₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,303 members, 8,449,624 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 07:08 AM

Toggle theme

Olami90's Posts

Nairaland ForumOlami90's ProfileOlami90's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 78 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:04pm On Oct 06, 2015
DonPsymon:
I the tell you grin


Have a nice day bro cheesy


No toast new chic o cheesy ... You this married man wey nor the rest
Loooooolz cheesy cheesy
Married man? lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed

U be grandpa then....
how ur day dey go now baba?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:54am On Oct 06, 2015
KingJB:
Bro ago swear for you O undecided

Anipe yu don't understand seh...

embarassed
Lol cheesy
Anipe sina(Zina), isekuse e too much seh cheesy
Na until dem dey bring pikin(2/3) back home frm service? cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:18am On Oct 06, 2015
theSpark:
I dey Hail.
Good morning bro... Hope u're good?






Flex12 paddy me (aspiring nairaland moderator) wink u tackled me no be small cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:15am On Oct 06, 2015
enigma3000:
Can anybody pls tell me the requirement (credentials) needed for registration in camp....thanks
* statement of result/certificate

* schoold I.d card

* Green card (if u pay for call up letter)

* call up letter


Note: do not laminate any of d paper docs
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:08am On Oct 06, 2015
goodyboo:
very funny buh its d truth.
shebi Igwe has d audacity to do as he pleases?
Issokay den....if u no go gree hear, keri no go follow enta fuji house of commotion. grin

Buh remember, ur cash is gonna be with me cheesy. tongue
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:01am On Oct 06, 2015
goodyboo:
yels,so so.
Glory!!!!!!

No let omitooguns disturb u as he did yesterday o...... E fit be him u see for dream sef
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:59am On Oct 06, 2015
DonPsymon:
I slept well bro, I'm hoping you did too.


Israel na Dr na grin


We go d stay camp clinic 24/7

After which we go enter them Keribaby hostel... Tif her cornflakes undecided
I did too. Thnkz.

Buh na bonus be dat oo.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:54am On Oct 06, 2015
chimajii:
*looks at him with side eye* undecided
Side eye?
lipsrsealed

lipsrsealed. lipsrsealed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:53am On Oct 06, 2015
KingJB:
Hanhan Broda why na embarassed

Who dey do under age...

When mapoly f dem full ground

Everywhere you go wink
Lool....true

Buh som aggs folks don go far pass mapoly gals sef.Their OT na outta dis world

Dose wey we be set den ehn, u go fear wetin dem knw..... undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:41am On Oct 06, 2015
KingJB:
Goodyboo of life

E be like say I go redeploy you too come Lag sef

we are so so on d same wavelength... kiss

Bawo ni night e
#Ashewo lipsrsealed cheesy

Na u still wan redeploy keri wey u see her name for dream

Remember person wey chase two birds @ a tym no go even get any of d two
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:33am On Oct 06, 2015
KingJB:
Na my hood gangan niyen grin
.....
Welcome back to RockCity!

Enjoy your stay here cool
Tnkz bro...eyin omo oloke loke, oluwo, Bishop's cut... Awo ti dimeji B. cheesy


U go finish aggs peeps cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:29am On Oct 06, 2015
DonPsymon:
Na laziness be that na grin

But I'm guessing Israelomojisola go dey dere... So we go d stay him place if eye red grin
Baba e pass laziness cheesy
Isreal na medical practitioner?


Good morning..hw ur nyt?









Good morning everyone
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:25am On Oct 06, 2015
goodyboo:
Happy mrng to u.
Good morning dear. Hope u woke healthy?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:16am On Oct 06, 2015
chimajii:
*fires chinese DARTs @ him**
Chinese? Known for poor quality of products
Buh se u wey no get eyes again?
#Effort in futility


#Dusted
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:12am On Oct 06, 2015
KingJB:
Lol....why evuls na grin

On top say I wan dedicate my life to keribaby
To assist her anywhere grin

No worry, we go settle D remaining for Lag tongue
Who tell u sey keri wan com lagos?
#Yinmu
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:05am On Oct 06, 2015
KingJB:
Na there u sef dey?

Morrin undecided
#Smiles....I knw dat place wella.(Once stayed there)


Also I got to abk yesterday to do somfin



Good morning bro
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:16am On Oct 06, 2015
Isiabuncha......

