Olami90's Posts
Nairaland Forum › Olami90's Profile › Olami90's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 78 pages)
#Page 2000 Avenue I am getting this for; Omitooguns. (My coded sure paddy) 2el. (D good man, countdown timer) Kbs468.(My sure man,can't b forgotten) Armynu. (U're alwys my guy) Bharkarh (U can't be forgotten) Xcozee (gbadun u.well acknowledged) Hilsocial (confirm paddy) Keribaby (swaggalicious,articulate bae) Doublelady (I just wanna know u ) Gazaliah (Imam Nla) Make dem manage am I get necessary papers, no one can challenge u... #MuchLove |
I must enter.... |
Loooooool... Badt guy... Elmisti don go log in wit his second acct.... Ole!!!! ![]() |
blym:Pele no vex baba ibeji ![]() |
blym:Loooool.. Na now u be specialist in assist? Eru abe ![]() |
hilsocial:Hahahahahahaha....una talk well ![]() No type to xplain again... Happy sleep ooo ![]() |
elmisti:We av jst 5 pages.....#not feasible Guys let's do dis nowwwww.. If not na morning ur eyes go dey close or serve fit jam mak ur post no enter.. |
Blessedgurl:Me sef be astrologer |
elmisti:Paddy mi, honestly I like d tym/hour wey dis page set walai..... E dey sweet my belle ![]() |
harryson77:U dey mind hilsocial ![]() #mind game. I am sure we go buy dis page bfor all of dem wake in d morning Na OYO dem dey |
![]() |
haywire1:Buh I dey yarn truth na |
ademasta:We go use urs na..... Abeg wetin dem dey do for tv stations nowadays sef outta news? |
haywire1:Tete (gambling) yi nooni ohun nooni . Won fi se e ni?? Kini yi nooni afi tete saaaaa U nid cleansing ![]() |
goldenone:Afi iyen..... ![]() #na jst clarification sha because of d soft landing. Issokay now |
goldenone:#Impressive @last sentence....#sigh of relief dat we still av som of u. it is rare idea or mindset amongst ladies(esp. d of today wit so many deficiences morally$upbringing).. Good it is comin frm u nd I hope to see dt happen som day(wit fate). #Rmember d future manifestations start today It coms wit many finz nd MUCH WORK...I hope u push thru nd not giv in to pressure $ frivolities. #It pays 'a lot' @ d end. Gonna place u somwia#OneInaMillion ![]() |
goldenone:Hmmmm.... Did u say FULL TIME job?? Only a condition will mak dat happen, we all knw. #coughs... Am I seeing somfin others are not seeing? Oya com out mak we hear na ![]() |
DonPsymon:U don forget sey na AYIMA . Loooooooooooooooool.... Smh Cc: Haywire1 $ hilsocial ![]() |
sholiyz:Ah don jasi now now ![]() |
sholiyz:Ah don get d trick wey dem dey use na... Ordinarily I for gock masef, as I risk(tho wit shyness) am nd e work I don jelo $ jasi be dat I like dat Goldenone babe.... See as I dey market dat day bros, na my conversation here wit goldenone dey my head dey ring.. E com be lyk I dey recite dat her last post for my head dey follow instruction. Na her last post I dey see as I dey dat market dat day. She sabi well well nd real. |
Physika:I remember dis morning as we dey send mobi18 birthday wishes....buh want mak we party her own finish today... 21 nooni |
goldenone:I duff my hat for u Women will alwys be women But; Real woman will alwys be a real woman Good woman wil alwys b a good woman Like a woman of quality Once again, I duff my hat for u. . ![]() |
sholiyz:U ain't a poor man now, d last time I checked so why 1500? Whch kain airline $ aircraft u get?Buh dat guy wey start dat stuff craze oo... Why weed in d afternoon..who tell am say we wan go by air sef? |
tonyx4x44:Eh!!! dis baba fit type yoruba sha.. Ur HIGHness sir . Buh u get oga ooo and d person is .........Haywire1 ![]() |
Shegofams:1k...Max na 1200 for very gud ones o.. Dose guys there madt gan. No luk face o. See me ah no knw hw to dey price small small nd I dey alwys shy somhw wen price don enta am... Jst be sure of wot u want wen u see one nd bring d price down straight up... |
haywire1:O ti ye mi... U go pack ur cloths for polythene bag nd put som for head as u use to do I knw it is alwys difficult to stop person frm wot dey are used to na ![]() |
tonyx4x44:Gbako ke? eleyi ti muti oo.Na bagco sack dem dey call am nd e go fit u wella.... Haywire1 don sey mak una no form nd we go understand. ![]() |
haywire1:Shey ur size dey market ni? Give broda solo naw mak him mak shoe for u nd rufai mak him sow t shirt ![]() |
Shegofams:Aww!! Gud baba nla... E dey vry easy sef. Those ones wey I see for road side, @ d entrance(e dey close to d road) no get gud material... Enta inside nd check wella... |
KeriBaby:Yea...buh I heard na one of vry low quality....so dat one go be like support to d one wey u go tak wit u... I dey guess sey one one mumu cloth material tennis dem go giv....if na dat one, na rubbish tennis. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 78 pages)




dis baba fit type yoruba sha..