Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,489 members, 7,850,692 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 07:31 AM

Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . - Jokes Etc (16) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . (64726 Views)

Hilarious Photo:- See What This Man Wrote On The Change Over Of Gen To NEPA / Letter To Nepa / Nigerian Jokes (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (24) (Reply) (Go Down)

Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by Lolabbey: 5:19pm On May 27, 2009
omo mama ee
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by D1KeleVra(m): 9:53pm On May 27, 2009
Lolabbey:

sharrrappppppp jorh

You tell me to sharrap again and u'd wish u were in yabaLeft
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by Orilee9ice(m): 11:04pm On May 27, 2009
Hey Gbogbo Bigz Boyz and Galz, sorry i dash go Abuja for some bizness, just came back, you dey ask wetin i bring for all of una dey dey this heat, i don take am buy MTN recharge card o. at least i dey use n2000 everyday to talk, b4 u know am e don finis, naa flash i dey flash pple now o, make i no spend all my moni on card o
i no even see moni buy agege bread and ewa agayin sef, ifeleke, you yan me so, wink
so wetyin dey happen , wetin dey sele since i connect you guys last?, dem be wan do this canival for my side for Lekki this weekend, on Oniru beach, make we jam for there now, abi i no talk better?? cool
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 8:01am On May 28, 2009
u talk yama yama
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by sylve11: 9:01am On May 28, 2009
close to the truth, captain cool
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 12:29pm On May 28, 2009
cool
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by IFELEKE(m): 2:32pm On May 28, 2009
romade:

ifeleke dou even know my sex?
Of Course, you are either a He-She or a She-He grin

Orilee9ice:

Hey Gbogbo Bigz Boyz and Galz, sorry i dash go Abuja for some bizness, just came back, you dey ask wetin i bring for all of una dey dey this heat, i don take am buy MTN recharge card o. at least i dey use n2000 everyday to talk, b4 u know am e don finis, naa flash i dey flash pple now o, make i no spend all my moni on card o
i no even see moni buy agege bread and ewa agayin sef, ifeleke, you yan me so, wink
so wetyin dey happen , wetin dey sele since i connect you guys last?, dem be wan do this canival for my side for Lekki this weekend, on Oniru beach, make we jam for there now, abi i no talk better?? cool
Orile agege, hw u dey? u sure say u carry money come at all? this one wey you dey complain say u no get money. . .u don use all the one one dollar bill wey u charter come finish? wink

I no dey come your party oo,I no wan come chop concoction but i fit buy your favourite agege bread with ewa agayin for u. tongue
BTW, I still dey recover from the beatings armed robbers gave me last nite.
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 2:43pm On May 28, 2009
ife it must be dat u snatched their girl abi wallet
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by IFELEKE(m): 2:57pm On May 28, 2009
romade i no know ooo
dem jst enter my living room while i was watching soccer and i got the beating of my life with big machete
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 3:40pm On May 28, 2009
hmm e fit b say u go yab person tinkin say u dey nairaland


pele sha hope it wasnt dat bad
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by IFELEKE(m): 4:06pm On May 28, 2009
maybe oo. . .but i guess they were pple who knw me from my place of work.
dem beat d shit outta me
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by Orilee9ice(m): 7:01pm On May 28, 2009
ifeleke, a u joking she dem no dent ya face sha, u fit manage am undecided, i carry plenty money come o but ya tele communication system dey chop pa see pa see
wish side u dey live sef?,,,,,,,,,,,, AJ.alias Jungle city, or mushin olosha, i dey fear those places o

To all my other haters, oops i mean friends, i beg no hate o!! no be my fault say i come suffer for una heat small o, i don jawe for all the public parties now as my #friends# wan do private paree 4 me, u dey invited o, if u fit travel to Lekki Phase 2, Silifa abi wetin u dfey call yaself, and romade, i dey consider say make my Bouncers bounce u o!! ifeleke, ya gate fee naa agege bread and 1 pot of ewa aganyin. for ma oyinbo and butter guests, Dan Foster don come back to 9ja o, so him dey come 2
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by dani1luv: 7:08pm On May 30, 2009
angry angry angry
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by IFELEKE(m): 5:05pm On May 31, 2009
Orilee9ice:

ifeleke, a u joking she dem no dent ya face sha, u fit manage am undecided, i carry plenty money come o but ya tele communication system dey chop pa see pa see
wish side u dey live sef?,,,,,,,,,,,, AJ.alias Jungle city, or mushin olosha, i dey fear those places o

orile I no joke oo, dem wire me with machete,not funny at all. . .
I know say you carry plenty money come,those one one dollars wey u arrange come no be small bundle.hw far you don distribute am finish?
U fear mushin and AJ? wetin be the difference between those places and your oworonshoki?.

