NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:01am On Sep 24, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:41pm On Sep 23, 2015 |
haywire1: E be like say I go advocate for d stop of all these rubbish e-boo talk wey no get meaning wey una dey talk. Not everybody on here mature to dat extent.
If u no get beta tin to talk, it's beta to keep quiet. So let's kindly go back to nysc problems solving.
Barka d sallah to muslim brothers
One luv
I remain omo oba Haywire1
God punish devil.
#  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:46pm On Sep 23, 2015 |
elmisti: Lol.....u sabi say me no dey do hidden tinz na........
......I dey always declare my assets.... Afta Oct 21 nd bringin dat man down, na hashtag #elmistiOnTrial we go dey see . |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:37pm On Sep 23, 2015 |
haywire1: Lol hahhahahhahaha hahaha, ram fight kee.
Ive told u several times to stop ram fighting 
# Madt guy! U wan turn it on me abi? Why u con scarce for som days now? I am sure na ram fighting finz u go do  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:28pm On Sep 23, 2015 |
elmisti: Lmao!........no worry......it is allowed Hahahahahahahaha......  . Awon eeyan sha, won ma go ku ni  Gud me nd u knw sey na strategy... I knw where u are going nd reason bhind all these *****bet y******  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:21pm On Sep 23, 2015 |
haywire1: I enter house, busy wit ileya tinz, carry mat spread for ground . Oya who get story for tonite..
# Baba, e be lyk don u don take ram go fight for field for som days now...  ********bet why********  . |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:12pm On Sep 23, 2015 |
elmisti: To all the rascals in the awse
Physika
Olami90
Haywire1
Dossylvanus
Mistabiola
Chimajii
Bharkarh
..................... Loooooolz.... Wot is dis one saying ********bet why********* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:07pm On Sep 23, 2015 |
elmisti: To all the rascals in the awse
Physika
Olami90
Haywire1
Dossylvanus
Mistabiola
Chimajii
Bharkarh
..................... Loooooolz.... Wot is dis one saying ********bet why********* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:00pm On Sep 23, 2015 |
elmisti: U ar a darling Ehn ehn......I don get. #SeeLogic + MindGame Continu  God will see us  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:41pm On Sep 23, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:38pm On Sep 23, 2015 |
elmisti: U sef ********bet y********* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:14pm On Sep 23, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:13pm On Sep 23, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:11pm On Sep 23, 2015 |
elmisti: Watch it or I will sue you for slander!.............cc Mobi18 Dey dere dey dciv ursef...  sue ko shoe ni... Mobi18 sef knw as e dey go. She no go do am. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:44pm On Sep 23, 2015 |
elmisti: Lol, am double taken, and. My angels ar very good.....I cnt just allow a beauty like u to friendzone me that easily..... #PolygamousMan.....  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:39pm On Sep 23, 2015 |
mistabiola: *****When did you become an Okada man******   |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:34pm On Sep 23, 2015 |
mistabiola: *****bet y*******  Dem dey battle yhu gan oooo  honestly Madt guy  loooolzz |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:32pm On Sep 23, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:22pm On Sep 23, 2015 |
Akeema14: pls who know meaning of SAED in camp and it usefulness I fink Skills Acquisition $ Entreprenuer Development |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:08pm On Sep 23, 2015 |
mistabiola: *******Olami90**** ******Coma take your buydate Gif******  Baba, wetin u wan gimme na? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:20pm On Sep 23, 2015 |
tonyx4x44: the more you ask.. the more you near kuje prison o...  Hahahahahahahahaha.....madt guy Mak I run oo........bfor dem put me for cage  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:06pm On Sep 23, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:34pm On Sep 23, 2015 |
elmisti: Kikiki....I will send chimajii to verify his undisclosed assets.... Mehn I need d outcome of d findings. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:13pm On Sep 23, 2015 |
tonyx4x44: today's nominations...
i hereby nominate myself
for all available categories today... odds: 1.02 Hahahahahahahahahaha  kolo man. No be evryfin b punting na  So u dey nominate ursef for "guys lady" too? (A lady wey guys want) U be hermaphrodite??  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:01pm On Sep 23, 2015 |
@ blessedgurl Thank yhu.. I appreciate  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:53am On Sep 23, 2015 |
Blessedgurl: P.S: The man will leave her for his wife once he is blessed with SENSE. Ladies needs to follow their HEAD $ not Heart when its comes to things like this. Not only ladies.....woteva anybody is doing nd uses his/her HEART for feeling, it is gonna mostly be tragic.....buh if u use ur HEAD to think, it is gonna alwys end in laughter (comedy)... #dats d interpretation of my sig. Dats y I dnt blong to d party of those dat says "Follow ur heart" nd I wil neva. Heart dat is full of emotion nd can be deceitful. All is well Good morning everyone. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:20pm On Sep 22, 2015 |
ademasta: you self no say na ayima suppose win dat tin...but dem show am nigeria. Lol Hahahahahaahahaha  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:52pm On Sep 22, 2015 |
ademasta: Na that election tin dat time nah...all of knw say na u win the mr nairaland dem just do ojoro ni Hahahahahaha  see dis crazy nigga..lol Se u con dey whyne Ayima now ni? If na play stop am o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:35pm On Sep 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:23pm On Sep 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:04pm On Sep 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:56pm On Sep 22, 2015 |
Harinholar: .....Olami90....best male moniker also goes 2 u...Tenks 4 dat Smiles....it is my pleasure...u be personal bae na. Buh my moniker? hmmm.....e get as e be.  |