NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:02pm On Sep 18, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:49pm On Sep 18, 2015 |
Shegofams: Bros I don dey ask you abt d footwear since u no reply. Until use olugbohun for u abi Hahahahahahaha  . Olugbohun ke? Iba oo baba...no shi fun pady e o. Na for super market jare baba...Goldenone mentioned idumota too buh it depends on how close u're or lemme say ur location to dose places. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:42pm On Sep 18, 2015 |
KeriBaby: Lol thanks hun... Why u say make I no carry the other one go camp na So u go fit rock dat one afta camp na.. U fit use dis and manage d one wey dem go give for camp togeda.... I fink e no go gud mak u go wreck all same tym...except if u will b okay goin wit all |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:21pm On Sep 18, 2015 |
KeriBaby: It's same abi Olami90 Also bought that other one from my friend sha #thumbsUp....it is exactly same material...jst lil difference in d design.... (D mouth tip design jst differ) A good buy bae...#A peck for u Buh no carry d other one go camp ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:09pm On Sep 18, 2015 |
elmisti: U don get am...just one back pack.........I no fit dey carry load up nd down....plus I hear say boys dey stel for camp sef....na to implement shariah law ooo...or jungle justice Abi? No tym for load jare... I jst want somfin handy(equi.a bag I can jst throw for bak) dat I can move around wit especially afta camp dat we are gonna nid to sort PPA finz out. Stealing is bound to happen for camp baba. Ah go jst select finz I go tak along ni dat I knw If I happen to b a victim, e no go too pain me. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:52pm On Sep 18, 2015 |
Faithluv5: Donsere no get my time again. Am all alone  U no dey alone bae..stop sobe |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:50pm On Sep 18, 2015 |
KeriBaby: Olami90 I don buy ur shoe o.... Got it for 1k too 
Time no dey Yea yea  . Omo to sure  where did u get it?? Put d pishure na make we flex am nd jollificate wit u  . |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:47pm On Sep 18, 2015 |
Xcozee: it all depends on whr actually is ur PPA and ur negotiation with ur 'oga @d top' there...but a stream 11 corp member should b a 'go ahead' 4d person 2resume nxt yr Mehn na tru u yarn o baba Me wey don dey plan comin back at most one week afta camp afta sorting my accommodation $ PPa out...ah don forget sey december still far If e com be schl sef, na wah be dat because na 2nd/3rd week of dec dem dey vacate. Ah tire now buh I pray finz shld go well and mak I get good oga for PPA in Jesus name (amen) |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:25pm On Sep 18, 2015 |
ademasta: Goodmorning CMs, in 40days' time after collecting our kits, we go be like... Cc Harinholar Donasere Haywire1 Elmisti DonPsymon Haykayjay Omitooguns Mistabiola Bharkarh Physika Keribaby Olami90 Babatawa 2el Shawwal1 Dossylvanus Zeeenas Xcozee Majidyusuf et al To those ladies amngst us wey no fit wear trousers, make una no worry, nysc go give una #deeperlife skirts... Abi now baba  buh my load no go ever reach dis one. Na jst a bag jare |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:49am On Sep 18, 2015 |
Harinholar: ......- I mean on this thread..can't view ma profile pix nd dat of odaz self Mayb ur phone is goin blind.... Drop 3 spoonful of palm oil on it And shout oyee la!!! #and b fast abt it bfor it gets worst All d best sis |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:51am On Sep 18, 2015 |
naughtylagosguy: I'm not in Lag now. I will send someone to come and collect it from you. How much does it cost? 1k... While u wait mak I go nxt week first to confirm, u can drop ur size. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:30am On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior: Please my name is not arranged correctly. Will this be a problem? I mean, eg, instead of Ciroma, Chukwuma Adekunle, I have Ciroma, Adekunle Chukwuma Bro plsss how many times u write Waec exam?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:58am On Sep 18, 2015 |
mistabiola: *no estate today*  I dey laf here real hard  . U guys just threw punches for elmisti face anyhow dis morning.... No be sere oooo.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:54am On Sep 18, 2015 |
kam4r: Mahn i Don do am since Day 2 , I knew states will Get filled up and all so i Go register sharp sharp ... Had no complications atall ... Ogun first choice , Cross river second and Kwara third . i guess thats Fair And u're sure u are gonna get dat Ogun(ur schl location nd ur geopol-Zone) I will like to knw as e go pan out |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:51am On Sep 18, 2015 |
elmisti: #breaths in#....since my temper don com down small, make I welcome u wella....buh lemme hint u some terminologies in dis awse....
