, dey will be done. ![]() |
Make I log in before d bus is filled up ![]() |
Gazaliah:Looooooolz. Ah don knw d guy for som tym buh not bin able to detect his lies..... Only God knws who go dey top outta him nd our guy ![]() Werey plenty for dis NL gan. |
goldenone:Take him serious ke?? dat fit b double HP o...u knw as nysc still dey play Naijabet wit our posting na.He dey do him own perfectly ni. Olori awon oni faaabu niyen U gaz check som pple wella if dem dey talk ![]() |
haywire1:Looolz. ![]() |
sholiyz:U no see as he dey sleep-post $ sleep-reply ni? ![]() |
haywire1:Lmao..... U no well o. let d sleeping DOG lie na ![]() |
Haywire1 Looooooooooooooooooolzzzzzzz ![]() Mehn, dose archive topics don tear my belle here wit laugh Ah dey laugh insyd bus nd pple dey imagine wetin dey mak me laf so hard lyk dat. Na dat madman story wey hep him push moto outta gutter funny pass. Ah laugh so tey, water dey comot frm ma eyes Dat em uncle story too na epic faaabu. I dey wonder if him be d uncle P.A unto sey he he tak knw much abt em family dat d wife is d one financing d man parole wit side chick. Dem suppose put hot iron into dat guy's ass ni honestly Haywire, mak I relax small abeg. loooool |
goldenone:Loool. Pple suppose not to dey vex sef if he dey reply wit insults....coz u suppose knw sey e dey enta him body...na laugh me I dey alwys laf sha ![]() I don laugh wound masef insyd bus sef as I dey here. (Me ah don dey port enta lagoz o) Seeing dat his name alone dey alwys mak me laugh my head off ![]() |
Elevation:I knw buh U fink say na so e easy? And why u go jes throw dat kain fin to me now outta ur idea u knw sey words are powerful... ![]() |
Gazaliah:I dey gbadun u guyz wella.... Y none of u ccd me na Me ah don knw him wella... #MrFable #GrandCommanderofFederalRepublicofLiars Buh me ah dey alwys gbadun dat em faabu gan. Na all him posts dey alwys mak me laf. Even if he jes type Good morning, ah go look d name first laugh forget nysc. ![]() D guy cray gan ![]() Cc: omitooguns |
hadassaheke:I can't doubt yhu dear. Avn't seen u play silly pranks here. Pls help us ask him major questions lyk dat whch LifeisGuhd asked. |
hadassaheke:Yeh!!! Jesus christ. God, in my own case it must be celebration. Glory!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 78 pages)
, e go shock u...


