Osek's Posts
Nairaland Forum › Osek's Profile › Osek's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
CODEIN:and oga bubu still dey borrow nawa oo... is this God not wonderful... later tinubu and e gang go dey form saints wen we know say na Dem be d oga of thieves |
CODEIN:my brother no one o.. dis country is a joke this anti corruption war na scam, Las Las dis government go thief pass Jonathan government |
This Magu na thief oo..shuuu but seriously oga Magu nor water malami nai make e dey d wahala wey im dey so, if to say e dey give am small thing e yansh for nor open... to be frank in Naija almost everyone is corrupt even d people investigating him are all worse |
Funkyswagzz:hmm na only woman dey ur head as u dey like this na... and talking abt mum lemme nor talk u knw why like I said in everything in life we nor be mate nor be say bcs we dey nairaland nor mean say we be mate for anything... and if u think it's only pussy u got upstairs then u are a big shame to men... u knw what I don't knw why am answering u sef, a fool like u that thinks he has sense not knowing that a 2year old child is wiser than ur full generation |
Funkyswagzz:lolzzz... wasted sperm *shakes head* my fada is more wiser than all of ur generations... I can't waste my time on people like u, u don't have anything to offer |
i didn't need to finish reading what u wrote for me to knw how stupid u are... |
hmm what he said his the bitter truth.. some people will nor like to hear but my future wife must Sabi Bleep Sha and she must get sense I mean she must be intelligent and d kind of wife material type u get |
[quote author=Sweetgirlmimi post=90981497]Na this type be 2 inches. Bragging boys group of companies [/quote) This babe just talk wetin dey my mind.. nairaland guys just too like brag abt dick size wey Dem nor get |
This is the kind of time that I laugh, u knw why because is days are numbered he has never really behaved like a Godfather he always want to impose some politicians on the people so that they can do his own bidding, am not sure tinubu has ever played the game of chess before bcs if he had he would have seen this coming but he was too blind to see it... Anyways I believe his time for ambode to stand up like a man and fight him politically it won't be easy but there's one thing every man has a price even tinubu and buhari so called loyalists they all have a price... moving to the next topic |
This 23 years now Female friends yes with benefits some but have no babe |
tega2luv:I dey tell u... I nor wan too put my heart too much for inside sef |
nawa oo this life no balance oo... I dey think of how to get better babe this one dey here they talk of how e nor wan get babe... |
Anyways u just have to be patient with her and like someone said u just have to show her all d love and affection there is... Rape is a very bad thing and that incident as being stored in her mind causing her emotional trauma whenever she wants to be intimate like someone said if u want to do anything intimate with her just take ur time don't rush her, treat her with care and my bro if u finally succeed omo she go too love u |
Why did ur sister allowed him to do video of them straffing, some girls sha... Anyways if he want to post it, he can go ahead na by d time e post am e body calm down na but anyways lemme nor say much... just do d needful |
2Odds101:They done deactivate the account as long as their pictures and their names are there it's enough evidence already... U see d reason why I don't like this daddy and mummy thing naso e take start |
I have never joined a cult before and will never will
I have never had sex before even tho have come close
I have never slept with another's man's wife and will never will
I have never been to a baba lawo place |
Na university girls na be d biggest oloshos... some u nor need to give them money just dey knack them dey go nor look back, even smallie wey enter University today wan form big girls and na dose girls Dem dey straff pass |
where Delta State governor dey?when e mate dey work... Las Las na road master we go dey here wey we nor dey see |
This match will end Brighton 1:2 Arsenal
First half draw |
This match will end Brighton 1 : 2 Arsenal |
Malami and Magu are all thieves pretending to be saints.. The only thing I can say is that every man has a price, if u like form jagaban from now till tomorrow if ur enemies want to get u they will |
Which I can feel, what u guys feel tho?? |
Thank God for rescuing me from one oo... I just entered the university, a year one student at that time we were talking one day and she was like when we graduate I would like us to get married and me dat have not even think abt marriage...as at then I was thinking of my academics someone here is talking abt marriage I just told her blankly that am not interested yet... Actually tho things didn't end well later but I thank God for rescuing me from that burden because I never even hustle person don dey think of marriage i nor fit carry that issue for head ryt now |
Am an undergraduate and I can say one of my female hostel mate is very dirty, when I mean babe dirty she dirty... if na to package go class now and u see her for road u go fit say omo dis girl make oo but if u by mistake enter room d kind sand wey dey d floor ehnn.. reach to build house, d day I enter her room omo I regret na dat time I knw say some fyn girls just too dirty... I just weak that day upon all d beauty |
Thank God say I nor dey gree may babe dey stay my haux overnight choi, my people say prevention is better than cure |
uniqueboi1:Fear Yoruba people, Yoruba fit betray their own brother because of power |
hmm my own plenty joor, from bus, to school, then church then when I was in secondary School back then... mehnn them plenty and wetin dey shock me pass be say I nor fyn but what they see in me, I don't knw sometimes I Just they wonder |
Baba obaseki calm down ooo, u nor need to shout or insult oshiomole because u are angry chill... A wise man calm down and thinks of what to do to bring his enemies down and not shout, try to use his weaknesses against him and I assure u it will be like a walk in the park na, those loyalists of oshiomole all have a price every man as a price just think and think smart... And like Don Corleone in The Godfather once said never let ur enemy know u are angry just keep it cool and they will never see it coming � |
Bro it's not love, have been there before and I can confidently tell u that's its lust not love |
kingmurainah:lolzz... but am working on it sha |
hmm this is getting serious but my own be say PDP should not accept obaseki bcs even though he wins that certificate matter will bring him down, so my advice to PDP is that they should field their own candidate and not obaseki... anyways how are am I sure that if obaseki wins the election in pdp platform will not defect to APC later... my own be say EDO people should vote the best candidate |

