Osek's Posts
Nairaland Forum › Osek's Profile › Osek's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
lefulefu:Nooo I don't do those kind of toasting oo, it sounds somehow sef |
Oga the truth is bitter, move on she has seen someone better than u let me tell u this she is seeing someone and she values him more than u.. just get it over with and move on, no kill urself ontop woman matter |
Liposure:I pray oo, some of them still dey do am if d guy nor gree to their demands dey go tag am say na stingo e be |
Liposure:I see, that means have failed... I like to do things willingly not forced |
DICKstractor:Very rare indeed |
The ones that girls usually do is this; they either take their friends along with them to the date or come alone and going back with enough take aways for their friends, if u are going on a date with this kind of girls very soon ur pocket go dry... unless u give by ur own free will not the other way around |
DICKstractor:Na this kind thing I dey like, once she open her mouth talk am, I go tell am straight say one naira nor dey with me even if money dey my hand I nor go drop... who she wan decieve |
Onyi22:Nor be wetin e get, e go use buy abi u want make e go thief bcs e wan impress people... mtcheeew ![]() Onyi22:Nor be wetin e get, e go use buy abi u want make e go thief bcs e wan impress people... mtcheeew |
This Edo election go shock people I swear, all the so called political structures and jagabans will be surprised... Mark my words today, if oshiomole like make e carry Army, Dss, Sars, Navy and Airforce e nor go still win... look rivers state na upon not the tanks wey amaechi carry go rivers e was beaten like a kid. It's not about who first dey front nai dey win race o, dis election is the beginning of the End for oshiomole... For e mind e get thugs but e dey learn for where some political godfather's for South south dey, dis election e go hear word |
hmmm I don't really have much to say, the only thing I can say right now is develop and build urself to a right standard thinking about ur past relationship will do u no good.. just keep on moving forward and like I said keep on developing ur self and the serious guy will come ur way but anyways it's how u present urself that matters |
hmm e nor easy oo , am in my year 2 now in the university and I will say it's only on social media I can chat very well especially if she is the open minded type but to talk to her for ground na another issue... d one i tried to toast last ended in tears, bro I just gave up it's seems toasting it's not my thing... I can flow with girls oo but to ask them out, that's where the problem lies in me I just tire joor |
Dis is the beginning of the end of APC in Edo state... Remember this day, this is exactly d same way Amaechi started where is he today in Rivers politics he has no say again... so d only thing obaseki should do now is to fight like a man don't chicken out na... fight till d end and by d way obaseki is d governor, he can do and undo so learn from wike |
ahmedkoded95:So wait oo, Nigeria get 13billion naira to kill pests but common 5000naira to give all Nigerians as palliatives dey nor get... E nor better for this stupid govt, What a government |
13 billion naira for pests?? Wonderful Las Las na only five million naira go reach farmers hand d rest billions dey go share am among themselves... but this govt is a big joke o, 13billion for pests I can't just stop laughing |
phemmyfour:Eggroll big pass dat breast na... dat breast wey be like table tennis |
Talking about web design or development as the case maybe... am abt to learn it but I don't have a laptop presently so can I use my phone for d time being to be learning it pending on when I get one |
GentRoyal:oh thanks bro! I appreciate |
Some babes for this forum nor go kill me with laugh... but guy at 21 u never hear of condom also known as CD, enter raw na and see the implications |
GentRoyal:hmm where can I learn it online? like what site |
hmm.. right now am still a student tho never actually worked tho but would like to gain some working experience before am through with school. I was actually thinking of learning web design and programming but bcs of this pandemic I couldn't but after it lets see... |
The only thing I can tell u is this: Stay with ur boyfriend like someone said d devil u knw is better than d angel u don't know... Fine e make look good in ur eyes, in ur eyes u might have met d perfect guy but not all perfect things last forever just saying... My only advice is this, choose wisely... |
how do I find someone who is good at forex and can teach |
Hmmm... this is getting really interesting, just imagine they are sending death threats to d family... there is more to this rape stuff, I believe this is an insider job they should trust no one at this time d person is scared of getting exposed and caught, pls I believe d police can do more they should try and track d number used to call them |
Slynation:I reject Barca for am, u wan kill him career ba... my only advice is that he should not rush into any big club for now, he should just stay in lille for another season bcs even if he wants to go, he should go to a club that he can be playing week in week out |
My dear run ooo... when e told u he say water child, u suppose knw say na those mammy water people, he is demonic, he is just telling u this bcs he likes u if not, u for don see gbege but anyways it's better u flee than for u to regret later... my people say "A word is enough for the wise" |
ProfDview1:hmm nor be only godly virgin, u urself are u a godly virgin?? My guy my only advice go hustle ooo nor be say u go dey hear dey find who go spend on top ur matter make Dem nor turn u to houseboy |
ProfDview1:Are u a godly virgin?? aren't u supposed to be the one to spend on her rather than she spending on you... mtcheeew |
As long as it happened in Naija, this case don die... abi nor be naija we dey dis case will be swept under the carpet... if we were in d advanced world this commissioner will go for it but as long as its naija money don die put, nothing go happen just watch |
.some guys would just walk up to a girl they like and start lame ass toasting words like ohhh baby u so beautiful...ur voice dont make me sleep at night and some other dumb shit.the girl will just hiss and walk away.i think the easiest way is just flow with the babe.toasting is old skool.