Omoslim26's Posts
Nairaland Forum › Omoslim26's Profile › Omoslim26's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 261 pages)
Ofcus it is fake news created by niggas wey don chop agbado belleful ![]() |
AndroidAI:Oga I am not talking about His ministry I am talking about his personality. I no dey follow una dey do all this una Church castigation sturvs,so rest. |
That's why I said what this fight needs is an external hard force,one without any tribal or religious sympathy for the Ideologies this bastards are preaching. Atiku is sure to have a soft spot for them too. Tinubu and his muslim-muslim ticket will give credence to the Ideologies the terrorist are preaching tinubu is not an option at all. Obidiati is the best option. Infact He will deal with them to the extent that the opposition will begin to use propaganda saying He is commiting genocide against the terrorist. |
Ukraine try oo But make them no go let this yeye Countries wey dey enjoy peace put am for their head oo ending this War should be top priority for them. |
This man sef ehn ![]() I love him for his originality,dude is my type of person,no time to come dey form familiarity ![]() No time to dey form English. |
Apc is going down, down, down ![]() They have done enough damage already let them go please ![]() |
Nne ehnn criminals don almost dey take over ooo |
Innocent get money. Hope Uzodinma should be counting His days very soon we will kick him out through the window he came in from. |
[quote author= post=115196533]A BETTER Nigeria is all we want at [color=#006600][/color]. ANYTHING To move our darling nation forward is all we want. Nigeria will be great again in our lifetime. God bless Nigeria. [/quote]Bro let's tell ourselves the truth and shame the devil,this Country never had it this bad ![]() I always knew we were in for a downslide bcus we kept consuming without boosting production,but I never imagined it will ever be this bad oo Na all dis indomie generation wey no even enjoy Nigeria at all come still dey shout Apc and pdthief upandan I dey pity. This children no know se just 25years ago upon a time you fit use #5 buy food chop. |
I just se make I follow my woman watch the program small oo men dis women of this days are very very shameless oo. The men wey dem dey dance with cover up oo,but see the shameless women showcasing nyash full of shit to the full glare of the public, is that sensible ![]() |
richmond500:If your problem is that occultic destructive oppressive Taliban wannabe ipob,you don't have problem bcus you are not alone,even True Nwafors do not support such destructive oppressive groups like ipob. Welcome on board and make sure you are Obidient to the call ![]() |
Some Northern Islamic leaders are already preaching against tinubu, cursing any finger that will vote for him ![]() Tinubu is already a goner,las las he will go back to Lagos with his Action Congress ![]() |
saintopus:Bloody liar. Buhari's first daughter is late Zulia Buhari married to Junaid Abdullahi from Jigawa state. Amina is the daughter of Late Emir of Kazaure,who was married to Buhari's Sister. Amina is married to Hayatuddeen Mustapha Abba. Stop peddling useless lies ofcus you will be hailed by you mates here who do not have sense like you ![]() Since Christian-Christian or ifa-ifa or atheist-atheist ticket can not be accepted expecting muslim-muslim ticket to be accepted is an insult to Christians. |
Penguin2:How can tinubu who before December will be left with no option than to go into the ballots with his Action Congress get 50million votes from the North ![]()
|
The desperate sick old shaky emilokan criminal should better be preparing to contest with his Action Congress oo ![]() |
Godoverevery:So how many Imams have come out to tell the World that terrorist are using Islam to preach to people to join them in fighting against the FG and to attain an Islamic State?? ![]() You ain't seen nothing yet,make campaign proper start first,na house to house evangelism we go do untop dis una muslim-muslim agenda. |
aninibinladen:Chances are tinubu might even be contesting with Action Congress sef bcus before December this evil Apc fit don scatter yakata pkatapkata ![]() |
|
chiefolododo:Let's even forget about that old sick shaky man wey dey shout emilokan upandan, atifku really get mind oo ![]() So him wan be President after We just do 8gruesome Northern rule ![]() |
Totilopussylick:Pkatapkata 5k ![]() Very useless waste of a human being. |
Those okada guys sef dey mumu too much sha. |
Everywhere just dey boil for this Country ![]() |
Mumu man,him beans don finally dun ![]() |
May God protect them oo. They should not worry once we kick out this evil Apc party and Obidiati takes over we will empower them with all it takes to crush this bastards and also clamp down on their sponsors. Normal Normal this boko boys na maimai for where our Army dey na kwaruftion dey cause dis see finish wey dem dey face ![]() |
Thank you for the congratulations But you will never be allowed to smell the presidency bcus you are a very desperate sick shaky old man ![]() We have a better option in Obidiati. Two young men with outstanding innovative minds,plus a balanced ticket to potray equity, fairness, inclusiveness and unity amongst Us as countrymen with diversities. Not you that is willing to sacrifice our unity, love, trust, peace and harmony with one another on the sacrificial altar of your desperate emilokan ambition. |
[quote author=cursedOloYeOfEgbE post=115184048] I hate minorities like you..We don't match or mix. Go on with your struggles in life. A criminal like you will always seek sympathy after getting caught. I said I prefer Orphanage and IDP camps to Prisons you weak minority[/quote]Hahahaha hahahaha see dis eternally cursed homeless child of perdition and doom wey dey sleep for under bridge dey do pick pocket with agberos sef dey call another person criminal Oye wan almost end wonders oo ![]() Ofcus you will prefer Orphanage home cus that's where you grew up,but see dat prison na there cursed pick pocket like you go die las las .Your tori na from cursed homeless orphan from the orphanage to yaba under bridge and you think se you get hope to dodge this failure, misfortune and badluck wey you dey destined for ![]() Cursed homeless orphan ![]() |
[quote author=cursedOloYeOfEgbE post=115184095] Nwaboi..chai you go don trek from bariga to Sabo this morning.. sure me[/quote]Cursed homeless boy...chai you go don pick pocket with your yaba under bridge agberos crew dis morning...sure me tyre,fuel and matches go soon end your matter . |
Useless people,there is no justifiable reason why any honest human being will support muslim-muslim agenda. The Church is mobilizing full time to for Peter Obi. Christ Embassy alone counts her number in millions. Evil demonic party wey don show Nija shege and suffering like never before. |
GodsOwnMan: mumu wan take style do the tribal gbasgbos wey him creator send am come dis life come do mugu do it with confidence na your destiny ;Dna the only thing wey your creator send you come dis life come do be dat,d day wey you go stop am you don die be dat oo ![]() |
LordMangekyo:No mind them,go pick agberos from Oshodi, Mushin and Agege wear them clothe sa na Bishop ![]() |
Jennyclay: una no just well for this place at all ![]() Maybe na when him dey vex him handsomeness dey come out sha ![]()
|
We are solidly behind him. They claim that religion does not matter but will never tell you the stand on muric and the Muslim community on such agendas. Any Christian who allows anyone decieve them into falling for such cheap talks is very naive. Obidiati is the way forward. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 261 pages)


