Omoslim26's Posts
Nairaland Forum › Omoslim26's Profile › Omoslim26's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 256 pages)
Everybody wan chop from this agbado pot by fire by force sha ![]() |
Does he have to sound it to your ears before you do the right thing?? If you are a Christian and you go out there to vote for tinubu know that you have stamped your yes for 24 straight years of Muslim rule,do someone need to tell you the implications of such agendas ![]() |
Amunethseranu:You are very rude oo ![]() Na ya mate you dey talk to?
|
seunmsg:You see this two men,Obi and Okorocha you can sham then for anything else but most definitely not education. |
Mr Governor you have spoken well,but we can't sacrifice anything at all just bcus one man is desperate for his emilokan ambition. If you are Christian and you are planning to vote for tinubu know that you are stamping your yes for 24 straight years of Islamic rule. Is that fair and just?? |
Chai people really go through a lot in this country oo ![]() All this people wey dey campaign for Apc,unu get heart at all ![]() |
Make two of them go find one place sidan them don old abegii. |
Fahdiga:Make una stop all this aboki, afonja, nyamuri nonsense wey una dey do na ![]() Since 2015 this rubbish no dey tire you ![]() Abi you dey plan to do am till you enter 70years old ![]() Na wa for you oo ![]() Una matter just tire person
|
RIP Oba Adekunle. |
igbotormentor: ;Dna lie na lie your mama and papa don die that's why you hate other people's parents with passion and curse them with the slightest opportunity ![]() How person go get mama and papa come dey insult other people parents ![]()
|
igbotormentor:;DE get one person wey dey use this line ![]() Leodeking you are still using this outdated line.I told you the last time and I will tell you again. Your parents cannot be alive and you go about cursing other people's parents ![]() Oga your parents don die joor ![]() Infact probably you never had any experience of parental love and care hence your hate for people wey get parents ![]()
|
richie240:So which people you come dey talk se dey pursue Biafra agitation ![]() Enyia you dey confuse yourself just come out plain do your tribal gbasgbos joor ![]() |
richie240: This point wey you make now no make sense at all ![]() Ipob is a group,not a tribe,it's just like the oduduwa movement,na every Yoruba man support Igboho?? You see why I no dey follow una do this una mumu tribal gbasgbos e dey make person sound somehow stupid ![]() |
RevolverOcelot:Is the Chimp dead already ![]()
|
richie240:Hmm it seems like you have not been to Igboland lately ![]() Na competition now oo, enter some villages you go think se na city .I must se at first Igbos including myself erred in fixing our investments outside but things have changed drastically. I have someone who just came in from Germany who has the money to rent a luxurious apartment in Island but chose to stay in Akoka,I asked him why,He said until He completes his own house in the village He will not pack 2.7m to rent house in Lagos. I am fully Obidient. |
Qtrpst4:He has already said he will continue the works of bubu,that alone is a red flag. This suffer wey we dey talk about e no sabi Igbo, Yoruba,Hausa or Ijaw oo ![]() Imagine a situation where We might have 24 straight years of Muslim rule,se pikin wey them born during those years no go believe se Nija na Islamic country ![]() We should all agree that we have some gaps to close as regards our diversities being our strength,what tinubu and his evil Apc seek to do is to sacrifice all the efforts we have been putting up for his selfish emilokan ambition. End Apc now and save Nija from more trouble. |
richie240:You should know that even before Nija existed The Igbos have been traveling and inter-relating socio-ecomically with other people. It's a natural thing,Igbos no dey stay for house,they go out and abroad ![]() Richard where were you when the youths and well meaning Nigerians said they do not want sick old men again,you were not informed ![]()
|
I understand what the mama is trying to do,but someone should inform her better that the tinubu she is fronting does not mean well for Yoruba or anyone at that. The only thing that matters to him is his desperate emilokan ambition. At a time when some people are preaching against the FG urging people to join them in their fight against the FG and to attain an Islamic State tinubu seeks to give credence to the ideology the terrorist are preaching with his desperate muslim-muslim agenda. Iya if you care for your children reject Apc now. |
