Orilee9ice's Posts
Nairaland Forum › Orilee9ice's Profile › Orilee9ice's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
i have been here for the past 20years but go home regularly, new year, easter, xmas, weddings, isile, ikomo, oku, etc,, |
KINGRON Hello, is like, as pee, you know, I mean, they have made it o, I saw Jenni -baby, and Becky @ a wedding in Lekki a few weeks ago, and they were living it up , celebrity -stylie, they even called "Suliat" to come and do the "fot of thaks" at the reception, and she really cracked us up They really are bigz galz now o! |
ABI O! so let the haters "carry on hating", Babe! u dey jand sef, i feel u jare, imagine, gbogboz bigz galz number plate for 9ja, wonders shall neva end o! but e good 4 dem sha, they are making it |
bABE! dont mind the "haters" jare, they don jazzi re rara ni, it is just pure bad belle to the core, reading all the replies has made me even determined to keep watching any "crap" film they say she does, everyone is entitled to their own opinon but when pure hatred, envy, jealousy, ill will, bad belle, and so on and so on comes into the equation, the equation will not balance for them all no matter what you say Maybe if they went to "Oluyole Kanifal" They will "turaka die jare, let me sing it for the haters, Oba oluyole ma ni se kaa ni fal, , skes kes ke n'skelebe, ![]() La'le ojo yen, ni bo ni "awon haters" waa? ![]() Skles kes kee, N;skelebe ![]() On'rin won, on'dun won, Funke! you go girl! dont mind the haters, invite dem to your "Mansion opening!" very soon, THAT SHOULD JUST KILL DEM! FOR GOOD!, They say a prophet is not known in his own country, but we know her very well in JAND O!!, suliat kan! Aiyetoro kan!! for life, chelsseee 4 life, ! |
Humm Ifeleke, GBOGBOZ BIGZ BOYZ!! omo u dey o, naa u biko jare!! |
Romade, and u 2 jare, shoooooooo waa paa tie jare!! gbogbo bigz boyz and galz nko? se dem dey eat and drink boku boku!! How ya day been so far, mine dey bubble o!! We thank da lord! |
Lolabbey- Naa me bi dat biko jare, shooo waa ok ni tie jare!! ![]() |
eh hen! i didnt think he will be 9jirian, anyone in his right sences will not walk the streets of Lagos or anywhere in 9ja lookin. lik dat! but come o Ifeleke, u sure say no be u u dey take style style dey advertise ya trade abi?, we understand! e good now abi. ona kan o woo oja o!!, you gatz to be bigz o! |
Re: 80's Music PlaylistKuyiga Hey I know the song by heart, and this is going back Years!! of Boggieing @ Unilag & Lacostech Isolo in the 80's Here goes, Instrumental, No Holiday, No! No Holiday, Instrumental, You re my shadow of reflection you re what gets me thro the day you're my source of inspiration and then i have to say, you're my sunshine in the morning, youre my light along the way and i m giving you the warning, and i am faced with no delay But then if thats not enough, then there nothing left to say But it sure aint going be rough Cos Love, aint no Holiday, No Holiday, No! No Hoiliday, You're the cherry of My Sundune The leader of my team and you sure do cool me up girl Like a never ending stream You're the one i always think about whenever things go wrong aint no single way to tell u that i love having you around, But then if thats not enough, then there nothing left to say But it sure aint going be rough Cos Love, aint no Holiday, No Holiday, No! No Hoiliday Instrumental, But then if thats not enough, then there nothing left to say But it sure aint going be rough Cos Love, aint no Holiday, No Holiday, No! No Hoiliday see i still havent 4gotten it Ohhhh Those days!! |
Ifeleke: O gaa o where do you get all these from?? I am sure not in Orile Agege, cos we "Behind" pass that one o! well i think its his hair but who would want to go about lookin lik dat, beats me ! Its one of the "Most incredible, Out of 9ja. Out of 9ja, " |
i beg shine ya eye o!! ![]() |
Omo Boy! i beg open eye small now!! "Hook up" here means "look out 4 u" ask about u, enquire about u, be my brother's keeper, etc, ![]() |
iFELEKE, y u dey warn me now, abi i no talk true, , its all good. se u don recover from your "beating" by your, underworld tennants, pele. i pity u o, next time i come over (which will be very soon) i shall hook u up, sorted mate! |
take this one again o A man from the village and his boy were visiting a mall in Lagos for the first time. They were amazed by almost everything they saw, but especially by two shiny, silver walls that could move apart and back together again. The boy asked his father, "Papa wetin be dis?" The father [never having seen an elevator] responded "My pikin I neva see dis kind tin before for my life o." While the boy and his father were watching wide-eyed, an old lady in a wheel chair rolled up to the moving walls and pressed a button. The walls opened and the lady rolled between them into a small room. The walls closed and the boy and his father watched small circles of lights with numbers above the walls light up. They continued to watch the circles light up in the reverse direction. The walls opened up again and a beautiful 24-year-old woman stepped out. The father said to his son, "Akpos, go bring your mama come!." |
