₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,200 members, 8,420,783 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 11:17 AM

Toggle theme

Papine's Posts

Nairaland ForumPapine's ProfilePapine's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 35 pages)

Dating And Meet-up ZoneRe: She Wants Me Back by papine(op): 7:27am On Apr 25, 2010
@studio u no well
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 6:59am On Apr 25, 2010
MUMU boys go 2 church so dat ur life wouldnt b cut short like da.gr.in.


papine is still sad,
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 10:15am On Apr 23, 2010
hissed
Dating And Meet-up ZoneRe: She Wants Me Back by papine(op): 6:31pm On Apr 22, 2010
dats y i dont date, i play along
Dating And Meet-up ZoneRe: She Wants Me Back by papine(op): 6:25pm On Apr 22, 2010
thread locked, insult on papine, .

papine as been transfered 2 joke section.
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 5:37pm On Apr 22, 2010
@ben d butter wey i do self u wan tell me say u no gain inside.no bu dey xport tam,now u wan 2 bite d hands dats fed u
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 5:14pm On Apr 22, 2010
option 1 studio. repent 4rm ur sins
Dating And Meet-up ZoneRe: She Wants Me Back by papine(op): 10:19pm On Apr 21, 2010
lol, is not funny,
Jokes EtcRe: Promoting An Office by papine(m): 9:49pm On Apr 21, 2010
tanimz:
^^ I nor dey biff u before, why I go biff you? huh huh
no fear d guy has notin 2 lose anyway
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 8:32pm On Apr 21, 2010
and willi-willi 2 abi
Dating And Meet-up ZoneShe Wants Me Back by papine(op): 8:18pm On Apr 21, 2010
I gave her my all even my heart, it was not enough 4 her,
I had my first love at 19, but due to her unfaithfulness and the way she was treating me, I decided to leave her after giving her time to turn a new leaf.

But on the long run, she never changed and I broke up with her in January 2008.
Now, she is asking me to come back and I have already promised another girl my love.

I have noticed that there is no girl that comes my way that would want to forget me and since I have seen this, I have learnt not to get serious with any of them.

Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 7:49pm On Apr 21, 2010
dem dey look 4 u oooo, studio
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 7:42pm On Apr 21, 2010
?

Jokes EtcRe: Promoting An Office by papine(m): 7:35pm On Apr 21, 2010
u dey take style correct noel studio, d only person on nland dat graduated. on the moon,
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 7:29pm On Apr 21, 2010
@flexxy we are not close but open 2 each other,


papine , u said sumtin,
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 7:24pm On Apr 21, 2010
jamb Q
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by papine(m): 7:11pm On Apr 21, 2010
y b say na goat, ewu, he goat, she goat, mama ang papa goat penty 4 here? hmm
Jokes EtcRe: Promoting An Office by papine(m): 6:50pm On Apr 21, 2010
dont worry i will let u be d captain 2 night wink
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 6:13pm On Apr 21, 2010
sylve11:
kai! chayxxx, na your own be the greatest mumu of all time grin cool
greatest mumu of all mumu, hmm na lipsrsealed dont get it wrong
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 6:05pm On Apr 21, 2010
tanimz:
grin grin grin
huh no b body guard na body odor.
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 10:17am On Apr 21, 2010
@d1k u never tell, all dis small boys dey over do tins atimes.@studio 4 ur sake let me kwn ur age now.
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 9:52am On Apr 21, 2010
@studio how old are u anyway?. cos i wouldn't want any child abuse report on nland.
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 6:16pm On Apr 20, 2010
lol. mumu. u no knw say i fit confirm acc. na ebu. try again. lol
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 6:09pm On Apr 20, 2010
@d1k i agree but i wan dey sure say u self no follow mumu. wetin b ur acc.no. if u knw fit tell me dat means say u mumu
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 5:57pm On Apr 20, 2010
Lol caveman
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 5:45pm On Apr 20, 2010
no tell me more about ur mumu life.
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 5:43pm On Apr 20, 2010
@prodam u fit shoot fly wings? i bet studio fit, cos he get eyes like whale eyes. lol
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 5:15pm On Apr 20, 2010
hate u ? anybody wey 1 biff u self no fit sell, u kwn y, u b bad market
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 5:05pm On Apr 20, 2010
yes i fit any tin again, hmmm bring it on
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 5:43pm On Apr 19, 2010
@studio i no fit join house wives association. i hear say u b d nanny 4 dear . hmmmm
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 5:24pm On Apr 19, 2010
robot dey need food ? abeg liv d mumu boy jor
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 11:25am On Apr 19, 2010
Na wa o undertaker 2 don dey 4 nland,

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 35 pages)