₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,333 members, 8,511,313 topics. Date: Sunday, 01 November 2026 at 10:35 AM

Toggle theme

Olami90's Posts

Nairaland Forum › Olami90's Profile › Olami90's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 78 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:26am On Aug 14, 2015
Physika:
Una go fear phoney na grin
All dat grama fr wetin na oga boss...
Ogbayagbon II.. Easy o cool

Nkan to ba wun anybody lo le fenu won so..
Iwo sha fi won si le, ki won maa so lo..

Ti anybody ba diss re, iwo sha gboju nba..
Ko si reply cool


Let us all come in peace lyk Mr Gazaliah



Ofu Obi !
Loooool grin oya now boss mi.
#in 9ice voice. O ye mi. Be nooni

Buh obahiagbon ke? undecided me sef no go wan die untimely na. cheesy

Good morning everyone.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:23am On Aug 14, 2015
Physika:
E don do na oga

E ma fi aye gba abosi ni bi yi..
Bi o ti shey ye olukaluku yato.


#Peace
Oloye, nothing like abosi na... As u can see, I neva posted at all afta I inquired wot I really wanna know buh it is disturbing,ridiculous and pitiable wen som1 is having false sense of significance, intelligence $ superiority
undecided

Buh no wahala... I rest my case.

Thanks anyway. I am sorry if I'v said somfin bad in one of my previous posts dat I neva noticed.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90:
elmisti:
I get ur point, buh sincerely, shariah is important, cuz of what is a state without their laws, not everyone can live under shariah, I think its a gud inquiry make d guy no go enta kasala...dem fit flog hin yansh tear oooo!
Loooool. grin
U too get sense jare.U are able to comprehend well.I fear my yansh being designed horribly o. Lol. Ilu ti o is ofin, ese no dey. U got my drift and I like dat.
Better dan forming nonsense here.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90:
muhyideenabdul:
I stay in kaduna state a neighbouring state to kano, katsina, plataeu & niger. I often travel to zamfara and sokoto but sharia is not given a priority as before. Where is given little attention now is Sokoto, kebbi and Zamfara in the whole northern states.
Thanks jare bro.God bless u.
#noted



Dunno wot d other guy is talking abt. Asked simple question, and e don turn am to epistle.#typing incoherently
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:04pm On Aug 13, 2015
Please I need d list of states(confirmed states) in d north wey dey practice sharia. Thanks


cc: B15 PCMs
A15 CMs
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:57pm On Aug 13, 2015
Xcozee:
[size=18pt] I'm strong n kicking...wish ya quest lasting recovery[/size]
Thank bro
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:23pm On Aug 13, 2015
elmisti:
Lol, its getn closer na, sumkynd cobweb monikers go dey spring up....although some av bn peepn since june
Lol @ cobweb monikers. Na broom things be dat na cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:54pm On Aug 13, 2015
Xcozee:
[size=18pt]#OneLove! Hope u r good? [/size]
Bro I dey try....malaria jst dey do me anyhow for abt 3wiks nw, e dey come and go ni jare.

Thankz all d same. I appreciate u


Hope u are good too?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:10pm On Aug 13, 2015
Xcozee:
[size=18pt]been seeing weird monikers!...d ministry is growing really well [/size]
Honestly!!

I am kinda shocked....lemme say I am surprised wit d rate @ whch they are surfacing.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:48pm On Aug 13, 2015
Xcozee:
[size=32pt]25 DAYS 
[/size]


[size=20pt]TO ONLINE REGISTRATION. [/size]


[size=15pt]knowledge is knowing what 2
[/size]
[size=15pt]say...wisdom is knowing if 2say or not. 
[/size]

[size=15pt]Good morning e-Family and 
[/size]
[size=15pt]best wishes. 
[/size]

[size=15pt]#AlwaysBelieve 
[/size]

cc: Naughtylagosguy
Princeparix
Emlina
Olami90
Ekeneluvsu
Estyble
Kunle106

Nikkyzeee
Sinbad2
Wamenzy
Chimajii
Kingdamzy
Adakoleagbenu
Donxab
Roqrule04
Chinweukamaka
Mistersle3m
Airie
StarryV
Marcelinho
Flex12
Humblega
Ihinmi
Folabimi
Tnkz so much bro... I sight you wink .. We are getting there.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:56pm On Aug 12, 2015
orlahtohbadt:
i'd prefer Ola tho'... thanks... lol discipline-wise i see, its not a choice tho, i did it out of impatience... lets leave there tho', nice meeting u
Bro, can I add "tho" to ur name to make it Ola-tho ?? cheesy e be lyk sey u like am gan
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:11am On Aug 12, 2015
Physika:
Celebrate With Me My People ! !!

