NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:55pm On Oct 05, 2015 |
goodyboo: Olami90...... Hahahahahaha  How u see am na? I go use am tak care of u....mak u no dey spend anyhow  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:53pm On Oct 05, 2015 |
iykebest1: not one either. But I vibrate wella. Lol Hahahahahahaha We dey alwys yarn dat fin like play ni o wit serious laf sef....e con dey part of us now... Dose guys funny die. Funny enuf, I and my room mates(2) no too gud for d flow. Na d funny $ sweet part we dey talk most tyms....nd we dey alwys use am wrongly at somtyms |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:03pm On Oct 05, 2015 |
iykebest1: are u what am thinking? At all Hahahahahahaha My room in my finals was next to dat of their chief......so he dey alwys communicate wit us wella in dat style nd dey mak me laugh most tyms. Also, a colleague wey dey among dey talk like dat too..... Wah abt u?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:49pm On Oct 05, 2015 |
iykebest1: u and dis two box self. How u go take carry am when d soldiers asks u to carry for head? Baba pls no discourage our babe na so she go fit stuff dem wit junks well. Putting load for head no fit dey happen for all camp na.  so e no go happen. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:42pm On Oct 05, 2015 |
DonPsymon: Make sure you stuff with serious provisions o
So that me and Olami90 fit the tap them during injury period  Baba, u av spoken well U are highly mouthed buh not of boil  . May ur days be long$ may u neva stumble Keri, u hear shey?may God bless u $ protect ur luggages to camp  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:53pm On Oct 05, 2015 |
KingJB: omitooguns, Zeeenas, jatau7, Olami90, Uniqueness01, ewatomi424, LifeIsGuhd, harryson77, lokoloko8, KeriBaby sammie23ten
Morning y'all Good afternoon baba... How u dey? Av a wonderful week |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:58am On Oct 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:53am On Oct 05, 2015 |
goldenone: Lollllllzzzzzzzz i feel ur pain bro!  dnt av prob wit her...jst crave for somfin else ahead of dat. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:17am On Oct 05, 2015 |
bharkarh: inspirational books will still give one fake sense of life. Perhaps, I'm not a fan of the "become a Billionaire with N10 in 6months" So they are all fake. If you think i'm lying, go and read "Rich dad, Poor dad" and tell me if the ideas shared can work with Africa's situation. Happy New Week! Loool... Aint talking abt bcomin billionaire wit 10 naira. These are pple's experiences. U go read dem nd ur OT no go remain same because na real life experiences. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:53am On Oct 05, 2015 |
hadassaheke: @ olami, i havent forgotten my promise o just dat my oga at d top still de owe me 3 months salary buh i done de ginger dem say i wan go nysc shoping sha, hapi sunday! Aww!! Dats no problem at all..... It was even a surprise wen I saw ur msg on dat..coz I cant remember we discussed somfin lyk dat  . Buh lemme knw wen d stuff reach u and how u see am(if u like it). Thanks dear. Do av a lovely week |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:32am On Oct 05, 2015 |
mobi18: one funny thing about football is that u cnt predict it.. dis season is a bit shaky for d blues.. i haff told mou to leave dose old names and play d yung ones..dose oldies don tire.. y cnt he use d squad he used in champion's league.. evry1 knows chelsea's game... he needs change Let mourinho com to PMB for OT |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:18am On Oct 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:51pm On Oct 04, 2015 |
DonPsymon: Who go come the barb hair for us na 
Okay... Kuku manage viewing station  Yea with motion ground/studio |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:39am On Oct 04, 2015 |
bharkarh: DonPsymon,harinholar,olami90,mobi18,ademasta,elmisti,xcozee,kunle106, abbl. ao una dey na? Mehn, I take style miss una o.  Na novels dey take ur tym na... Stop reading fairytale (gona giv u false sense of life/reality) nd concentrate on real/better inspirational books. Miss u here bro. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:12am On Oct 04, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:26pm On Oct 03, 2015 |
DonPsymon: Baba nothing do me... I dey kampe.
