Olami90's Posts
Nairaland Forum › Olami90's Profile › Olami90's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 78 pages)
mobi18:Smiles....tnkz jare buh eleyi strong oo. Goldenone don jamisi one..ah go try first bfor I com bak to kaymu abi ikenimu... . Dunno y I dnt trust dis online stores... Jumia don mess wit me wella..dat I lost interest. And not to say kaymu start no too long. |
goldenone:Yeh!!! Omo ele, put me for line naw I can tell u sey dat super wey u mention is kinda close to my area oo...a straight route to my place. D challenge wey I get be sey mi o m.o oju ibe yen... Guys there rugged no be small. I go try dat area den...u sure gan ![]() |
Manchester United fans...... Yeh!!! Uhhh! Yepa!!!! How market na . Hahahahahahahahaha Ticket don cast oooooo. |
seun305:Vespa I neva heard of dat place o. Tell me more.. Close to whch area? Whch location...By month end sha, I go don do somfin...I bliv |
goldenone:Seun305....com see anoda bae ooo.. I am sure all dis babes get am for inside wella....eh!!!! Ruggedy mama #ladies sef dey score? Oga oo... All dis baes no be sere o |
seun305:Looool... She dey drag no be sere.I dey smell am sey she fit b class gov or course rep back den |
seun305:I sempe for one side dey look ni jare.... Pg 1900 no fit be like d one ahead (pg 2k).. Na mud apartment pple dey erect for dis kain page.... . Mak I dey conserve energy for d ultimate page. ![]() |
Harinholar:Bae, dats true.. It is not rily abt buyin wot pple like here buh enlightenment on quality aspect... So it is not headache. Haywire1 jst dey shout lux since... D guy nid dry gin mak him system gather small so he fit go relax muscle somwia ![]() |
Xcozee:I knw sey e go boku for lag, ain't jst d waka market type especially if I no get a particular store I dey go or person dat I dey go meet to get it... I go still try sha. Thnkz much |
haywire1:Ogbeni sit down jare nd listen to ur elders. Not less dan 3 PCMs here av tried to enlighten u buh na LUX u dey shout up $ down... . No be only lux, u for buy Canoe or ST(aso st ma ree o, eee) . ![]() |
seun305:See wen u jes dey remember me na women jes dey ur mind since, u dey mention sotey . Anyways, thnk u paddy mi.... ![]() |
balerinagold:Yea..dats my blief so far. There is no one dat doesn't get pissed at one point or d other. We aren't perfect.Dat constitutes our weakness buh it has never helped anyone. D target shld be on how to be better and not allow finz like dat to ruin our chances... We meet different pple wit diff personality @ tym we least expect buh wot single us out is our ability to put ur emotions(anger) in check. #OnTheOtherSide....guys can jst wanna play naughty at tyms nd I can b controversial too Always take it cool as u said earlier. ![]() |
Xcozee:Abi now baba...am gonna get dat stuff if not for camp, it is gonna maks sense for other purposes... Buh d one u shared na gud buy for camp o....I bet u I wish I can get somfin like dat too. D guy get store for lag? |
haywire1:Are u for real And pls how many short wit t shirt is gonna com wit dose finz? |
DonPsymon:LWKM oloruburukufelafela....DonPsymon, no kill me wit laf oo. |
horladmejy:Orrrrbbbiiii no be lagos she dey go...If u no see am for register, u go dey hear wen d fin is done ![]() |
horladmejy:Bro...u no well at all.lol. Even outta dat sef, wit all sincerity gbemi looks good nd cool too. |
horladmejy:Hahahahahahahaha...@make up artist. Wherey! She tell u sey she be mak up artist abi whch kain sarcasm be dis? |
sholiyz:In fact I dnt rilly see much biggy $ somfin special in dis prep of a fin. It doesn't tak tym if money dey and dose finz ain't rily serious. I jst wan use a stone kill two birds, e no dey move person jor nd @ same tym to avoid pressure within dat 1wik left afta knowing where u blong. ![]() |
sholiyz:Smiles....bro, I am in for dat too. Na to enjoy am be koko. |
DonPsymon:Loooooooooooooooooool @ dey wear slippers for camp...... U don dey pray mak soldiers design biola's ass bfor?? |
haywire1:Nah....not online store. He dey get dem frm abroad...e be lyk he dey work togeda wit somone dat bring dose stuffs in. |
bharkarh:Hahahahahahaha baba alaye wey u be abi? buh ah get cold resistant for my system na...u wan mak am useless niyen |
shawwal1:Exactly... No probs baba..I will chat him later in d evening. Na dat quality of using it afta camp mak me dey interested. Buh neva reach concrete price. I go holla u guys sha as e dey go. |
haywire1:No problem....tho not sure abt dis vry one he sent to me dat I jst shared buh he sent me som old designs too dat I knw it is frm his room buh of different colours. He said he can place order for white of dat if dats wot I want. Buh chill till later in d evening for me to chat him up....den I will get bak to u. |
shawwal1:Same here bro... Dats y I pend it. Tld him I will get bak. Tho, I am interested in it not for camp per say but because I fit rock am wella afta camp. Yet to decide sha |
theSpark:D guy said 5K..... ![]() Buh he is gonna gimme discount wen I'm ready...so i tot of bringing it down to 4k....dunno if it is a good price for dat.. Cc: haywire1 DonPsymon Thespark Horlademejy Shawwal1 Majidyusuf |
haywire1:See yhu! ![]() |
DonPsymon:D guy has bin my pal for som tym and I do patronise him..brings in goods regularly... I just dey laf..... DonP baba, just guess.
|
Happy birthday to tk4life, Estyble $ mobi18..... I wish u all more fruitful, glorious, gracious $ fulfilled years in Jesus name (amen) |
DonPsymon: tnkz... I wan even show u one I was called to com get...#wen u are done |
bharkarh:Olosho bi bawo again? U mentioned dat "u wanna rent a room or somfin" and I said wen I av estate, dat it is not needed.....bside not sexuality section as u said |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 78 pages)
.
I neva heard of dat place o. Tell me more.. Close to whch area? Whch location...
na women jes dey ur mind since, u dey mention sotey 
we know em buy there look....