Olami90's Posts
Nairaland Forum › Olami90's Profile › Olami90's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 78 pages)
bharkarh:100 kini ko ti complete? U don forget wen dis thread started ni? Buh u sef bleep up, how u go hibernate? Buh I still trust u because na only VIGIL I don see sey ademasta fit do. He fit kill dat babe sef. He no get another plan for her dan to knack $ knack. Na u allow ademasta com hi-jack her...buh ni isu, loka? Na harinholar go settle am for u guys. Buh if u guys continue nd she no giv any of una pass, I will still go by d way of lacka-dis, lacka-dat.so ur eyes go clear. |
bharkarh:Oya now jeki o ye won. I trust u buh u gat to resolve amicably wit dona o....Dnt wanna see my 2paddies beat one another ana-su, ana-wo now. ![]() |
balerinagold:Nice one... Buh kindly introduce ursef to us... Name, schl, location $ prefered states of choice nd cc haywire1, physika $ omitooguns... Dats our style here, no vex. |
chimajii:Loooooooooooooool madt guy.. U wan com dey kpeme our gals for here abi? So u wan learn ringing tone ? I pray mak u no break ur back bfor u finish service. #ashewoBoy ![]() |
chimajii:Hahahahahahahahaha....dis mebo(children ojuju) understand yoruba sha!!!! Baba locker ![]() |
Armynu:Mehn!!!! I no bliv my eyes first ooo buh I am vry happy. U suppose knw sey e beta mak person knw how $ where u dey dan not even avin d slightest clue of wot is happening to u. (Yoruba will say e beta mak person pikin die dan mak d pikin miss.....because ur mind no go dey at rest if e miss buh go dey relaxed later if u knw sey na death finz).... Ah no go lie, I miss u here baje and I'm pained wit dat madt news u gav dis morning buh I knw God go perfect everyfin wey concern us (amen)... |
Armynu:As u comot nd look back na We agreed on somfin na, mak u go sort and com share gud news o, na so u disappear patapata Buh it was as if I won millions frm nowhere dis morning wen I first saw ur post.. I no even bliv my eyes, and filled wit joy sey my paddy dey join us go camp ooo.... |
haywire1:Looooooooooooool . Dis illustration badtttt, visible to d blind $ audible to d deaf. Badt nigga ![]() |
DonPsymon:Honestly iffa no tell her dat thursday midnyt as u suggested, na next week still dey her mind as she was hell-bent. She no go do am on friday! On top sey she dey form, na cafe she land first thing on friday morning... Better as u said sha, na she no like am at all deep down in her mind because we don conclude tey tey.... She jst accepted fate. U knw it is hard to bliv $ fink sey na so e go happen na. ![]() |
sweetielee:Mehn!!!!! . No fink sey u fit play anywhere o, else na injury bfor camp be dat.. Oya use style do introduction Name, schl, location $ prefered choice of states(as u take choose am) then cc Haywire1, physika $ omitooguns. |
balerinagold:Oyinbo...apy sunday to u too. Hope u are good to go too? |
doublezero7:Baba, tnkz so much oo.. How ur state nd PPA dey treat u? And pls where u dey serve? |
chimajii:Make d conductor first stop calling passengers to com on board ![]() |
bjay5585:Haaaaa!!! . U toooooooo ? Dis one yaf mess for one's mouth, add salt join ooo I said it..harinholar shld come and declare her asset. I am seeing kasala bursting soon |
bharkarh:Loooooooooooooool..... Ah no knw where to start sef.. Where u dey since? Na early hours of today u jst see harinholar for dream? I wish u av her anyway buh mak I dey luk... As all of una jst dey hussle, e fit be a neutral person later o and if u guys no stop argument/to dey drag, ah go jst com take her away singly and ur eyes go clear one time as she go follow..As harinholar no declare her asset since sef dey somhow, I hope she go com clear d air soon sha ![]() |
DonPsymon, how una dey? I forgot to update u.. She was forced to go register on friday and eventually chose Ekiti, Kogi $ Bayelsa. According to her, dose were d best option she cld pick. Bayelsa was d only SS left for her to pick as @ 12pm on friday. She confessed how bitter/pained she was buh accepted d fate. |
Armynu:Haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa!!!!!!!!! Haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa!!!!!!!!!! Haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa!!!!!!!!!! Haaaaaaaaaaaaaaaaaaaa!!!!!!!! Padddddddyyyyyy miiiiii, u yaf madt finish mehn! Tnk God oooo..Go remove ur pant nd shoe first, com receive knocks for head for puttin me for suspense....I go flog u taya bfor we go com sit down talk why u do dat kain fin. |
ademasta:Smh.....#Nollywood |
Allsmyles:Issokay den....it has happened.take it up in good faith. Try do it today nw since no one can say wot next wld be like. If u still av nassarawa there, go for it first bfor any other. D place is okay too |
Kelechi Iheanacho of Man City has done it oooo.. Comin from d bench. Manchester City is 1 goal up. Modified: GOOOOOAAAAAAAALLLLLLLLLL GGGOOOOOAAAAAAALLLLLLLUUUUUU GOOOOO....AAAAAA....LLLLLLLLL..UUUU #UP GUNNERS....ARSENAL lo sure ju CHELSIT-----Which way now ??
|
Allsmyles:Smiles....honestly dats d way it is. D camp is @ nassarawa buh dey do make dem stream 2 I.e afta stream 1(d bonafide nassarawa corpers) are done with camping. Buh may I know why u left it dis late? ![]() |
Allsmyles:I fink corpers posted to Borno do av their camp @ nassarawa bfor they redeploy. And nassarawa is still very safe. I chose nass as 3rd choice anyway. |
Chelsea fans, how market na? Se aje wa?? ![]()
|
flex12:Lol...no wahala, will talk to dem..somfin wld be done even if na to duplicate. |
chimajii:Me sef laugh bajebaje... D guy behaved like a ghost wey dey on mission nd av bin instructed not to say a word to anyone even if intercepted d guy jst continued his ABD..Buh ah like dat flex12 guy sha...his interception was timely. and d other guy too. |
Haywire1 I will suggest u shld change d states to red colour to distinguish it frm d monikers and if it can be arranged in alphabetical order, perfect! Leave d monikers in blue. D way it was re-arranged by omitooguns is perfect. Thanks! |
Harinholar:#smiles...trust u bae.I don notice u tey tey sey u no dey gock at all... So wapa? |
mistabiola:I bin dey fink sey na "ire" dem dey call am na...no mind me buh u sha got my msg... . U be certified #ashewoBaddoo u no fit ask for my acct no abi? |
mistabiola:Loooooool dis one no wan ko ire oko dele oooo. |
omitooguns:#hmmm. O seun pupo.... I rilly appreciate. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 78 pages)
jeki o ye won. I trust u buh u gat to resolve amicably wit dona o....

madt guy.. U wan com dey kpeme our gals for here abi? So u wan learn ringing tone 
??

