NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:56pm On Aug 02, 2015*. Modified: 12:27am On Aug 03, 2015 |
Yipeeeeeeeeee!!!!!!!! Kbs468, let those chelsea fans file out according to dem height. I wan go bring horse whip wey I soak since yesterday. We no talk am   ? No be so    ??  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:26pm On Aug 02, 2015*. Modified: 3:47pm On Aug 02, 2015 |
Goooooooaaaaaaaaaaalllllllllllll to ARSENAL 1 goal up
Alex-Oxlade Chamberlain |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:00pm On Aug 02, 2015 |
Naso I enta am.... Join me @ 10 degrees event centre.
A good assist from Mesut Ozil................ |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:57pm On Aug 02, 2015 |
If u guyz don come frm church, com make we enter pitch ooo.
We av to launch d new season. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:56pm On Aug 02, 2015 |
chimajii: Okay o, but b4 anything, mah drop my a/c detailssince d 19k no go reach u anywhere  No forget sey me sef dey here ooo as soon as dat alert enter frm him.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:38pm On Aug 02, 2015 |
On ma way back to Lagos from abeokuta..... #journey+mercies (amen)
Happy sunday to all B15 PCMs |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:42am On Aug 02, 2015 |
Kbs468: Olami90 chop knuckle abeg. Naa back-to-back like d FA cup oo #Chop+knuckle padi mi. Just help get first aid ready as most of dem no get shock absorber. D fin go land on dem soon.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:34am On Aug 02, 2015 |
lonngmann: Wow...thanks for the invite I hope Chelsea wins Bro no try am ooo mak we no scatter am o. #Arsenal loni #5pm till dawn(after the match) - partying |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:10am On Aug 02, 2015 |
Good morning everyone. I hope we are enjoying our weekend.
#CommunityShield- CHELSEA v ARSENAL If u are in lagos and wish to catch fun on a day like this(sunday), join football fans @ Plot A2, 10 Degrees Event Centre, Billings way oregun.
Come watch on a Bigger screen, eat, drink(if u are d brewery type) nd meet many OAPs----Femi Obong-Daniels of NigeriaInfofm wit his gang
Come wit ur diff club jersies.....Rep ur club as d season of most leagues is about to start. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:49am On Aug 02, 2015 |
majidyusuf: Phisika, Hilsocial and Babatawa going for weekend groove As u name dem ehn, dat physika hair style ehn na wetin NA go see throw away ammunition and run enta bush. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:45am On Aug 02, 2015 |
majidyusuf: Phisika, Hilsocial and Babatawa going for weekend groove Yeeeeepa!!!!!!!!!!!!!!!! I guess babatawa is d nigga on d far right |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:49am On Aug 01, 2015 |
Physika: Its more of good mannerism which som SS & SE guys lack.. Even dem northerners sef get cool head pass us 
Happy newmonth  U are so so spot on abt SS $ SE peepz. I av had finz to do with 'em wella esp SE Northerners get cool head buh they can b deadly if want to be. They mixed breed, I fink. Wot part are u from?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:43am On Aug 01, 2015 |
@naughtylagosguy @whizqueen
Thanks much for the mention. I appreciate.
I pray for a fulfilled month for all B15 PCMs. May we get there at d end (amen) |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:43am On Aug 01, 2015 |
Physika: *some.pepl.be.lyk* So, o kin shey omo yo'ba 
Hehe.. Even d sec. 2 d principal f ma sec. sch. tot am yoruba wen i went to colect ma sch. cert. on teusday.
I must say that yoruba pepl are accomodating, peaceful etc..
Disputes ar easily resolved..
Everyone is considered as 'family' member..
