Papindinho's Posts
Nairaland Forum › Papindinho's Profile › Papindinho's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 96 pages)
Jakey ur panel don start work abi..... Ashbaba: Greetings to ma fellow aspirantsGod bless you as you show up bro....... |
jakesund: We need to setup a panel to look into the issue of shadow aspirantsabi o..... I no know why people like tasting without saying sweet or sour..... |
Samtolly4JESUS: I was about doing that.... Omole was just fasterlolz...... |
haba habatically.......... Oluwatola5: Dis cutoff d@ am seein, enh!!!....abeg no alw my BP rise ooono mind dem jawe. The cut-off go favour US by God's grace. All iz well #-# |
erm erm.#summons fynest, samtolly and phtemie to meeting. doyinmolah: @depapinx, u wan dey claim abi, because u get barristers, administrators and philosophers, ok no probs, but we get the executive and the legislators, if u do anyhow, we will manipulate the constitution to suit our purpose and u see dat una lawyer(phtemie) go soon join us, because we have the power as in we are the executive(president) or else we go dismiss am for him officepapin: ds doyin and mike of a tn dn turn to EEWO(boil) on man pikin nose o. wetin u c 4 deir step samtolly: na braggin jor. dem no ft do nada fynest: na me train dat boy o bt im ft do anytn. phtemie: shld we shadow-scrape deir steps by chargin the plotters legally. Papin: bar.phtemie. abeg talk smal pikin language o. fynest: let's go 4 barrister's point bt illegally cos d boys ar nt legal. samtolly: let's beep jakesund for dat.im get controls. #dials jakey's no [phone rings]. jakey: gud evenin sir.4 contract say hi for consult say ha. <2 b cnt'd |
and here we go. Samtolly4JESUS: #activates my grenade_proof#...scampers to safety#... #thinking# how I take resemble X-kid na??i can't laffu o. |
jakesund: see as u just wake me from sleep..see jake wey dey complain o. Bt phtemie no shout-greet nao.lolz. Good morning great people |
[quote author=x-kid2000]Lmao.. Jakey,i be animal? na ''hunters'' dey find me... #zooms off to Afghanistan..[/quote]hahahahahahahaha. Lwfmmo |
Samtolly4JESUS: you guys wan form opposition party abileave dem o. Doyin, FYI (for your information). your action is ultravires abi na ultrawire. phtemie correct me if i don jabo o. besides, u no see the team wey u wan tackle ni. we get barristers, administrators, philosophers etc. Make i no shout. U rememba 3 arms of govt. Ehn ehn, yes. U dn see say na ontop leta y u sit. E go shook ur bottom lyk ew! |
Good morning uites and nairalanders + guests. |
SOA93: i wrote FUOYE post utme dis last saturday for comp sci,omo na tof tins o 50questn/1hr:30math,10eng,5phy n 5che...na 48persent i get o,GOD help miall is well my brother, I pray that you be on the safer side o. But, all these schools dey para o. Why 30 questions for maths alone? Omo e no easy o. |
Praise be to the Lord of the world for the privilege to witness a new day and a new week #i pray that ASUU-FG saga get resolved this week o. Good morning Nairalanders. |
Samtolly4JESUS: #what am I hearingo boy, DUNDU MICHAELTOTTI TI N LATA JU O. Shey na ds kind tn u wan dey do abi. Where Bar. Phtemi o. it's high time he get sued o. O n yaju si agbalagba. But wait, no near dat 8D o, na the thread satellite be that o. If u seize am, na TREASON o. am i right o bar. Phtemie? #lolz. |
AdExLaWyEr: iyen emi na eru oti e ba e MOPALU FUN Eno kill drum for am o. Fynest, just dey watch o. Samtolly don capture am wt im 8D and Bar. Phtemie don file im case na to summon am on the charges remain. Michaeltotti where u dey... |
michaeltotti: em em*oniyan shey,oloka tank u.any one dt sympathise wit me na.u wont lost two fone at oncehahahahahahaaha.... Like seriously, I am waiting for the person wey gotroway im phone o, to testify to what Evangelist Michealtotti prophesied.......ALL IZ WELL....... Wetin you talk, you don jaa pass Fynest: na lie, na wen u graduate from im "Citadel of Ladikeeperology". You beta slow down, cos Fynest go tell the boys to so e mole kan tie e. But wait, Shakur don dey repent small o abi e no wan transfer im anointin to you. Abi because say u be fynest student. Samtolly, abeg zoom this guy wella for your 8D o. E dey molest im mentor. Na which kinnd charge we go charge am o so Bar. Phtemie go settle im mouth. Hehehehehe. All iz well. |
Leystra: I no chop ban o... I just wan dey on a low key 4 now...that's cool boss me. All iz well bro. |
apparently, I know of two or three ladies that go through intense stomach ache during menstrual period, though they are virgins. Thereafter, I know of some other ladies that suffer menstrual cramps (not intense) who are non-virgins. That's what made my sense of judgement to be a bit parochial that the virginity involved is a factor to consider. |
Probably, the nature of women differ as per sufferring from menstrual cramps or not. I wouldn't be surprise to see another contribution to add to what I've been able to learn so far. God is indeed wonderful in the creation of women. More contribution and thanks |
dominique: ^^ everybody's physiological make-up differs. Some women do undergo excruciating menstrual cramps, the reasons why lie somewhere in google (too lazy to researchthat's a nice contribution bro, will take time to google some part of it. |
Leystra where u com dey all ds while abi antispambot punch u ni? #hw far na |
but why do some feel pain and the others do not feel the same pain during menstrual period? |
Samtolly4JESUS: @ oga papidinho: my 8D is always on ooooo... So be warned... No shady deals!roger sir. |
AdExLaWyEr: he reach dis mata naw u dey run abi i smh 4 u ooo between no be u get girls ministry niabi o. ![]() AdExLaWyEr: he reach dis mata naw u dey run abi i smh 4 u ooo between no be u get girls ministry niabi o. |
phtemie: I don't know how to handle such case O....@cimetidine erm erm. Hehehehehe. Bar. Phtemie na my personal person na. Abi u think say I dey joke when I talk say am UNCATCHABLE. But wait, make I call Shakur and Fynest to hear ur girlish case sef. hahahahahahahahaha. Hope Samtolly never switch on im 8D dey watch o. |
@michaeltotti: pele tie o. Ki de ba ni ka yeri. Olohun a fi opo ropo. New phone on its way bro. But wait, why not see Shakur and Fynest on geshi matters. #all is well. |
It's the dawn of a new day + it's weekend"....... Good Morning Great Ife students #I believe we are there. #I believe I am one. |
cimetidine: iffa catch u, leave her joor. Sobbingwipe ma face with water* oh! Ok boss. No vex o. lolz btw am uncatchable o. *winks* |
Dolphineyes: U could try adding ur scores together and divide by 8thanks for that bro. |
AdExLaWyEr: OGA MI NAXO HE GO BE OOO ABI O SIMPLE JU?? Lolzsimple ju keh......... Anyways, I chose OAU (Uniife) because na Ife the Yoruba originated from. #lolz......... |
AdExLaWyEr: Ntn 4 u ,u no fear oo na mai wife name u even put 4 deir 1%gbam! The examiner is always right. Lolz |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 96 pages)



na ''hunters'' dey find me... #zooms off to Afghanistan..[/quote]hahahahahahahaha. Lwfmmo

). But having sex to rid yourself of such is a complete farce. There are also some speculations that the cramps will cease once you start having babies. That's also untrue as I personally know of women with cramps even after given birth.