Olami90's Posts
Nairaland Forum › Olami90's Profile › Olami90's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 78 pages)
DonPsymon:My day was gud nd busy.... Affected my presence here. Wah abt urs? Guess u're quiting dis week to face service prep proper? |
DonPsymon: Flexing donsimon wit DonP himself |
omitooguns: #OurTeamGoBe-gged |
KeriBaby:Better!! I gbadun dis. mak e jst be lyk dat o. Make Director on mob nd DG no go play hide $ seek game o.#we shall enter |
KeriBaby:Looooooolz @ based on who we be ![]() |
DonPsymon:Ur head dey there bro..buh as u no mention urs nw . Mak God favour us.. (Amen) Good morning |
DonPsymon:I learnt pple saw a msg somwia dat they are yet to be mobilised. While som are talkin abt stream..dunno whch is true. Tho I avn't see dat mysef. Absent all thru yesterday coz I av got a prog. Still gonna be absent today because a frnd of mine is avin introduction..nd I am gonna b there. Good morning.... |
mistabiola: |
encrypt: ![]() |
haywire1:Dnt tell me pple are now in d know of d stream they are gonna be goin wit ![]() |
DonPsymon:Baba, na nysc website jare. U no dey arnd wen som dey panic on top wetin dem see there. Buh it is no biggy sha. E don calm now. How una dey since na?? ![]() |
KeriBaby:Great!!!!!! . Na only u $ harinholar na Una go win 15B miss Ibom togeda(e go b first tym in history) ![]() Ah jst no like as u guys dey worry unaself for wetin d website.. Na wetin u see go bother u, wetin u no see no go move/trouble ur mind. So we must dey Ibom ![]() |
KeriBaby:One of #TeamA/ibom princesses, oya comman whisper into my ears wattai do...... afta u, there is no other....comman tell me wattai do mak I recite ur lineage praise poetry for u ...how I go Bleep #TeamA/ibom princess up na? Nt possible |
KeriBaby:Make dem jst announce sey all of una wey don go chook eye for where dem no ask u to go by rooting nysc website say una don scatter d states wey u chose b dat . Kasala burst be dat. Therefore; Ekeneluvsu- Gombe Mobi18 - Ebonyi (buh she stil get chance sha coz of marriage) Keribaby - Plateau ******bet y******* |
hilsocial:Hahahahahahahahaha..Lmao. O ti daran!!! won ma le e pa ni ![]() *********bet y*********** ![]() |
Mehn! PCMs aren't even waiting for MODs to open floor today mak we knw d positions for contest officially nd d mods in charge... Chai! See ********** #Hands folded |
donxab:OLE! OLE!! OLE!!! Jst lyk dem do for ur brother yesterday e remain mak I pick stones Buh baba u aren't understanding @ all ![]() |
donxab:No problem... I dey ur back, se mak I send my acct details so I can kip d money for u till camp or for as long as we want...I dnt want u to be a prodigal son ![]() |
Damalex4luv:Cc: Elmisti I told u, u said I dey lie.... Outta two/more pple's mouth, u go hear wetin?.................. |
donxab:Bin a while na.... Where av u bin? Hope no problem? Abi u sef bin dey tak ram go fight for field? |
Good morning everyone. Hope d night was good? Have a wonderful day and weekend Happy birthday Jarizidon. I pray God grant u long life wit fulfilment (amen) |
Armynu:Baba to sure.... let dem know jare. Tell demI sight u too...I saw dat timely interception....I trust u, I knw u do com to tym |
blym:Good morning baba mi.... D fin dey sweet na. . Na flex12 nd one guy wey dey alwys go pee by 3:30/4am use to block me buh I later overpowered dem. |
gallery0519: ![]() All these ****** wanting to put their agbelebu on pple by *Gravity* heheheheGod will see all of u ![]() *********bet y********* Cc: chimajii mistabiola |
willyblinx:Na d beauty b dat naw.. No be sere oo to own estate..one person go jst com Next tym. One smiley is okay to puncture d mission...no stress am much. Ose ose ![]() |
Marcelinho:Hehehehehehehehehehe As if ah neva hear bfor..lolz. Dis one brave o. @ 6:30am, u wan own estate.. . U well so?Tnk God Gallery was here ![]() |
willyblinx:Ogbeni, are u feeling intimidated? U beta b careful nd dnt be.. U're d hero today o..tnk u for helpin others. dnt compromise o |
willyblinx:Baba, dnt be intimidated jare...it feels gud and I can tell u dat we all like ur interception na u save us all here Dnt compromise o..ur head dey there |
sammy2310:Happy 9t rest too... Sleep well |
ELMISTI Come and tell me why ilorin residents threw stones @ ur man's convoy, Saraki today @ d praying ground nd hurled insults @ him... Tell me why muslims were shouting "thief" today. I told u 2days ago dat pple of ilorin complained bitterly abt him nd dat he practically did nothing for dem, u said na lie... Wot cld av caused dat if he is a good son and was a good governor of kwara state. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 78 pages)

he just the ask every stranger he meets 
.... Perhaps he never thought Akwa Ibom is really ayaya 