Bur there yungmen ar easily intimidated .. Lol U be correct guy. Na true u talk. Buh no be most of dem can be intimidated.I fink it is more of loyalty. Good morning everyone |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:40pm On Jul 31, 2015 |
Physika: Eewww.. Ogbeni u nor well o
Na wen u start to dey smel dat kine thing No be u talk sey u dey smell "somfin"? I no dey do dat o.. Oya tell wot u are smelling  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:28pm On Jul 31, 2015 |
Physika: Ola enu o shey o... I smell something 
*loools  na thru I dey talk. Oya tell me.wetin u dey smell? Mak e no be panties |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:05pm On Jul 31, 2015 |
Physika: Una see this PCM wey dey select
Hunger neva waya u  I don go 60days witout havin a bite of any edibles. So if nysc sef want mak dem no gimme food, ah go still dey kajad. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:33pm On Jul 31, 2015*. Modified: 7:51pm On Jul 31, 2015 |
Bakrabas: gracias Olami How's Life Generaly, Hope You Still Remember Me,Then In 2011? Brother, life has bin good. Tnkz to God. Buh I can't remember anyfin abt u o. Sorry abt dat. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:31pm On Jul 31, 2015*. Modified: 7:50pm On Jul 31, 2015 |
Physika: Make una com chop o
Cc dejt4u Olami90 armanni dolafunmi Aare2050 adakoleagbenu babatawa Eseohe23 Hilsocial Xcozee Kbs468 Zeeenas Et al Haha bro! As we no reach d no of plates I am seeing there, hope e neva turn to ritual finz?  . The person wey dey serve sef get wound for her kneel, I no go like chop frm dat kain person. If na u nw ehn ehn. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:22am On Jul 31, 2015 |
hilsocial: I declare this week as an emotional week. First it was zeeenas write up, den 2el fell in love, stancity followed with his hrtfelt farewell( aldou he will return when he gets mob no) den kbs468. Pls when will babatawa be emotional too? Haaaa!!!! Emotion nd BabaTanwa are ways apart nw. Bro I don't really get where u came about bringing (mentioning) babaTawa and emotions. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:12am On Jul 31, 2015 |
Kbs468: Certainly when the mouth refuses to speak through the fingers on this forum, the HEART does the talking with no words. I hereby say Thank you, e shee, Nagode and Daalu to
Zeeenas (The QUEEN of my HEART)
Aare2050
ABDamola
Adebowale89
ademasta
adusco
Annybens1993
arcnomec
Armynu
asscb
Ayima
babatawa
Bakrabas
Beamborla
benebaby77
Benny95
bjay5583
Blessedgurl
Blym
Burantashii
chiefbamo
chikaodili345
chimaji
chinweukamaka
codexgigax
daprincel
deracathy
dej4u
dolafunmi
donpsimon
dossylvanus
Doublelady
donxab
dubylhover
ekeneluvsu
Ellagoldy
Eseohe23
elmisti
Estyble
flex12
folakemisalami
foxyynik
Friedplantain
Gnen
goldeejay
goldeone
hadassaheke
Haliluck
Hardeywhummie
Harinholar
Haywire1
hilsocial
horladmejy
Humblega
I amyhuDii
Idee91
iykebest1
jemimma01
joyce21
kingphilip
kogistan
kunle106
kunlesufyan
macbukky93
maeridee
majidyusuf
mekstania
muhyideenabdul
mzmeeday
naughtylagosguy
nikkyzeee
noordean
olami90
oluwadamie1
omitooguns
physika
prettyface
prettyrosiemua
princeparix
pweetyface
realone2012
Raylight2
rmfunky
ROTAMAH
sambest2
shawwal1
shegofams
sheyman4phy
stancity
starlight101
sugacoatted
sugahylz
sydneyboss
talkofkingsley
thespark
tk4life
venom104
wamznzy
Whizqueen
Whodohgeepee
willyblix
Xcozee
zaFuhrer
for identifying with this thread created by 2el himself and wishing you all a glorious super FRIDAY and a funfilled weekend. Merci!!! Thanks so much bro. I wish you a blessed and wonderful weekend too. #In one of ma frnds voice...... You are a woggeded entity  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:04am On Jul 30, 2015 |
Good morning guyz.
