Olami90's Posts
Nairaland Forum › Olami90's Profile › Olami90's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 78 pages)
haywire1:See him fura$kola stained gum ![]() Na all ladies u dey kiss...u jst dey shawonje anyhow.. Those gals sef need to be careful sef Check wetin u wan check and move on ![]() |
elmisti:No probs oga mi...buh u be top gun na...so we go still nid boys to run under u |
Gazaliah:Hahahahahahahaha.......washerey gbogbo imam agba I jst want keribaby to be very safe... Mak som yoriyori boys no rough handle/mess her up Leave dat haywire1, him house don dey brt lane since...e go soon cra** ![]() |
rmfunky:Lol...try to dey alwys look road because of som reckless drivers wey we get here..especially som wey don get agbarigo(tipper) here I no want dem to hurt/harm u |
Gazaliah:Eh!!! Awon sterling bank yi madt gan oo Sterling don hide ur cash. Iman wetin go happen b sey, we go wait till monday nd first fin in da morning is for u to carry ur machet, gun nd other instrument, enta any of ur bank nearest branch nd para for dem...machet anybody wey u see.bfor u do 2/3, dem go release am into ur acct... Naso dem dey do. |
elmisti:Hahahahahahahahaha.......u knw ileya is fast approaching too...so e go get more to jollificate...buh u get assets gan na nd ah no go want d biz to die...pple still dey order wella. |
blym:Good one there.....#ThumbsUp Buh we can bring it closer in reality... A goal of 2/3yrs is not bad...it keeps one on his toes and ensures focus, consistency, discipline $ reliability. |
rmfunky:#TransactionFailed . Wake up, it is morning ![]() |
elmisti:Ah no enta am baba...na just bitter truth. He is my paddy, buh I want him to change frm dreaming to action...(Puttin finz into reality)... Mak he no dey mak mouth too much ![]() |
Gazaliah:#Using internet banking# po po po po po po #Enters Gazi......#pops out his acct details....(Baba, internet sef recognise u wella )#1000000......One Million naira. #debited straight up. #Phone beeps-alert Pls mak sure dem no tamper wit her o. |
blym:Anybody wey follow vision 2020 no go carry harvest reach home... Person wey initiate d idea sef, u see am suxesful wit it? Na rubbish vision . dead on arrival No use ola won yen toro o |
Gazaliah:Oya wetin u want baba? Abi mak I deposit straight up into ur acct? |
iykebest1:#Consolation |
KeriBaby:#smiles....gud for u ladies.. She dey go na...... #Stong$GreatComboThere for u ladies na..e go make sense |
Gazaliah:My pleasure baba agba...imam nla... Pls sure dem no cheat Keribaby o |
KeriBaby:My pleasure.U no fit dey homeless na...#never, u are covered tey tey even wen u no dey arnd. Me no get hand for dat one sef....na u guys there own am U still automatically get plot for A/ibom corps members portion na Na ibom corper ladies go rule dat one |
Harinholar:U no like flashy finz buh u go like to be dumped @ orita abi Ade is a typical ex of dat...boldly written on his head,con stil get sweet mouth I for get u a whole pg buh dat ade fit carry him agidi com, I no want my head to b broken...... D first plot was almost full, ah no force u in because u no go too get say there I now stylishly do am for u with First choice A/ibom corpers....na u dey in control of dat..trust me.... |
elmisti:Looooolz....e still com dey use agbarigo (tipper) do yanga altogeda as official/personal motor |
KeriBaby:Loool... No mind d guy.. Na mouth e fit make and to use harinholar anyhow.All dose talk wey him talk na story for d gods. #Excuses frm a lazy man Dunno why harin sef wan settle for a man wey too get sweet mouth and wey dey giv excuses ![]() We dey talk HOT page(s) (1k, 2k), e dey raise him shoulder pad for kueKue page ![]() |
tk4life:Hahaha....Tk baba, no be so.... I delegated blym to do dat.u suppose don see am.... All of una count so much, honestly. No vex baba oko mi ![]() |
2015 AVENUE THE YEAR WEY WE DEY GO YOUTH SERVICE THIS SITE IS FOR ME TO BUILD MY SCHOOLS (SECONDARY $ UNIV) MANSIONS TO BE HERE THANK YOU |
Solecontroller:Loolz.. So u sef slept for 130years abi ![]() Frm pg 1884-2014.... 2014-1884= 130. God is ur muscle....oorun yi nooni . |
DonPsymon:Ah no fit shi for u now.... U be gud man $ personal man too. I knw pple go shock dis morning because I dnt fink we pass 8/10 max. wey move dis thread frm pg1990 - 2k... For d orijin ehn? I go use am do birthday for peeesika, jessicca (physika)... So help me pass am to him How ur night na? |
goldenone:It is my pleasure...... U're highly recognised $ carried And hope ur nyt was gud $ long? |
omitooguns:O seun paddy mi...olorun o kuku ni pa e fun mi... Ah no go chop com camp...my mind don dey dat extra fufu o |
I am seeing most 15B PCMs waking up to check dis thread with hands on their head Hahahahahahaha...dats d beauty mehn ![]() |
haywire1:U see ur life ![]() ?? ![]() Wen u will be jarunpa-ing wit lala for mouth, u will not know ooo #TakeHeart.... A ni riru e m.o oooo ![]() |
Neduzze5:Washerey pady mi....na we mak am happen Na IDP camp we go move most of dem to if dem do werey anyhow now.. . Cc: elmisti |
#Page2000 Avenue My HILLTOP ARENA FILLED WITH MANSIONS Allocation No: NGN/LAG/ACC/001 |
This part is for Balerinagold DonPsymon is here (Nobody shld trespass) A N D This is 20hectares Estate for my Fellow camp mates here (only for those dat chose A/ibom as first choice) Olori Harinholar is in charge here. She will share into plots afta she must av taken hers #WeTeamAkwaIbomCorpsMembers Thank you |
#Page 2000 Avenue Getting dis plots for Goldenone GOLDENONE I repeat, it is for Goldenone She will decide wot she wanna do wit it I can't rilly lay hands on wot made me me bliv dat exceptional quality u av inside of u. Buh I wish to be closer to u and share ideas in a lil way possible. Trespassers, stay clear I don tell yhu o... If u want mak u hear for ur good. if u no hear, take woteva coms wit it in good fate Thank you |
This are my plots I am building my SEAPORT here #StayClear Thank you all |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 78 pages)



Na Pounds sterling I wnt make you use to pay me..
)