Omoslim26's Posts
Nairaland Forum › Omoslim26's Profile › Omoslim26's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 261 pages)
RuggedBiafran:Hahaha �� this one might obviously die from extreme chest pain ��. Esnbrutallity you are the terrorist here but your wishes for Igboland will always go back to your terrorist region in double folds. Igboland has rejected ipob God has rejected ipob. Igboland can never be your region where terror reigns. Cry more boy cry out loud ��
|
FarahAideed:You are the FTC and dis is what you can come up with? I once told you that you are destined to do tribal gbasgbos �� You have proven me right,I Ifeanyi nwa Chukwu kere Eligwe na Uwa have been vindicated � Shun bigotry.
|
Nne ehhh Ike gwuru �� Make this ritualist stop all this things wey dey make oyinbo call black man monkey na watin concern head with money sef�
|
Fejoku:God can never bless ipob a group that goes about killing,threaning and cursing others who choose not to join them in their fraud. Remove ipob from that list maka Chukwu ahapula ha. |
Na them sabi � Na the one wey hungry them do be dis, while their poor people suffer in the hands of bandits. Chia poor man dey suffer oo
|
Germi9:At all � Tufiaakwaa since 2015 na total disaster them be. |
IPIGSRHYPO:That's way more than an opinion � |
If you dey here and you supported the evil ugm attacked,cursed and threatened sensible nwafors who chose not to join you in your foolishness all in the name of doing your fraud ipob still have the pomposity to call the evil ugm you once called angels dss ![]() you suppose dey very prayerful bcus normally e no suppose better for you for this life and 6billion years to come ![]() This will pass very soon Igbo will once again become the most peaceful region to the shame of all her enemies. |
Lavisha:Thats what some people dont know you are wise |
justosee:From the Job you cant tell if His destiny helper would locate him he can through that Job meet people who would buy his ideas if he has any staying at home could make him develop a lazy mind that job could give him the opportunity to learn new things and equip his mind there are quite some benefits of taking that job |
Emergingnation1:And who are you to speak for Igbo? well you have a point though an average Igboman would care less of the presidency but hey its not because of your scam ipob the sensible Igboman understands Ipob is a fraud and an agenda that might turn out to be a disaster and oppressive if giving the opportunity so they avert this by handing over power to the democratically elected govt in Igboland that says no to the fraud ipob and their destructive agenda. power belongs to the people and the people have chosen their side this is reality not all this online sensationalism and jamboree. I am here to always draw your mind back to reality ![]() |
Welcom to #change#nextlevel when next una here change una go use sense ask which kind change be that una dey suffer before they came up with next level not knowing se na next level suffering ![]() |
SlyDev:Guy youself rest na ![]() this thing wey you dey do na your destiny? ![]() quit bigotry e no fit you at all. |
justosee:So would you rather he stayed idle all day at home and become like some jobless lazy mofos here whose only job is to do tribal gbasgbos and cause a nuisance here ![]() I started my first job with #120 although naira still get sense then sha ![]() |
Abi na the house make am cost ![]() |
Na wa oo disaster here and there ![]() |
Biko let your love not be blind if you and your partner are not medically compatible oo |
Godons1:Biggesthead you no dey gree at all ![]() this your madness wey dey always come off and on like nepa light neva gree leave you abi ![]() na your destiny you dey fulfill soo ![]() you are destined to cry Igbo dis,Igbo dat ![]() |
Dss don tell her something ![]() abeg madam go house go collect big gbola from ya husband Nija problem no be ya mate ooo ![]() |
Allialika:You and this yeye beautiful girls that are waiting for you ![]() nna ehh biko zukwanuike ![]() |
azikiweironsi:If you were among the efulefus that went about praising the ugm cursing and threatening true nwafors who will not join you in this foolery just because you have been brainwashed by the scam ipob, you suppose dey very prayerful because normally e no suppose better for you ![]() Thank God I stood for the truth and chose not to join hoodlums in supporting evil Igboland says no to senseless insurgency Igboland says no to ipob. |
Lanretoye:Nna try dey chop ofe owerri so you can be calming down ![]() |
Tranquillity360:Emergingnation see how you dey celebrate the hand work of your boko uncles ![]() they have made you proud right? all dis bororo people wey dey bend down piss sef ![]() |
And when they carry out this killings the people are left to suffer the pain of dealing with the evil fg"s army this is the reason why no true nwafor supports this group of brainwashed itis called ipob how does this killings in anyway relate to self determination? anyone supporting ipob here is either a thug or cultist or a northerner using taquiya to wish Igboland the same fate their region is suffering from,through the destructive agenda of ipob. |
adelaja70:se you see se you no get sense true true oya point where I deny tribe so you fit prove me wrong when I say you no get sense oga look for your mate if you wan do silly childish bigotry e get watin person dey pass I don pass to follow children dey do nonsense ![]() i called you out personally Ade you no wise ![]() but you just wan masturbate on yoruba vs igbo bcus na your destiny be that ![]() |
I knew the Igboho man was in for trouble when he started to do the mnk idi amin wannabee thing you dont curse,insult people who do not support your agenda no one is bound to support your movement if you cant provide persuasive arguments then go and sit down the Land has leaders chosen to lead the land disrespect them and watch sensible people turn their backs on you. I can never follow a man who encourages his hoodlum to beat up elders simply because they dont agree with his scam struggle. thats anti Igbo |
rexwalters:Ok your opinion though but who do you think will take the presidency? |
adelaja70:na sense wey you no get na im be your problem ![]() I dont care about your region but I am sure that you dont have sense I dont do your rubbish tribal gbasgbos\ I call you out directly. so try another custormer to do your childish yoruba vs igbo which you are destined to do ayam not ya mate moves ahead ![]() |
conductor20000:Your own foolishness is outstandingly eternal imagine tagging a great tribe in entirety wit a documented registered fraud ipob is that not madness all might be Biafran but all can never be your occult ipob in Igboland only thugs and criminals are with ipob no true nwafor stand with the scam group of brainwashed minds |
Igbo and greatness be like 5 and 6 no be secret again |
Barbaric to say the least |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 261 pages)