#Page 1111 loading |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:14pm On Jul 29, 2015 |
Xcozee: ** in as much as I tried resisting this ur post, its just so hard dat I can't withstand d temptation oda dan 2type**
1. I believe u r an adult, and shouldn't av typed that @bolden, even tho I know in life, people must talk. 2. This thread is still under a stage(s) b4 online registrations... yet This thread even gave d date for online reg even b4 it was alerted on twitter,let alone nysc website, same thread is helping oda PCMs resolve issues regards jamb no: and oda vital infos I can't recall,...etc. Abeg which oda info do u need that this thread has not given? I will need an answer on that). 3. You talked about u feel like leaving...my question: u leave o, u no leave, how does it affect PCMs here? Incase u dnt knw, thrs a link @d bottom where you can 'UNFOLLOW'...abeg nobody hold u! 4. u talked bout sodiqyinka, even if he's active here 2day, thr won't b any oda info(AT THIS STAGE) that he will give u, other than d ones PCMs have deposited here. 5. You talked about something there: @bolden...yet u always find urself in a ROMANCE section... I wonder what a 'matured, reasonable (and u r working sef) dude will always be doing there! 6. Lastly, we r all ONE regardless of distance,religion etc... Pls let love lead!
Abeg me na still ur loyal boi, don't take this too serious...OneLove bro! Best wishes in life... u won't miss B15 again!
#AlwaysBelieve Great sense of diplomacy. One of its kind #thumbs up bro. Love yhu, no homo sha. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:31pm On Jul 28, 2015 |
babatawa: Loolz* Awo funfun lemi, oun l'awo dudu awo ika
iwo tun wan feyin o beru awon iya mi osoromanga
issokay wa wa alright afterwards
Olami o
Olami oooo
Olami ooooooooo
oya ma feyin bayen titi di October 28th
Loool..... #Error dat one no go work. truly it is crystal clear sey dat babe na awo dudu wit her incantations. O mean e bad bad. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:16pm On Jul 28, 2015 |
omitooguns:
bt i heard d man is diplomatic...bt tins Just dey happen anyhow inside dat S.A unit and dey will just ingnore students like "wailing wailers ni yin keep wailing" ... I don tire for dem.  True. It is best as u av cleared ur stuff outta dem nonchalant attitude to dia duty. Na under G deal he like pass. I just don't feel too good with dat man nd dnt rilly trust him. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:06pm On Jul 28, 2015 |
dolafunmi: looool.... you need a shot E go just turn to water or rather com out frm d bak. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:01pm On Jul 28, 2015 |
dolafunmi: Dáké enu re ní bèyen. Laughing ko.... smiling ni... Elmisti bobo jare.... no mind all these troublemakers Y mak I dake? Must I follow u do juju nd rituals? Lemme o. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:26pm On Jul 27, 2015 |
babatawa: Dake enu e
Moruru ni s'awo nile moruru
morere ni s'awo nile morere
oro ti okete ba ba ile so, ni ile ngba
Iwo dolafunmi o oya ma wo igbo Lo beeeee...
Loooooooooooooooooooool. I swear there is no beta way to ease stress dan laughin my head head off. Ah no knw sey we get plenty awo jigini on dis thread, awon oloogun ika. #dis thread rocks. I am feeling u guys. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:20pm On Jul 27, 2015 |
omitooguns: men dat jamb regularization is pooo i just thanks God dat i quickly soji. Are u now serving now? Lmao @ "are u now serving now" If no be em cause am abi?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:15pm On Jul 27, 2015 |
omitooguns: Aunty Kudi Pikin i don see my family oo  Oya now  we dey togeda. Buh wetin u xpect frm dem if na O.T ra**** head dat unit. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:14pm On Jul 27, 2015 |
|
NYSC › Re: Missing Corp Member Reported Dead by Olami90: 12:45pm On Jul 27, 2015 |
So many evil in d land. Dem wait for am mak he finish schl, finish service join. Smh. May God heal our land and giv perfect shield to corpers $ prospective corps member(Amen)
May God grant him eternal rest. |