₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,292 members, 8,449,598 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 05:38 AM

Toggle theme

Olami90's Posts

Nairaland ForumOlami90's ProfileOlami90's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 78 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:40pm On Oct 11, 2015
chimajii:
Better.
.
.
@olami90 who be all ds ppu whey full here?
E be lyk dose wey dem move to adamawa IDP camp lipsrsealed lipsrsealed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:32pm On Oct 11, 2015
balerinagold:
Na me dey no go use another person do me grin I didn't bone you guys oo have been around and I've been great. How preparations?
Prep dey go wella...just left wit toiletries nd tees. Wah abt yhu?

U av been around nd dint ask of me shey?on top sey u be my sure opekesis
Abi Hayconfusion na him dey confuse u? cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:03pm On Oct 11, 2015
balerinagold:
Olami90 how have you been?
Hehehehehe....I knw only one Balerinagold nd she be B15..... smiley



Hope no be impersonation be dis??


If na same original balerina wey I knw, bin a while naw. Why u bone us for here? And hw u dey?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:43pm On Oct 11, 2015
KeriBaby:
grin
Are u jar?
Nah nah...buh ah dey alwys feel dem vibes wella. Very funny. Dem chiefo room next to mine nd get union collegues wey dey too. cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:08pm On Oct 11, 2015
DonPsymon:
He get 2 businesses o


*Beer palour
*Coffin maker cheesy
Haa!! shocked looooooool
lipsrsealed lipsrsealed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:04pm On Oct 11, 2015
chimajii:
No mind am...inah elmisti weed he take grin
lipsrsealed. lipsrsealed. lipsrsealed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:53pm On Oct 11, 2015
onuwaje:
walk n neva jam katapila. may ur case neva resemble dat of dele giwa, who didnt decode d difrence btw a leta and leta bomb.
So many wogeded entities in is ilya du naira.... Hyper carid milos. cheesy cheesy laka dis laka dat cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:16am On Oct 11, 2015
DonPsymon:
Warisdishuh


You want to die unplanned death abi?


So that's how you want to introduce yourself ko?


You don't know we have snippers here ba?

Okay...


Goodyboo, since Ubah wants to be a scape goat... Pls just say the word and watch me arrange his funeral in 2 days undecided


My friend Chimajii can handle the coffin... undecided
I seeeee! So chimajii na coffin maker shey?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:14am On Oct 11, 2015
DonPsymon:
*gives her roses*


*starts playing piano*


*sings john legends 'all of me' for her*


Pleeeaasssee cheesy
Rose flower bi bawo? She be white?

Baba giv her akpu and edikaikong/any other local fud nd see her shouting yes yes yes yes all about dt peepz no go fit trace wetin she dey talk.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:57pm On Oct 10, 2015
DonPsymon:
Cc
Omitooguns
Olami90
Shey d accommodation com wit AC sha?
Coz d amenities heavy pass mak e no geh AC cheesy lipsrsealed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:30pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Err ...



Go ahead na... After all... Goodyboo na AKS babe...


You fit get free accommodation and other amenities cheesy
Baba, amenities bi bawo? shocked

She get good motorable road for body ni?

Anyway, goodyboo na real Goodyboo,mandiesel cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90:
goldenone:
Lolzzzzzzz!!! how was your day?
My day was good nd fixed a bit. Bin a while. Wah abt urs? and how are u feeling ?



I gbadun d question u cc'd me d other day anyway.
I saw a good no of reasonable answers to ur questions d other day, and not less dan 12pages rolled in afta d page of ur questn, so dose r d reasons I decided not to bring it up again since I wasn't available den.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:17pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Baba sun is sun o


Believe me...


But if e d rain and the the floor dey tiled or say cemented... Na chilling be that o.
Exactly! Buh we can't be sure d floor is tiled na. Na my fear be dat for takin sun over rain.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:13pm On Oct 09, 2015
donxab:
Tsup bro! How ve u been?
Oya now... Donxab to sure ju...
I av been doin well.. Wah abt yhu?cos e don tey wey u enta here.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:00pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Baba na rain jor...


Chai... Una never jam serious so o... + parade na 3pm o

If you jame sun you go talk true
Baba, aks sun intensity no fit reach dat of northern states... If e no reach, av gat no prob....
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:56pm On Oct 09, 2015
goldenone:
I have a feeling enieme has got some sense of humor buh i don't understand why she's a bit uptight here! I like your personality sha! Just tackling anybody anyhow i no geh that kain boldness!
No joke/string, I like d babe style ehn.. No be here.

