Oleeee's Posts
Nairaland Forum › Oleeee's Profile › Oleeee's Posts
i also watch dis series,,,e no pain me sha bcx i did not use my money 2 buy it,,, |
mtsww,,,,let me go nd create my own thread,,,game of throne fans,,, shield fans ko shield abebe ni |
i wish aĺl d guys in niger arrange a meeting 2 ignore ladies for just a week nd see wah will happen,,,,see as dia mouth dey run,,,dough!!!!!!!!!!! |
hmmmm,,,,i don 4get wetin i wan talk sef |
Yea does days,,,but now if i even see dat kind pot,,,na run oo [color=#990000][/color] |
OP will you marry me? i m inlove |
gbam,,wuna hear abi |
the way dey r sharing likes in dis thread,,diaris God oo |
wait untill u want to use ur cut sim on ur modem,,,,,i know u can fix it on d oda part but just wait until it hooks ur modem,,,lobatan |
plss op explain more,,,shey dem pack Bola(dustbin) come Naija abi na Ebola,,,,God help us o,,,dat virus no b here,,,,while watching news people infected on other countries r been quarantined |
imagine if boko haram attack near countries nd dey strike back to d citizens of Nigeria wat will u guys say abt dat,,u will say its Nigeria dat 1st trew d stone abi,,,u guys shld grow up |
BigBen10: # Team Clash of Clans. No android game can beat it. War strategy on point. Although only smartees like meguy u sabi game oo,,team clash of clan,,,gve me ur clan name make i check ur village,,,mine is SHADOW COMPANY |
dis ur post is making me proud ov ma course all over again ELECT-ELECT |
garri's Origin is 4m Ijebu,,,, b4 u guys started doing fake garri,,,,Garri ijebu is d best,,igbos want to copy dey add red oil to dia own dey call dat 1 yellow garri |
[quote author=phlame][/quote]Admin were r u guyx see sòmeone without future over here,,,he need 2 b ban,,,start getting worried for ur future,,i see u gat no future nd success is far behind u! |
sometimes wen i am just patrolling NL nd reading comments xpcially dix thread,,,people calling Hamas,humus,homos terrorist r kidx nd r not wise,,,see even d US r not 2 b trusted,,dey r also devilish,,,wen any xtian hear abt an islamic country been bombed dey say yea dayx gud for d terrorist,,,odinary d bomb blast in Nigeria u guys r saying BH it is too much,,,guyx start watching aljezeera news nd watch how people get killed world wide,,,d world is comming to an end,,,Dis US guyx dat came 2 Nigeria in search of does galx i jst pray tinx shld not get worse bcx datx how it started in oda place,,,,,Peace |
ok oo,,,airstrike dem bt remember d galx,,,, chopin my early morning kpako |
chai Messi get beefers ooo |
how did dey score please ooo,nepa don carry light |
guy where do u base bcs nepa did dsame 2 me |
bla bla |
last week news-50 boko boiz were killed,,,last week news still anoda 40 boko boiz were killed,,,,today**another 40 Boko boiz killed,,maybe tommorow news again will b dsame,,,,plss ooo dis boko boiz how many dem b?? |
d cutoff mark is part of d discrimination,,,,I got 3 elder brother nd dey r all in uni,,I m d only one at poly,to xtent dat d discrimination has get into family,,,lols |
chop your romantic countries,,,if there is money,u can turn dis Nigeria to d most romantic place in d world 4 u nd ur bebe,,,remember Niger babes r after ur money,,,'No offence' |
HND must have dat respect toooo |
plss Chile nak Brazil ![]() |
people ehn.,,,after u nairalanders finish insulting Suarez himself nd his granny in d oda thread now u guys have started saying nonsence,,,Suarez is good Suarez is god,Suarez is dis,Suarez is dat |
i cant choose a house but I gat to pick d main people I lyk *** Arya stark ***the dwarf lannister ***and d bastard of Edward stark from d night watch I like dos I hve mentioned die,,,I just lyk watching dia scene. Arya d wise gal Khaleesi is trying but she is forming tom cruise now,,,,if u hvnt watched dis series u beta do bcx u r missing. |
name nd where is d picture? everyday dey do nab bokoharam nigis. |
[color=#990000][/color]
can handle it 
