₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,406 members, 8,450,190 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 10:16 PM

Toggle theme

Olami90's Posts

Nairaland ForumOlami90's ProfileOlami90's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 78 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:57am On Sep 06, 2015
sholiyz:
5 more after, Italy open, singapore and japan open diz month
Ose baba nla.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:46pm On Sep 05, 2015
DonPsymon:
undecided


Ogbeni wait...


Dem d give number for the cafe?... You mean say people don too full there huh
I chose to pick somwia not so close to my area and I was told som pple don come inform dem. I jst dey talk am sey if dose pple go show up plenty dat day, na to use d influence sey I don com bfor.

D place I saw online dat is close to my area, dem dey act like gbewudani nd ah no rilly trust dia way.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:50pm On Sep 05, 2015
haywire1:
Yea international passport or driver license

#
Haaa!!!!! shocked. Jeez grin.

Dis guy ehn? grin grin.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90:
omitooguns:
RELEASE OF PRELIMENARY CENSORSHIP RE-RUN OF B15 CORP MEMBERS

[/color][/b][/size]

NYSC PCM B'15 NL CENSUS!
Update on PCMs whose monikers have been verified on this thread:



AKWA-IBOM STATE
UdemeEfanga
Marcelinho

BENUE STATE
DonPsymon

DELTA STATE
Onuwaje

ENUGU STATE
Hilsocial
KWARA STATE
Blym

EBONYI STATE
Mistersle3m

EDO STATE
Rmfunky

IMO STATE
Xcozee

LAGOS STATE
sod09
Littlemistress
Omitooguns
Princesszainab
Elmisti
Bharkarh
Larboye1
Ekeneluvsu
Christay
Dossylvanus
Sambest2
Whodogeepee
Orlahtobadt
olami90

NIGER
Shawwal1

OGUN STATE
Gazaliah
Physika

ONDO STATE
Aare2050

OYO STATE
Abdrazak
Zaynab9876

PLATAEU STATE
Donxab

RIVERS STATE
Wamenzy
Viktasle3m
Willyblinx

SOKOTO STATE
Walad4yhu
Washere my sure coded paddy(na we we fit understand).

I missed like 10pages ni jare. So I gaz to read thru... In fact, u fit intro for me sef as u knw all. wink
Same state of origin, same preferred states of choice cheesy

U get sure centre arnd to do reg?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:54pm On Sep 05, 2015
elmisti:
Ehn. Ehn, about d watsapp thingy...I support it to be aftr posting and should be based on state of assignment..each person will create a group for CMs in their state to chat up......cuz if una carry ll d mad pple wey dey hia enter one whatsap group, even zugerbag go fear...and I no too much like to dey buy data everytym......

Cc xcozee hilsocial
Hahahahaha grin. Lol @ carrying mad pple here enta..so u sef knw?

Omo oshi!!!

Cc: donPsymon
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:44pm On Sep 05, 2015
DonPsymon:
Alright... Noted thanks bro...

Haywire1 this thing don d look like na cafe go sure pas.
Baba nla, no two way about it. Na cafe sure pass. Dnt forget dis guys av all d tools required to execute it. They av bin doin it bfor.

Me ah don go pick place wey I wan do am. Told dem if pple go plenty lasan, no story o. Me ah I don pick no alredy. Na deal
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:06pm On Sep 05, 2015
DonPsymon:
grin Lol... What's up ?
Brotherly, I dey kajad jare..

Hw's weekend going?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:03pm On Sep 05, 2015
rmfunky:
thanks boss
You are welcome madam
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:01pm On Sep 05, 2015
Physika:
Imagine!!
Shey emi wa jor sulu gambari ni? huh

Dangote sashe o jawo..
Tinubu sashe o jawo
Baba loke shanu mi..
Ki emi na jawo. cool
U go jawo....no worry.

D part of service to humanity is wot beat me to it
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:00pm On Sep 05, 2015
Physika:
Abeg ah nor strong reach superman o, bur sure thing, ah go help her out.

How your side alpha nla?
Haaaa! shocked see confirmation frm horse mouth shocked

I give up!
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:59am On Sep 05, 2015
Gazaliah:
Please,help me assist her in carrying loads ooo.
I know say you strong pass Superman.

Don't let her carry anything cos I don't want her hand to get bruised up
In short, u don tag my peeeesika as "alabaru" ryt?

Issokay "God will see us" grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:47am On Sep 05, 2015
Physika:
Kikikikikikikikiki..
I yaff laf scatter.

Na u sabi wetin u describe up thre o.
Yea nd u sef knw na tongue
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:33am On Sep 05, 2015
Physika:
#Word

Na who love don help sef.

Inasmuch we still on earth, we go dey xperience som of dis kine things.