Enieme, #ThumbsUp.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:39pm On Oct 09, 2015
mistabiola:
★★★lol

U want to kee me bah!!!***

Grab a stick n walkaway.... cry cry

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
walk away kini? Igbobi ni jor. Ah don finish u.
Ur allowee don bcom mine.
**straight to ma acct**

tongue
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:23pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Chai... Baba na that kyn assignment I the find now o...


The type I fit travel to while away time cheesy

Cos to the dey house lately no be beans o...


E make me the hail them peeps wey no work since them graj...


+ I go prefer rain for camp than sun o... Before person melt for AKS
U don belle full bfor na cheesy.

And na sun anyday anytym o baba. Ah no fit withstand muddy camp at all. I for prefer rain if to sey it is certain dat evry camp geh good floor.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:15pm On Oct 09, 2015
omitooguns:
grin

and
mala Ku rin ajo
Lmao cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:14pm On Oct 09, 2015
jatau7:
nzogbu zogbu eyimba eyimba....singing. ...repeat till song fade out....oya sleep
LMAO, how person go fit sleep with dis kain song wey carry hammer?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:08pm On Oct 09, 2015
mistabiola:
★★★***look @him again***

***Thinking of what to do**** huh

***sneak in thru the backyard and knock that his Bald Head*"**

****off I go**** ***still on the run**** tongue tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
***Roll rim on his way and dats how he d leg break****

****Igbobi straight*****
****two months off***
***yipee****


cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:51pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Lol cheesy


That's how we roll bro... No borrowing cheesy


Wetin the happen for una area sef?
I go do one assignment lyk dat...ah don comot for lagos sha to return on 19th nd d weather dis days no be sere o. Rain too much
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:48pm On Oct 09, 2015
mistabiola:
★★★***looks around n I c nobody***

Slap him and runaway***** tongue tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
if u don sack ur PA, beta u call him so he fit dey hep u type as frm tomaro... I don apply igbe adiye and few other finz, by midnyt dat hand go don bend

lipsrsealed lipsrsealed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:35pm On Oct 09, 2015
omitooguns:
lol grin


na dos copers wey just land in side sch bring d foot wear oo ....wit Nysc uniform....na so I just comot d foot wear.
Looolz...

Buh u sef try o. Na dt kain shoe dem dey call TEKOWII cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:28pm On Oct 09, 2015
mistabiola:
★★★ cool

I dey gbadun your pidgin jawe...

Still better than mine lipsrsealed

Btw na olami90 cawi my red pen then tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Mtchewww.....wey smiley for #moju?

U wey dey use crayon dey call am red pen undecided
lipsrsealed lipsrsealed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:49pm On Oct 09, 2015
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:44pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Badoo


You don borrow mistabiola red pen abi?
Na app b badoo cheesy

Ah get diff pen na...so no borrowing wink
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:30pm On Oct 09, 2015
omitooguns:
grin


na white na....I snapped it in a dark room.
Afiyen oooo. because na nearly chocolate colour na em I dey see there o. #brown
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:28pm On Oct 09, 2015
omitooguns:
make una Help thank God ooo....He Blessed me with confirmed sole ITELE. cost is N0.00....because Christ paid it all....Now, i can pocket my N2,500....Overflowing Grace..cool


cc: Donpsymon olami90 Keribaby
Lmao!!!! grin
Na missionary assignment u wan go do ni??

Baba jokes apart o, clear me pls cheesy lool
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:44pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:

Olami90


Tuale!


*thumbs up*


King
of
the Zanga...

Two hands up for u alone
I can feel ur vibes
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:38pm On Oct 09, 2015
bharkarh:
Mistabiola, babatawa, kunle106, olami90, mobi18, donpsymon, harinholar, xcozee, hilsocial, my brain dan full. I open yansh greet una o grin
How far baba nla? E don tey. I missed ur hola nd tried later only to discover u were off.

Sent u a msg buh not delivered.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:29pm On Oct 09, 2015
omitooguns:
@ Olami90 been so long bro.....I no u r rapping things up....It gonna b a long 12 months.
Tnkz so much baba.... I av jst bin vry fixed of recent.

Yea..rapping finz bro. Ah no get much to do again......jst Tees.

I hope u are very good too?(No story o wink )

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 78 pages)