News got to me tonight that my name appeared on graduate/senate list.. To be sent to NYSC 22nd of this month cheesy


#ThankYouJesus
Congrats bro! Nice one there. D legs don enter be dat. Complete reg mak all d body enter.


Na posting dem dey post us for my schl. D pre-mob list is very much ready buh dem dey do shakara sey na next week wednesday dem wan start to show pple.



Good morning Everyone
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:08am On Aug 11, 2015
Akjerry:
ere kere ke? Mr olami90
i posted the info i got on alawee,if yu r in doubt make ur findings n sharw wit d house,,
i no knw abt security n cost f living am not ""secretary of defence""cheesy
Lol..no biggy bro. I wanted u to ascertain it ni. Mak u help me talk DG na
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:55am On Aug 11, 2015
ademasta:
Oga mi sir... Na Ademasta, not Ademaster. E be like say na akwa ibom sure pass o
#Noted... Sorry abt dat...

Ah go correct am.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:56am On Aug 11, 2015
Physika:
We go do dat shortly cool

Make we get full house first wink
Trust yhu!

Guys, d spirit is becoming high. Let us kip it coming nd push it to a remarkable page bfor reg starts. wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:46am On Aug 11, 2015
elmisti:
I don't work in a park, am actually looking to own a airline and maybe a road transport line later, ar u on ur way to EL DOLA?
I doubt. U are kinda precise na.
Hope no be looted funds u wan go take own airline?

I was on my way to EL DOLA wen my gucci foot wear cut cheesy.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90:
doublezero7:
Hello house! Hope y'all had a nice day! Below is a list of ho much state govt pay corpers!

1. Akwa Ibom State pays N10,000
2. Lagos state pays N15,000 and some times
N10,000 to corpers in ministry and N5000 to those
in LGA.
3.Sokoto State pays N4,000 and N9,000 to those
in state hospital.
4.Enugu Statepays N10,000
5.Oyo state pays N3,800
6.Osun State pays N5,000
7.Kano State pays N4,000
8.Borno State pays N1,000
9.Niger State pays N6,000
10.Yobe State pays N2,500
11. Bayelsa pays N3,000
12. Ekiti state pays N5,000
13. Ogun State pays N5,000
14. Delta States pays N5,000
15. Bauchi State Pays N1,250
16.Cross River State pay N3,090
17.Zamfara State N3,000
18.Abia State pays N5,000
19.Imo State pays N2,000
20.Taraba state pays N2,400

Ondo, Kwara and Edo DO NOT pay state allowances!
Nyc one!! Oshey ju ju ju.

Oya kbs468, hilsocial, physika, xcozee, ademasta bring knife mak we share it for dem according to dem height.

D poster dey hot ooo. If u cram dis, u fit pour dictionary verbatim grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:52pm On Aug 10, 2015
Akjerry:
i forgt to mention taraba also pays above 9k. But its a long drive from the east n west....20hrsplus...
Bros, ma se ere kere o(no play rough play oo, no b tym to whyne nw)... Tell me d truth about dis 'taraba' of a thing and let us av a round table talk. wink

Also wah abt the security nd cost of living? Is it a south eastern state?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:55pm On Aug 10, 2015
elmisti:
LAGOS to AKWA IBOM (uyo)-----------12 hours
LAGOS to TARABA--------------------------20 hours
Washerey paddy mi...keep it coming, I appreciate it gan.