Make ah dey try my small strength dey make money wey ah fit make o jey.
Sure... Pple no dey seek knowledge now
Me no dey attach unnecessary importance or place relevance on most of dem if they can't prove they worth it

Buh na cash sure oooo. wink

U go tire $ confuse sef wen they start to drag u here and there. One hold ur hand, one hold leg, one hold ur blokos cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:27am On Sep 05, 2015
elmisti:
Lol, yea dem loyal.....nd I can imgine u doin registratn dia...u fit. Meet. Ur sef for Yola
Lol#madding cheesy

U dey tak style sey na dat kind yola such area dey alwys yield grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:24am On Sep 05, 2015
bharkarh:
na y you kan tab my precious ayt abi? Where I dey take 150 naira chop belleful
No be joke oo... Na true u talk. Dats one of best fin to happen there.
Actually, it is one of d reasons dat mak such an area to be interesting. U will b shocked d miracle 100 naira can do for u wen it comes to feeding.

They also live calm life over there. No stress , no struggle. Security is vry okay too
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:15am On Sep 05, 2015
Physika:
#Word

I av to be careful b4 d hunter bcoms d hunted..

U av a valid point tho. Imagine a gal dat called it quit wit me cos of som unfounded ish, she later came bak to me after few weeks, bcame friendly nd all dat.

I told her point blank dat I ws nt interestd in anyfin lyk wt we had earlier, she agreed. Only fr her to bcom all lovey dovey, pesterin my life dt we shud start all over again, dat am all she wanted blah blah blah..

Well, i neva succumb. Wen she realized I ws nt gonna take chances wit her, she turned.

Imagine wt she told me last last, wen I nor gree after lyk 3weeks nd i quote 'well I was only pulling ur legs b4, cos I dnt go bak to where I av earlier bid farewel'.. Imagine that!! shocked
I am sorry to say dis #she is an idiott for making dose excuses. #consoling hersef abi? Smiles

See, u av to be real wit ursef, direct, firm and intelligent wen dealing with pple like dat.
#If you can't stand for something, you will fall for anything.

Once u can be sure of those finz dat u need/matter to u, u will be able to recognise who is fit/qualified to feel d vacuum.

Her ways no too pure and she is not real at all.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:00am On Sep 05, 2015
elmisti:
Awon omoburuku calling eni eleni locky....if dem b locky, why u no try. Behind dem up....nd I smi pple like U, u go like chop locky pounded ym com pound locky chinas join.....peeesinka ooo ( physkika )....oya. Come and see dis pple that ar destroyn. Village ooo
Hahaha grin se na lie ni?

Buh me ah no dey do dat one o...tho, most locky dey alwys dey loyal
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:56am On Sep 05, 2015
bharkarh:
lol...true talk but when last you reach ayt? Na lag I dey register na. Na why I dey run commot here today. I no fit let awon "locky" gimme problem. But all the same, I will pick ayt over ago iwoye any day any time.
I fink d btw d first 2 months of dis year. Went wit somone sha. Na event dey take me there in most cases. Na Abk I dey alwys stop wella
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:53am On Sep 05, 2015
bharkarh:
Olami90 abeg you get strong rope? Elmisti and I warn you bout this weed of a thing o. You see where it has landed you? Lol
Loool. To go oshodi to buy 50yrds in dis case nd because of pple like dis no go hard me at all... So hope dey
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:50am On Sep 05, 2015
rmfunky:
same here dear the guy asked me to come 2day!
It is not compulsory u go there today buh if u rily av d tym nd jst wan flex go there to ask questions nd size him up, not bad. But be smart...

Loh go enta if d place na koro sha o cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:41am On Sep 05, 2015
Chomzy19:
I called one of the numbers for the reg centres and the woman said I shld come today, I know reg starts on d 8th . are some centres starting earlier or is she trying to scam me? Anyone with an idea please?
Dnt conclude yet dat she wanna scam u. I want to bliv it is very close to ur area.
U must av seen d feedbacks of d steps taken so far by some PCM here as far as makin enquiries. U can go there and ask as many questions that u av on ur mind to size her up and her cafe. Be confident too so she won't play fast one on u, let her knw u're aware d reg is starting on tuesday....

Jst be free minded buh wise

Cc: rmfunky
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:29am On Sep 05, 2015
bharkarh:
smiles...na oou you finish? Ayt dull but cost of feeding make sense
Nah.#smiles. Buh I am vry used to Ogun state. My secondary schl edu was in abeokuta. I was even in abk on assignment frm tuesday to thursday too.