#1--not. Evry1 dat para for u is insulting u, plenty expensive jokes, nd u jst av to. Dealwit it
#2--if u ar d first to post on a new page, its. Called a Goal..means u just scored....
#3--we buy. Lands herend build structures...check page 1000, 1100, 1200, 1500...nd so on. To. Get d fun
#4--if any1 can mange. To be. D only one to post on a full page, that means u av an estate, which is what. I was doing only for u to kill it wit. Dat post...so its d feeln of my estate. Bn demolished
#5--there r landlord here, nd sinceu dnt v lands. Yet, u will. V to live in dier mansion
#6--I elmisti, am the sole weed dealer of the thread, and d only one that mentions his. Moniker here
#7---its. A. Lovely funfilled awse
#8---since u no dey chop meat, I no expect u to understnd......#puffs osogbo weed# Na so e be |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:48am On Sep 18, 2015 |
kam4r: Lol we Just Dey play Good u guys don get bak...no vex, I jst dey read frm bak. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:44am On Sep 18, 2015 |
kam4r: This Guy just dey yarn rubbish ....... Igbo no Good for yiur system Loooooooooooooool Baba, no vex at all plssss. He no mean evryfin he talk, na vexation catch am as e get mission wey we alwys do to mak dis thread lively....and d mission be say person wan get a whole page to his moniker by typin woteva(we call it acquiring plot, estate anyfin)...we dey alwys target one another to giv smack down while on dat mission(d beauty of dat adventure)....... He was almost rounding up bfor u intercepted(and I really like am  gan, I jst dey laf here).... E no easy na, one last post.  Baba, honestly may God bless u  amen.. U tried no be small. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:31am On Sep 18, 2015 |
kam4r: I Hail everybody For house .....
Ive been an Observer for a Couple of Months now so i just Decide to Join my People finally , Una too make sense .... Una too much !
Abeg Which infos i Go drop so una Go add me amongst una o . Bro, una too much 6-0, 6-0, 6-0, 0-30 U badt mehn  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:26am On Sep 18, 2015 |
bharkarh: Olami90 you buy car(footie) u no tell me abi? Abeg chat me for whatsapp cos I need too as I near abule-egba small. 08106600865 Looool.....no be so ooo. No vex. No biggy for dat stuff na. U sef fit get better one luck $ taste o.....jst enta super.. Ah go chat u dnt worry, buh me ah no close to abule egba o...jst my route, it is even far a bit.. I stay @ Cement, Ikeja axis.. So u can see it is not so close, jst like goin back |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:18am On Sep 18, 2015 |
bharkarh:
 Haa! I knw dis one kolo no be small.. E no go gree.  . |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:15am On Sep 18, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:10am On Sep 18, 2015 |
elmisti: Lol, part wey I like for the briefing na where em say physical punishment is wrong....make I see one. Recruit. Jackboots soldier try nonsense, na to jst dey form lawyer. Tinz As if u knw how apy I am wit dat rule... Tnk God all dem heads dey there, Civil defence, NPF, Nigeria Army etc. He talkd abt SC being close to CMs, infact tld dem to drop dia no for CMs..also mak dem wear tag wey go carry dem names... No forcing CMs to do SAED outta camp nd nt because of dat not allow CMs do dem clearance. Good morning everyone. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:30am On Sep 18, 2015 |
Neduzze5: Lolz... That bicycle allowance no go even reach to take buy bicycle Laye! Far from it. No mind dem. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:23pm On Sep 17, 2015 |
Neduzze5: Nwa teacher!!