#on+a+lighter+note,
Which park u dey work sef nd hlp dem load? Mayb I fit register with u wen it is time, likewise other PCMs.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:32pm On Aug 10, 2015
hilsocial:
I dont abt north o. I hrd Taraba pays well and its cool but u sad u dnt want North Central. Delta, Oyo, Anambra, Akwa Ibom, Enugu and Cross Rivers. Try screen dem. If u want to test how life jarget is or u wanna act speed boat music video try Bayelsa , i hrd d capital is cool dou. I hrd Rivers pay after one yr , i dont like pple owing me and as an economist its better to pay me now dan later . Inflation is real so Rivers outta my choice. Dont try Imo, i hrd dey pay only on AIT or Channels.
Oshey big time. God bless u gan ni. Buh music video $ life jacket bi bawo, I no be mami water nw.
And for rivers, me I no dey for dat nonsense na. Me sef economise pass u, dat 1yr no dey for my TT o
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:22pm On Aug 10, 2015
chimajii:
Kikikikiki, *cocks gun** aims at target.. Blasts the head off** WHO'S NEXT?! Ola. I dey come for u.
Ela oju kan tongue
I no resemble person wey wan stay for lagos even wit dem socio cultural nd linguistic jaganjagan, I no qualify..

#oya try dat plastic things wey u cock....nd see it turning into water in ur own very eyes. tongue
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:14pm On Aug 10, 2015
Gazaliah:
Tell Dem wells....**In PASUMA Voice****.Eje kan maa bowa
Abi now bro!! Chimaji nd others, dey com oo.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:08pm On Aug 10, 2015
elmisti:
Hahaha, true abt the perspective and OT tinz.....I no dey like to comot sef, dere was a tym like dat wey b say I dey fall sick anytym I comot
Lagos madt gan ni. No way u no go soji if u enter $ stay for som time. Me I too no gbadun d ruggedness nd wahala.if person comot, d feeling go draw one back. If I get vry good chance, I wan run comot. cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:59pm On Aug 10, 2015
elmisti:
Buhahahahaha, #lookn @ u both # feeln like, dis nonsense, rowdy Lagos?
U knw e dey sweet for person wey never get used to lagos. Lagos is actually sweet, many craze too. it is gonna giv dem new perspective to life. Som pple go adjust sharperly and OT go change instanta. cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:56pm On Aug 10, 2015
chimajii:
Any other person that picks LAGOS state again, would not like my reaction. angry
grin grin dis guy yaf kolo finish.
Carry gun with u to cafe wen reg starts na. Pple wey choose lag go dey show for ur screen, so start shooting them straight to d screen so only u go fit get lagos.


#dnt be surprised d fin go jst slip enta Ondo or ogun(remo or ijebu precisely) grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:50pm On Aug 10, 2015
chimajii:
Kwakwakwakwa, U must be madt!!! Which person slot u wan take for lagos? My own? Don't try it. Else I go buss ur head still carry u go clinic. grin
Hahahahaha grin awon madt guys meji.
U guys fit run am as shift na and complete d remaining half each with A16 batch grin by 2017
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:40pm On Aug 10, 2015
sheyman4phy:
The fact is dat some pipu will still be posted to kebbi state.
Prepare for the worst like I did
Am sure dis my LG is still far better some LG in oda states in the country.
U fit suggest northern states for me then as u don sure now...

U no go understand sey na big thing u do for som of us here o. Tho fate go still throw som to dat place(excluding me grin )
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:37pm On Aug 10, 2015
hilsocial:
cancels that option thanx. I ve got 3 states in mind , i hrd houseflies de get traffic dia.
O de help a brother in need. Neva get any better state to fink of especially frm d northern part. I jst need 2 good options(considering security nd mayb allawee) wey I fit screen...
#north+eastern $ north central states are outta it. grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:32pm On Aug 10, 2015
Gazaliah:
I don help you set Alarm grin
Looool. Waserey paddy mi.
God bless u
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:32pm On Aug 10, 2015
Gazaliah:
Everyone don dey hear about KEBBI STATE oooooooooo...I no dey dia ooooooo
Loooool. grin.

Please dey ring it to my ear dat dt state is outta it patapata as d day draws near. I no wan mak mistake pick am o... grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:28pm On Aug 10, 2015
Gazaliah:
2 Or 3 states....Its definitely not more than that range
Hmmm.... Thanks bro.
Mak nysc no misbhave o. Mak dem jst mak am 2 states abeg. D permutation nd brainstorming is gonna be too much wit 3 states.alredy givin me tough tym nw sef. Still unable to decide d 3rd state shld reg starts tomorrow.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:11pm On Aug 10, 2015
sheyman4phy:
The weather here is crazy,its a sharia state
Even if u gat money u won't get what u want
In short this state shouldn't be part of nigeria
Crazily long distance wv bad road.
Na help u do ooo... Thanks so much.
Na u sure. I appreciate.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 78 pages)