Yea...I know cost of living is very cheap over there...buh awon 'locky' much kind of for dat place grin

Buh why not wait to complete ur reg in lag bfor u bounce to ayt? No let dem scatter d reg for u over there o
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:13am On Sep 05, 2015
whodohgeepee:
Olami90, thanks Jare! U sure pass Federal govt nd sureBet combined!
It is my pleasure... #smiles

Nyc weekend bro
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:12am On Sep 05, 2015
Physika:
Marri wetin? Ah jux dey reason ha mata as onto .... lipsrsealed

Ma plan ws to tell her off, bur am tryin to see if somtym togeda wil b worth it. cool
Baba, I can imagine dat because I av a story too. You should now know wot u stand for and all u want in ur kind of woman.Take ur time to assess $ size her up to know wot she is worth buh dnt allow ur emotions to take control of u.

If she is isn't ur kind of woman, free her asap. No time to waste.They are confused beings.Dnt EVER giv it a thought dat u can change her nd don't allow ur third leg do d damage thereby makin u giv in

#We Have Got Terrible Set of Ladies Nowadays dat are ready to mar u.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:31am On Sep 05, 2015
bharkarh:
Who like Ago iwoye, I've bn in ayt. Will surely be in lagos tomao and on Monday I will leave lagos for ago - iwoye to obtain my notification of result.
#MrAjala cheesy ayt sef dull kind of naw. So na ayt u go do ur reg?



Modified: gooooaaaallluuuuuuu goooaaalllllllluuuuuuuu gooooaaaaaalllllllllllllllluuuuuuuu

#fantastic finish frm d best striker in d world grin

Aaaddddrrrriiiiaaaannnoooo ggrrrriiiigggggaaannngooooaaaallllll

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:24am On Sep 05, 2015
whodohgeepee:
Abeg d 3k PCMs go pay shey na via bank payment abi na atm OTP sort of payment cs ah confuse for dat area. Cs ah heard some PCMs sayn dey will deduct 3048 naira or so frm one's Acct. Shey na only atm we fit use ni? *night crawlers abeg reply* Cc: olami90, physika, donpsymon et al.
D 3k is not via bank payment buh atm OTP sort of payment.. D 48 or 50naira on top na bank charge for dat transaction as per using internet banking method to pay..
It is only atm card details u will need buh u must av activated internet banking for ur acct.. If u're using mastercard, u will definitely av secure code and token(gtb uses dat well). Zenith bank doesn't use token buh u will generate ur securecode frm dem website, during transaction ZenSecure gonna send u OTP for final confirmation.If ur bank acct is not registered for it, those cafe guys can use their own acct to process ur payment buh they are gonna add more charge(as per workmanship) like 500naira. Den u will pay dem for d main reg too.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:00am On Sep 05, 2015
haywire1:
D way basketballers always buga feeling pompous pisses me off. They live ther life as if say life no go end. And hw tall dey r also pisses me off jare, how person go just long like iroko tree grin grin

#
Hahahahahahahahahahaha grin #crazy observations buh true how dem dey alwys form bigger boys. Lool@iroko tree. I av no biz wit dat sha, I dnt like dem mentality too buh I love d sport mehn.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:36pm On Sep 04, 2015
haywire1:
Lol, F1 race motors horsepower na on point with superb turbo and d drifting mad gan, lambo for where, if lambo or bugatti try to over drift like F1 race sh1t o'boy forget d ride go tumble straight inside water

I beg make we race on third mainland bridge this Sunday, I use ur mama beg u pls say YES.

#
Drifting yen mak sense no be small.....

I no too like snooker buh I will giv d two sport u mentioned a try.

If I am an european, I wld av ventured into Formula 1 or tennis.

I love racing rough with drifting grin. Plenty stunts.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:31pm On Sep 04, 2015
haywire1:
Na soo bro, try follow dart and snooker pool too. Na only me dey fllw all these kinda sports, we r missing in naija no b small. If u can race, challenge me to a race on third mainland bridge this Sunday. Bridge go dey less busy.

#
Yea yea... I knw abt dart...just dat I av not bin following it.
Gonna give both a try....


Basketball is another sport dat drives me crazy.........#love San Anthonio spurs gann... D kain humiliation dem giv miami heat 2seasons ago no be small winning 5legs outta 7legs of final. Dem com win am too last season. Miama heat too dey bliv sey because dem get Lebron James buh San Anthonio spurs get bunch of brilliant buh silent players.
#BasketBall mak sense gan
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:56pm On Sep 04, 2015
sholiyz:
Race still plenty ooo
Mehn! I don miss gan....

How many race to go for dis season?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:41pm On Sep 04, 2015
shawwal1:
Hahaha guys need to economise I tell you

If not you'll be OYO during that service year

Olami90 I swear you be Sabi guy hook me up for that stadium na I wan show case alongsyd Alexis
Hahaha....dat one small gan! Buh hope no be dunlop u go take enta dat turf sha?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:30pm On Sep 04, 2015
Physika:
I hear you..

Dnt hesitate to mention me wen ya apples arrive o cool

Goodluck
U too sure naw wink so no two ways abt it

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 78 pages)