Very nice one frm u. I av no doubt of wot u shared coz I'v experienced lil of dat

I av picked more. Tnkz.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:11am On Oct 06, 2015
StlyNe
goodyboo:
In harry song's voice..

even ur boo get a boo.
Honestly, dis life madt gan.....so many crazy habits.....
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:03am On Oct 06, 2015
goodyboo:
Ogbeni,your problem is that u dnt have any problem.

I'll see to dat,I'm a cheerful giver.
#smiles#
U head dey there...u must a gud woman cheesy

Trust me dat u're safe den.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:01am On Oct 06, 2015
Holumiedey:
Baba are you a carried entity. Fire me ur lelekulala let my juxtapose. grin
Lmao grin .

Lol@lelekulala cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:53am On Oct 06, 2015
Holumiedey:
Who are wa to fire in a kegistic linguaghi.
Yagha!!! shocked
Loooool

Iykebest1 oya com salute o. E be lyk awon to legit leleyi...

Na borrow borrow I $ u be o .
Dia lang funny die.... cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:50am On Oct 06, 2015
KeriBaby:
I wee answer u tomorrow grin
Nighty night
Happy night rest $ sweet dreams wink
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:47am On Oct 06, 2015
chimajii:
U ..*i am peeping at u** lipsrsealed
*chook his eyes wit pin thru dat hole he is peeping*

*On d run sharperly*
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:25am On Oct 06, 2015
gbest58:
Assuming Government says everybody should
register their boyfrnd/girlfrnd b4 14th February
2016,u obeyed n d machine tells u sorry,d person
u r registering has already been registered. wat
will u dohuhhuhhuhhuh?
Looooooool cheesy anoda person don show ooo. D thread madt gan cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:20am On Oct 06, 2015
DonPsymon:
Baba I started on the 29th of last month o... No time. I no know for Olami90 sha but me I'm secured... I d enter gym morning and evening and I d do small cardiovascular exercise ma...

You no start quick at all sha... But it should get you covered.
Shey medics/para medics dey there, mak I fall and use dat to discharge mysef to dey observe frm d line na cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:15am On Oct 06, 2015
KingJB:
Either you believe....or you ignore .. undecided

Ask anybody at Onikolobo, Abeokuta. angry
.......
Next post pls... embarassed
Bro na onikolobo u dey? undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:43pm On Oct 05, 2015
chimajii:
From >Se oti se igbeyawo?
TO> Mosi da wa
It wee now enter> Se mole gba nomba ero ibani soro re?. Tsk lipsrsealed
Loooooooool cheesy dis baba yaf kolo finish.

I knw where dis werey is comin frm nd knw where u are goin.....lol grin



lipsrsealed lipsrsealed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:22pm On Oct 05, 2015
theSpark:
As tomorrow marks the beginning of the last 21 days before camp, I have decided to begin my exercise regimen. To remove the pot belly and regain my lost six packs.

I advice you guys to start oh. I don't want to hear that Donpsymon faints on parade or that soldiers brutalise Olami90 because he no fit keep up the pace during jogging. A stick in time saves time.
Lol..... cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:18pm On Oct 05, 2015
KeriBaby:
I feel your pain
Original charger ain't beans at all



A minute silence
For d dead charger
lipsrsealed
Looooooool cheesy keri na cray........ Who do dis bae lyk dis na?

Ibom go hear am I swear cheesy dem go knw sey dem get visitors
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:10pm On Oct 05, 2015
iykebest1:
funny na under statement. I enjoyed every bit of their talk. I had to get their book self just to teach myself.
Hahahahahahahaha..... cheesy
Mehn u badt gan o.... Dey call it a name lyk dat buh ah don forget.....mayb Illia du Teco (abi na schl b dat?)....

Me no reach dt one.....grabbed from colleagues nd neighbour.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:03pm On Oct 05, 2015
goodyboo:
we go get joint -account be dat na
how is ur day today.
Mehn my day wapa o.... Jst shuffled finz. Wah about urs ?


Joint acct won't be bad tho buh I gaz be in charge to prevent wastful spending. wink
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:53pm On Oct 05, 2015
KingJB:
Wl be glad to do that anywhere
Anytime.. wink
Abi king n shi ni? cheesy
Anywhere anytime bi bawo? cheesy e get another place u wan do assist aside here ni?

Hehehehehehe..... grin


Wey my pady chimajii ooooooooo

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 78 pages)