Just running shii on a lowkey lately sha... Na so baba...bfor noise go kill person Up Chelsea!!!!!!!!! Wey dat guy dat remix harrysong Reggae blues...pls com perform again mak I enjoy am  for stamford bridge |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:22am On Oct 03, 2015 |
Mrbllymer: Olami90, bro y aint u typing? Banned? Bro...not serving ban. Bin busy for som days now.. Tho, I do check in late to get wot I av missed buh I see more of gibberish (getin worse $ doesn't worth giving attention to) dan relevant talks (jst few good ones) . Thnkz much bro... I appreciate Happy weekend Armynu, donxab, harinholar, bharkarh, kunle106, DonPsymon nd my other ibom faithful, where una dey?... I knw keribaby $ omitooguns dey kajad, so no worries  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:02am On Oct 03, 2015 |
KeriBaby: E be like Olami90 dey on two months ban
U dey go drag babe with mod  Looooolz....  Ban ke? Dat no fit happen na. #HandsUp....ah no dey pass my boundary I remain my humble self I lyk ur spirit jare as u dey stand for truthfulness |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:30am On Oct 03, 2015*. Modified: 1:08am On Oct 03, 2015 |
mcdonald59: mod yokiti pls ban me for like 2hrs, I want to know wat its like to be banned. tnk u Loooooooooolz  I gbadun some pple for dis thread Som pple no well at all tipe tipe  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:28am On Oct 03, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:04pm On Oct 02, 2015 |
whodohgeepee: All of una checking one link after registering successfully na una Sabi o! If una no see call u letter na una Sabi! So far u av reg successfully nd ur CUN has been given then chill till when CULs come up! Ah no knw why una body jst dey rush sef! All dese new monikers sef! Whr ma pple o Jare? Elmisti dossylvanus chimajii omitooguns haywire1 hilsocial ademasta olami90 keribaby mobi18 goldenone and ma sweetness faithluv5! And to all ma ppl! ..... Whodoh baba.... Wetin dey? Happy weekend! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:40pm On Oct 02, 2015 |
 . I am here. Good eveing everyone  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:03am On Oct 01, 2015 |
ekeneluvsu: Quarter Of A Century! 9,131 days! 25! Alive and Well! Thank You God. I can't explain. í ½í¸í ½í¸í ¼í¾í ¼í¾í ¼í¾ Happy happy birthday to u bro.. I wish u more fruitful/productive years with fulfilment in Jesus name. (Amen) #Congratulations |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:35am On Sep 30, 2015 |
donasere: Lol. Nigerian ladies n prayer mountain!! Dey go pray mountain to stop things which u are meant to stop by being the best s1ut ur hubby wants in the room and the exact classy trophy wife wen outside. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:18am On Sep 30, 2015 |
goldenone: kikiki the first part got me laughing! but then again hmmmm temptation! Can you stick to one woman if she can give you enough distraction from the temptation? You know warrai mean #Absolutely |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:04am On Sep 30, 2015 |
ademasta: Wo, ojo die niyen jare... Awon pekus e nko?  #HandsUp Good morning baba |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:02am On Sep 30, 2015 |
goldenone: Ehen abeg no vexx o na so i siddon for my papa parlour yesterday wey dem con begin one show like dat wey dem call You and I. The topic dem discuss na infidelity o, wetin dey cause am abeg no vexx. Its one of my long term projects av been doing survey on pls guys on this thread helep me contribute! So far, most of the guys av interviewed seem to av no precise reason for cheating! So from the male point of view i ned ansas cc: mistabiola haywire1 Olami90 donasere Xcozee Elmisti DonPsymon babatawa etal! if i no mention u no vex u can still contribute! Thanks |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:35pm On Sep 29, 2015 |
ademasta: Hello house, i gweet yhu hoorl! Awon goons mi da? Mobi18 why u com gentle like lioness nah? Zeeenas e don tey wey we rap o! Keribaby, hmmm i see u o, Olami, Ayima, mistabiola hope i fit customize my khaki to suit my millitary mind? A kind of adding 5 stars, 3 eagles... Paddy mi oko omoge  oku ojo die... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:22pm On Sep 28, 2015 |
donasere: Owk na!!!
U dey form micheal Jackson wen odaz dey do ibile **da'grin**
E go shock you wen keribaby redeploy go ibadan bcoz of doublezero7 Why do u fink keribaby wld wanna leave afang nd go settle for gbegiri, pap $ okro?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:15pm On Sep 28, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:22pm On Sep 28, 2015 |
idirect: Bros me I be anti-saraki ooo right from time. Even when they brought the issue of renaming my school to honour his dad to the student congress I throw it back to the dean of student affairs face ni ooo. The guy just dey run Kwara life some mafia lord. So pathetic God bless yhu bro for coming out plain. Na same I talk ooooo. As if dose wey dey live there dey lie. D guy na one crazy greedy mofo. While som said d crowd @ eid last thursday were hired....how is dat possible? If workers are bin owed, na saraki b gov.? If he has bin a good son of d land, he wld nt av been humiliated dat much. #fvckinTraitor Anyfin wey dem dem do for him, na onpe ni..... May d wrath of God visit everyone of dem wey dey enrich dia pocket @ d expense of average nigerians...#No peace (amen) Olofo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:54pm On Sep 28, 2015 |
donasere: Keribaby ke!!!.... No oooo Aks to oyo fa doe!!
Erm olami90 Donpsymon and oda Aks B15 CMs ur loss oo Dona!!!! Laye! It is not possible..let dem continue to sweat, som pple derive fulfilment dissipating energy na  those babes are safe wella. Ibom straight! |