Parki's Posts
Nairaland Forum › Parki's Profile › Parki's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 17 pages)
Na who come make that yeye boy called Ben 0 moderator for here you effing $hiT if you like ban me again |
all this time wey una dey channel take talk nonsense for here if say una use am dey pursue money una for don rich so. . . . . . and i am talking to all of ya including myself |
Nairaland is just a bullshit site. . . . . . . . No wonder it is owned by an effing nigerian |
No babe fine for this nairaland. . . . . . talking out of experience wif the ones wey i don jam |
what sort of ridiculous thread is this ![]() |
Hahaha! which kain yeye babe ke for this nairaland ni, wey all the gals be like man. . . . . . . I dont even pay attention to non of em, they all several levels beneath me mate . . . . . . |
SwtzMinx:abi o, yawns again make una dey there dey talk plenty. . . . the guy sef slow, girl if you wan straf am, please do. the guy sef dey fear to talk am if na me i for don strike plus chop the yeye babe clean mouth. . . . . abeg make una talk beta thing o jare |
posting crap everywhr! |
goes off to bring his cane and waiting for the right moment to strike it |
please tell me when to laff ![]() |
Now playing on my iphone: "Them all crazy" nat king cole |
na who you dey follow talk for this early mor mor so. . . . . . you sure say u well so? |
na thunder go strike ben 10 |
![]() |
do you always feel the need to reply to useless postings just asking. . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . |
too much grammer if you wan toast the babe talk now or forever hold your peace, |
effing nairaland, abeg shey anyone get beta gist news for here |
all these nairaland babes wowo, true story if u fink i am lying ask them to post their pix |
what!! feeble attempts to seek attention mate. get ursef busy or better stil get ursef a chick and get laid. |
will everyone cmon sharapp here. i am taking the names of noise makers from now |
shayo master give them magic |
rassholes ![]() |
my friend cmon will you go to bed |
why the hmmmin |
pikins full thread , looking for thread rated 18 and above |
farts in room and walks away quietly |
welcome the 2 most confused idiots on earth |
@baybootz whereabout r you? |