Orilee9ice:


To all my other haters, oops i mean friends, i beg no hate o!! no be my fault say i come suffer for una heat small o, i don jawe for all the public parties now as my #friends# wan do private paree 4 me, u dey invited o, if u fit travel to Lekki Phase 2, Silifa abi wetin u dfey call yaself, and romade, i dey consider say make my Bouncers bounce u o!! ifeleke, ya gate fee naa agege bread and 1 pot of ewa aganyin. for ma oyinbo and butter guests, Dan Foster don come back to 9ja o, so him dey come 2
orile you mean owode phase 4 for oworonshoki?
Don't worry, I will arrange plenty bread and we will hire romade to cook ewa aganyin but make sure your stereo is working oo
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by iremain: 7:27pm On May 31, 2009
I laff so te water dey comot ma eye, every one on dis thread xpecially d guy wit d letter to NEPA walahi una 2GBASKI.
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by iremain: 7:29pm On May 31, 2009
I laff so te water dey comot ma eye, every one on dis thread xpecially d guy wit d letter to NEPA walahi una 2GBASKI. grin
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by sylve11: 9:35am On Jun 01, 2009
cool
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by IFELEKE(m): 12:23pm On Jun 01, 2009
iremain, jokes still remain for the thread so enjoy my jokes and try not to over laugh because if you do, people beside you might start suspecting you oo. . .
sylve and his sunshade. . .
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by clemcykul(f): 2:22pm On Jun 01, 2009
beginning to give me da creeps
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by Orilee9ice(m): 6:11pm On Jun 01, 2009
2 all grin u don rub back to my domain o, that traffic and heat, 2 much 4 my liking, i still feel 9ja o! i dey talk to u now live and direct from jand!
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by IFELEKE(m): 2:05pm On Jun 02, 2009
orile, you mean live and direct from jos
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by Orilee9ice(m): 2:13pm On Jun 02, 2009
ifeleke, u dey funny sha, thats y i like u, jos be like jand anyway so you dey the same frequency wink, but 4 real, i don land back o, dey come back again for july side sha!, Bizness dey Lagos o!!, to ban' gbo gbe gbe gbe, ya ba won gbe o, Ma koja mi olugbala kon'se ori akuleko,
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by clemcykul(f): 3:03pm On Jun 02, 2009
omo make sense na, why u dey misyarn?
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by IFELEKE(m): 10:05am On Jun 03, 2009
POLICE DRAMA

Drama for checkpoint



Policeman; Wind down and open ur door!

Policewoman; God don catch u. U no fit go anywhere today. Na
here we go sleep!

Lady driver; Abeg comot for road make I go! Wind down ko,
roll down ni!



Policewoman; Yeeee!!! Dis woman don kill me o! Constable! U dey
look me?!

Policeman; Who send u message say make u go stand for the
car front? Dem no teach u safety first?

Lady Driver; You never die. Abi no be ur voice I still dey
hear so?



Policewoman; Na only God go save me from this yeye job!

Na my fellow woman dey treat me like
dis?

I don suffer! See my cap for ground sef.
E be like say my leg don break sef!

Constableee! Constableeee!!
Constableeeeeeeee!!!

Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 10:13am On Jun 03, 2009
u dey yab kerewa plus syl job bah
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by IFELEKE(m): 2:54pm On Jun 03, 2009
no romade, i dey show people how dem floor you for checkpoint yesterday tongue grin
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by Orilee9ice(m): 4:24pm On Jun 03, 2009
smiley wink cheesy Learn to chill and laugh !!!!!! grin cool kiss

Ifeleke told Romade at the shop to wait at the gate and pick him up after his Commerce exam
at the Commercial Secondary school Orile Agege where he was registered.

He was given Commerce Exam question paper and the only question he could answer was question number 3
and it says: ''Differentiate between a Warehouse and a Shop.''(20marks)

After much thinking he smiled and wrote his answer: Warehouse is at Ojota while shop is at Alaba market.
Then he submitted his paper and went to meet his Oga, Romade at the gate.
Romade : Ifeleke , how did it go?
Ifeleke: It was so simple Romade, question number three says : Differentiate between a warehouse and a Shop.
Romade : And what did you write?
Ifeleke: Well I wrote that our warehouse is at Ojota while our shop is at Alaba.
Romade: So is that all you wrote ?
Ifeleke: Yes. wetin u want make i write again?
Romade: Common go back jare, o tie jasi rara ni, and put the phone numbers and complete address, stupid boy! You dont know That's how you, get potential customers?,

I go die o!! I beg!!, Ifeleke, see ya life in public o!, lol
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by clemcykul(f): 4:50pm On Jun 03, 2009
lolito
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by Orilee9ice(m): 4:51pm On Jun 03, 2009
take this one again o

A man from the village and his boy were visiting a mall in Lagos for the first time.
They were amazed by almost everything they saw, but especially by two shiny, silver walls that could move apart and back together again.

The boy asked his father, "Papa wetin be dis?"
The father [never having seen an elevator] responded "My pikin I neva see dis kind tin before for my life o."

While the boy and his father were watching wide-eyed, an old lady in a wheel chair rolled up to the moving walls and pressed a button. The walls opened and the lady rolled between them into a small room.

The walls closed and the boy and his father watched small circles of lights with numbers above the walls light up. They continued to watch the circles light up in the reverse direction.

The walls opened up again and a beautiful 24-year-old woman stepped out.
The father said to his son, "Akpos, go bring your mama come!."
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by IFELEKE(m): 5:36pm On Jun 03, 2009
Orile Agege!!! grin
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by D1KeleVra(m): 8:18am On Jun 04, 2009
romade:

u dey yab kerewa plus syl job bah

hehehy! very funny i forgot to laugh tongue Na Sylve sha be the female cop cheesy
Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by IFELEKE(m): 10:35am On Jun 04, 2009
D1KeleVra:

hehehy! very funny i forgot to laugh tongue Na Sylve sha be the female cop cheesy
and you are the constable tongue

(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (24) (Reply)

When Your Man Got Your Back (photo) / Hilarious Pix: When Parents Want Their Kids To Be Wizkid By Force / When Ife Chiefs Decide To Choose Another Abobaku

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.