₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,276 members, 8,449,535 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 11:26 PM

Toggle theme

Parki's Posts

Nairaland ForumParki's ProfileParki's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 17 pages)

Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by parki: 11:11am On Sep 22, 2009
fighting ke wen they have not yet seen my own wowo face abeg tell them to be patient grin
Jokes EtcRe: Goat Ontop Okada by parki: 11:07am On Sep 22, 2009
yes na, abi na who no sabi dani1luv for weac office those days na im name boys dey take do sample filling of forms,

he is a very popular boy grin mr by.dot,
Jokes EtcRe: Where Is God by parki: 10:57am On Sep 22, 2009
no mind am cos e b like say tht malaria wey dey worry am for brain never still free am
Jokes EtcRe: "i Was'nt Kissing Her by parki: 10:51am On Sep 22, 2009
so MEND association dey nairaland too grin
Jokes EtcRe: "i Was'nt Kissing Her by parki: 9:29pm On Sep 21, 2009
coming thru to where ke

o boy hold it there first, abegi show me ur particulars,
Jokes EtcRe: Colours by parki: 9:26pm On Sep 21, 2009
yea we got to watch out for em batty boy bashy boi, i no understand im way for here,
Jokes EtcRe: How Will You Say This In Correct English by parki: 9:05pm On Sep 21, 2009
close that ur kolanut biting toothless mouth this my friend,
Jokes EtcRe: "i Was'nt Kissing Her by parki: 9:03pm On Sep 21, 2009
u go tey for where u dey ask ursef foolish qstn

next person please*********************
Jokes EtcRe: Where Is God by parki: 8:58pm On Sep 21, 2009
see pot calling kettle black , o boy u don look ur own teeth for mirror see as ur own be
Jokes EtcRe: Colours by parki: 8:54pm On Sep 21, 2009
poor men with poor men mentality angry
Jokes EtcRe: Goat Ontop Okada by parki: 8:52pm On Sep 21, 2009
this one wey u dey act confused abi na because i no write am for language wey u understand(pigeon english)

dont worry i will post something of ur level next time just tell me which one u want obesere abi na kwan 1
Jokes EtcRe: Seriously Funny Adages. by parki: 7:14pm On Sep 21, 2009
na wa o nuthin dey happen for nairaland again o undecided
Jokes EtcRe: Goat Ontop Okada by parki: 7:03pm On Sep 21, 2009
Let me talk to you, when it feels like the sun ain’t shining bright enough
It’s like the devil’s trying to work to give huh?
And though I’m blessed, I still gotta handle of things I go through
It’s good to have a friend, with another perspective to show you
Someone you know that knows you, and gives you motivation
Someone that you can go to, and vent your frustration
We always talk about our peeps, how we be everywhere
When you need ‘em the most, are they really ever there?
See , every thing be all good when we be havin’ fun
The difference is really needing a friend than having one
It’s good when your peoples are there to help your problems
And help you smile about it while finding a way to solve it
Look at hear, let me keep it at 100 and let me tell ya
How you hold me down is something I genuinely value
I got a clearer view, and being that you’re always here for me I’ll be here for you

just singing****
Jokes EtcRe: How Will You Say This In Correct English by parki: 6:47pm On Sep 21, 2009
**respect my conglomerate**
Jokes EtcRe: Driver's Licence by parki: 6:44pm On Sep 21, 2009
abeg close your mouth while u do that, no come spread SARS to we innocent lots
Jokes EtcRe: Laugh It Out With Ben10 by parki: 2:27pm On Sep 16, 2009
singing **i am from new york, concrete jungle where dreams are made of,
there is nuthin u cant do
and this streets will make me feel brand new
**
Jokes EtcRe: Aroma by parki: 2:21pm On Sep 16, 2009
parki is now in the building and i am here to bomb the whole place,
Jokes EtcRe: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by parki: 5:33pm On Jul 25, 2009
na ur house na tongue
Jokes EtcRe: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by parki: 5:20pm On Jul 25, 2009
singing
ogogoro be like woman if u shack am u go high o


so luv u aint fa from it, the head is actually upside down tongue
Jokes EtcRe: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by parki: 5:12pm On Jul 25, 2009
so na idea u don dey use beg me make i buy am for u,

ok i will still send it to ur dormot as we discussed tongue
Jokes EtcRe: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by parki: 5:06pm On Jul 25, 2009
teissy so u are saying i am mentally deranged innit grin no yawa

no ice cream and snacks for u tonight tongue
Jokes EtcRe: Ben20001 Aplication by parki: 5:01pm On Jul 25, 2009
na today, i dont dey clock 25years for this job, if u want my cv from university of atlanta go show u angry
Jokes EtcRe: Ben Dun Hit Jackpot by parki: 4:59pm On Jul 25, 2009
useless moderator smiley angry
Jokes EtcRe: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by parki: 4:57pm On Jul 25, 2009
no it is blessed huh undecided

next question please
Jokes EtcRe: Ben20001 Aplication by parki: 4:55pm On Jul 25, 2009
next topic please unless i will delete everyone from here starting wit u iysaa
Jokes EtcRe: Baptizing Drunk Ben Infidelity by parki: 4:52pm On Jul 25, 2009
teissys:
I'm fyn, but my boyfriend won't talk to me cry
so facebook no do u again na here u don dey discuss our love matter abi smiley
Jokes EtcRe: Guess What Happened by parki: 4:47pm On Jul 25, 2009
clap for ya sef
Jokes EtcRe: Sharp Guy Lol by parki: 4:46pm On Jul 25, 2009
next topic please
Jokes EtcRe: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by parki: 4:44pm On Jul 25, 2009
opens thread and see tessiy reply

holy shit!!!

sings and strolls out


In the night I hear 'em talk,
The coldest story ever told,
Somewhere far along this road
He lost his soul,
To a woman so heartless smiley cry

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 17 pages)