May they post you to Alakija Community Primary school!
And the congregation shall say....?  AMEN........lol@ alakija comm. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:16pm On Sep 17, 2015 |
KeriBaby: And they did not discuss the increment of our allawee....which kind meeting be dat fa
Meanwhile thanks for the summary jare My friend woke me up from sleep this noon with her nonsense call telling me that call up letters are out and that I have been posted to Zamfara but thanks to NL I no fit fall for dat kind prank No mind dem...forget dat allowee increment in advance jare(alwys forget it in advance bfor dey talk am). He only emphasized much on CMs welfare both in camp nd outta camp... Now camp officials go dey put on tag dat contain dem names...e go dey easy for cms to knw d one wey misbhav Vendors in camp to put on red apron. He challenged SC (state coordinators) to increase camp activities to make it fun for CMs... Wot else, wot else  Errrmm errrrmmm..... Allowance to be given immediately afta swearing in. Esp bicycle allowee..dis was said by dir. Finance $ Acct while givin his briefing... Iffa remember more sha..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:08pm On Sep 17, 2015 |
naughtylagosguy: Oh. The place is kinda far o. Can you help me get it. Please? I thought u dey lag na..  and where be ur syd for lag? How u wan get am? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:47pm On Sep 17, 2015 |
KeriBaby: Good evening e-fam What's new  Wot's new is d just concluded 15B PreOrientation workshop @ Makurdi, Benue state (DonPsymon's backyard). And DG made a lot of sense. It was a 2-day workshop dat ended today. all directors $ state coordinators were present.... It was also stated pregnant women $ nursing mothers shld not spend more dan 6days in camp bfor they release dem. DG warned dat dia shld be notin like physical torture/assault by d soldiers or camp commandants. It is obvious there wld be 3batches in 2016 He also warned CMs not to bribe any staff and emphasied dat integrity is shld be their watchword ... All directors gave briefing one after d other according to dia departments Dey discussed a lot. #Basically, arrangement nooni. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:23pm On Sep 17, 2015 |
naughtylagosguy: Where the "super market" dey. I wan go do shopping for the "super market" sef. Along abule-egba road....afta Iyana-ipaja |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:42pm On Sep 17, 2015 |
socially4fun: I noticed a different error not enlisted above, after I printed my green card. The error is in my tertiary education duration, instead of from 2010 - 2014, what I saw was 2000 - 2014. Pls guys what do you advice. Thanks. Hahahahaha  dey want DG to honour u as person wey read pass na...u get mouth niyen |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:35pm On Sep 17, 2015 |
naughtylagosguy: Bro, please how much did you get this shoe and where? I'm interested in getting it for myself. A whole lagosguy  na "super market" o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:43pm On Sep 17, 2015 |
omitooguns: @ Olami90, i gbadun ur white Itele oo....na football boot i go carry enter dat camp as currecy no gri show face...
By d way, u don hear say na 28th of Oct ...that same day wey camp go open...na dat day be our convocation 
By God's grace, i no fit dey there i go don dey AKS camp ground dey chop isam  Ose jare my coded sure paddy. No be ur own power na, God is vry much able to provide $bless u sooner dan expected na...so relax bro.  . Looool....Baba, e be lyk dose pple no too well jare wit dia mumu arrangement. I jst dey smh here. I wasn't xpecting it to be dat soon. Buh as u don jamisi now, mak dem count me out, even our set. #stream1ByForce by God's grace.(Amen) |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:18pm On Sep 17, 2015 |
biggie023: Size 12 is a 46 and 13 is 47 .. Jeeeeeeez!  . Eleyi be-gged o. Pardon me anyways, d biggest size I saw wen I went there is 45. So I am not so sure  |