Opuro's Posts
Nairaland Forum › Opuro's Profile › Opuro's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 26 pages)
smoking chocco, igbo, kukuye, oneforload, omoriodo, ewe, eja, avi, ewenla, ganja, kaya, kpaya, solomon leave etc is a good thing for those that wana know the full meaning of PSHYI |
Fox river:eehyaahh sorry o you toast a babe and she no gree, but she no wan make you toast anoda babe abi? and you de head over heal inlove with her abi? omo shine your eyes. e no go suprice me if you latter find out say the babe get person wey dey shag her |
@ the babe na ur wifey? wey you de quote pastor ed? omo from the look of things, the babe no even dig you for sure so why not help yourself and every body else and stop this dream |
you mean anoda man shag your babe and she get belle? nna I weak o I no fit advice you o na you sabi wetin you de chop for the babe hand o |
love exist it is love that make a child look at his mother and think she is the most beautiful woman on earth it is love that make one believe that there is God who love him even when he is poor yes love do exist love loves truth which women hates |
are you really married to the woman you called your wifey abi na Abuja marriage una do |
let me tell you, some babes are snake just pray you meet a babe that really likes you |
lies work faster for babes LEPA/OROBO Start by telling her she have fine shape ask her if she a model tell her she is the most beautiful woman even if she woowo pass anything ol boy the defence is broken |
and ADAM was decieved by love, and he was punished for love and ROMEO paid the ultimate price for love and CEASER was betrayed and killed for love I WILL DO NOTHING FOR LOVE BECAUSE IT DOES NOT EXIST ANYMORE |
what a guy need to toast any babe is confidence you dont need anything else! confidence start a conversation with her and everything else follow gud luck ![]() |
love exist infatuation exist people most at times mistake infatuation for love! |
love my country, love football but cant imagine me watching SE at 3 am chelsea for life joo!!!!! ![]() |
big father:gbam!!! and take one tablet of VEGA 500 30 minutes befor shagging |
what meant thou bros? |
love is wicked if you are a fool in love love is sweet, when you meet that person that is meant for you love is not blind, it is people who are inlove that are blind |
angel dust? wetin be that ![]() |
love is wicked nna no be small thing especially if you are a fool in love ![]() |
oshomole congrats o all those who are not happy about this victory should go jump into the nearest river. |
babe no go even faint for you in naija no matter what you do for her ha! die ke? when she get more than four guys at the same time? |
A NEGRO DON FINALLY WIN IN AMERICA all those blackwhite men, africa oyinbo should learn to respect their race, color, and their country |
if na the only thing wey she wan make I do befor shagging, I GO DO AM |
dflash:dfash, you are not happy for what? well you happy o you no happy o GOD DON DO AM where you de for gwags? |
Why would they not sniff gota, shit napkins pampers? naijiriya jagajaga, everything scater scater puor man de surfer surfer gun shot in a d air! |
Is this man nna e be like say the man don finally KOLO |
what happen in thie election is a divine intervention by the Almighty it is a clear way of letting us know by our creator that HE alone is the ALMIGHTY America under bush is heading to put the entire human race in a devastating WAR and GOD in HIS infinit mercy heard the cries of HIS people that is why this miracle happens. it is a miracle cos all of us know that Algore won in 2000 , but as GOD want to test us, bush was smuggled in one way or the order. |
obama, wan o , oziede, oziapasi, yanri resu oiza o ohomorihi o sere u yi this is the way my grand mama would greet me in ebira if na me be obama ![]() |