Obidiati is the best for the job. We want a situation where our diversities will draw us closer and not break us further like Apc are trying to do. Going back to pdp is like going back to the vomit. Obidiati is the solution. |
jumper524:So asking for equity, fairness and inclusiveness is now fanaticism?? ![]() Shift your mind from religion and ask yourself this question if you are an honest man. Is muslim-muslim ticket right,just , does it promotes equity, fairness and unity in a Country with diversities like Nigeria? If such will never be accepted by muric and the Muslim community why do you want it to be accepted by Christians and other well meaning Nigerians? So you as a human being you think it's cool for the Country to be put in a situation of doing 24 straight years of Muslim rule?? E no get how you fit take be honest human being for reality. Thank God that even Muslim faithfuls in Apc are already rejecting such agendas borne out of desperation. There is no sense in sacrificing our unity,love and trust for one another all bcus of one desperate emilokan ambition. Apc is already in the process of going going goooonneee ![]() Before December na Action Congress tinubu go use they run for presidency ![]() |
Op people are tired of this kind of suffering Apc has inflicted on the Country,the kind suffering wey APC carry come dey very strange to the country,things dey increase like every 1week this days ![]() Going back to pdp is like going back to the vomit so its better to just be Obidient and Yusful. |
As a Human being not even a Christian,is muslim-muslim ticket right,Just, does it promotes equity, fairness, inclusiveness, unity in a Country with diversities like Nigeria?? This men cannot even claim to be Honest men of Character not to talk about being Clergymen. I know everyone seeks to get their own hands into the emilokan pots of stolen public funds but as an honest human being,e get some money wey me I know fit chop oo ![]() |
benson4u:Asin crazy things are happening in this Country and no one seems to be talking about it oo. I bought Ogbono #800for one cup oo. All the money wey I carry go market yesterday na change I carry come back oo ![]() Ordinary spaghetti is now #450 ooo ![]() This Govt has done the unbelievable. They don't deserve to be in the ballots. If to s Nija na serious Country na stones people for take pursue them from any campaign ground ![]() |
Nice one. |
This is not just a matter of religion. As a human being,is muslim-muslim tickets fair,just,does it promotes equity, inclusiveness, unity in a Country with diversities like Nigeria? Only man without honesty and character supports such agenda. Apc is already in the process of going going goooonneee ![]() |
jumper524: ;Dloll you na bat,una no like to see beyond una desperate emilokan nonsense, people no want una and una evil Apc wey don show Nigeria the kind suffering wey the Country neva see since 1960,Apc is already in the process of going going goooonneee ![]() We dey try to bring closure to the gap wey we get between Us as country people with diversities,but una evil tinubu wan sacrifice all our efforts all bcus of him desperate emilokan. Una don fail already,bfor December na Action Congress una go get for ballots ![]() |
jumper524:You dey decieve yourself ![]() Before December your jagaban will be left with his action Congress ![]() Person wey even the Muslim youths of Apc don reject .
|
is it the same Peter Obi you accused of killing secessionists or is there another one ![]() Una no even no the particular place wey this thing dey pain una for sense oo ![]() |
This Nigeria na one kind mumu Country true true. What is so complicated in getting this bastard inciting violence ![]() If the ebubeagu are found guilty of this allegations they should be disbanded immediately, nonetheless everything possible to crush the proscribed destructive oppressive Taliban wannabe ipob and their criminal militant esn must be top priority. Ala-Igbo is not an host ground for criminals. God bless Igboland. I am fully Obidient. |
Him wan trend abi make him go trend for jail. |
His stand on ipob as a leader in SE is already stamped. No true Nwafor supports a self destructive group like ipob,yes identify with their grievances,but support the mode of operations? Never. I personally lost all softness for ipob when they went about celebrating and jubilating while the ugm carried out destruction in Ala-Igbo. No true Nwafor does that. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 256 pages)