Learn to chill and laugh !!!!!! Ifeleke told Romade at the shop to wait at the gate and pick him up after his Commerce exam at the Commercial Secondary school Orile Agege where he was registered. He was given Commerce Exam question paper and the only question he could answer was question number 3 and it says: ''Differentiate between a Warehouse and a Shop.''(20marks) After much thinking he smiled and wrote his answer: Warehouse is at Ojota while shop is at Alaba market. Then he submitted his paper and went to meet his Oga, Romade at the gate. Romade : Ifeleke , how did it go? Ifeleke: It was so simple Romade, question number three says : Differentiate between a warehouse and a Shop. Romade : And what did you write? Ifeleke: Well I wrote that our warehouse is at Ojota while our shop is at Alaba. Romade: So is that all you wrote ? Ifeleke: Yes. wetin u want make i write again? Romade: Common go back jare, o tie jasi rara ni, and put the phone numbers and complete address, stupid boy! You dont know That's how you, get potential customers?, I go die o!! I beg!!, Ifeleke, see ya life in public o!, lol |
ifeleke, u dey funny sha, thats y i like u, jos be like jand anyway so you dey the same frequency , but 4 real, i don land back o, dey come back again for july side sha!, Bizness dey Lagos o!!, to ban' gbo gbe gbe gbe, ya ba won gbe o, Ma koja mi olugbala kon'se ori akuleko, |
2 all u don rub back to my domain o, that traffic and heat, 2 much 4 my liking, i still feel 9ja o! i dey talk to u now live and direct from jand! |
ifeleke, a u joking she dem no dent ya face sha, u fit manage am , i carry plenty money come o but ya tele communication system dey chop pa see pa seewish side u dey live sef?,,,,,,,,,,,, AJ.alias Jungle city, or mushin olosha, i dey fear those places o To all my other haters, oops i mean friends, i beg no hate o!! no be my fault say i come suffer for una heat small o, i don jawe for all the public parties now as my #friends# wan do private paree 4 me, u dey invited o, if u fit travel to Lekki Phase 2, Silifa abi wetin u dfey call yaself, and romade, i dey consider say make my Bouncers bounce u o!! ifeleke, ya gate fee naa agege bread and 1 pot of ewa aganyin. for ma oyinbo and butter guests, Dan Foster don come back to 9ja o, so him dey come 2 |
Hey Gbogbo Bigz Boyz and Galz, sorry i dash go Abuja for some bizness, just came back, you dey ask wetin i bring for all of una dey dey this heat, i don take am buy MTN recharge card o. at least i dey use n2000 everyday to talk, b4 u know am e don finis, naa flash i dey flash pple now o, make i no spend all my moni on card o i no even see moni buy agege bread and ewa agayin sef, ifeleke, you yan me so, ![]() so wetyin dey happen , wetin dey sele since i connect you guys last?, dem be wan do this canival for my side for Lekki this weekend, on Oniru beach, make we jam for there now, abi i no talk better?? ![]() |
THIS OLD SCHOOL LETTA I DON SEE AM AGES AGO, brings back memories of all dem Lit days and so on in sec sch then |
Lolabbey, Romade, Ifeleke, i don land 4 9ja o, for small small break!! dey for Lekki Phase 2 side sha, .dis heat o, na waa oh and the hold up still dey, Oga Fash dey try o, he don commot all the hawkers and beggers wey dey run after us for Law school area b4 as pee i dey here now dey hit me make we continue for where we stopped last time.i see say y'all dey busy on here |
O GAA O, y u guys dey "jazzy" each other for here now, ![]() |
Lola, sorry![]() ? |
Lolabbey" just IMAGINEEEEEEEEE! OYINBO REPETEEEEEEEEE! iFELEKE, ma koja mi olugbala, kon. se ori akuleko, bobo yi leee, mi o kin fi'ese pale ni waju omoge, ![]() |
Love overcomes!! omo! i no wan talk but, u kash di vibe jare!! and you no keep di changi at all!! nice one too! check out those panini's! and the extra spares sticking out on the sides, ![]() |
:Du guys are Funnnnnyyyyyyyyyyyyyy! anyways i have taken some "Chill Pills"!!, will just sit back, chill. ENJOY, LAUGH, read, and observe, carry on Dudes and Dudetts! the stage is all yours now! |
U A DI WEAKEST LINK! good bye and God Bless, over "n" out! Bye! |
Romade, lol, which love charm?, i beg i be Gbogbo Godz Boyz Kan!! so tings like dat no dey affect me at all at all o! Tuffaa qua!! |
Abbey, and i dey begin like u small small o again!, you come take "thank you son" spoil am! |
Love Triumphs (IFELEKE), i cover you with the blood of Jesus, i say no weapon fashioned against u shall prosper IJN, if i took the attitude of "you again" i wont be praying 4 u as pee i am "Gbogbo Godz Boyz Kan!, and i dont do "forms" i fill them "on-line" Sylve11, IS THAT NAIL VARNISH AND LONG NAILS I DEY SEE FOR YA FINGER SO ?hummmmmmmmm God Bless u 2!! wetin be wuwuwuwuwuwuwu abi u be one of those warri warri boyz? |
God bLESS U aMEN! |
of course i dey run my own computer software bizness, y i no go get time well well, i be my own oga now, for my own office, you nko? u no get time?, where u see di time to dey answer me? |



u dey take style style dey advertise ya trade abi?, we understand! e good now abi. ona kan o woo oja o!!, you gatz to be bigz o!
i beg shine ya eye o!!
, i carry plenty money come o but ya tele communication system dey chop pa see pa see