Parki's Posts
Nairaland Forum › Parki's Profile › Parki's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 17 pages)
carry all these your outdated jokes comot from here, bingo weere! |
amadioha soda ur mouth for there ben1 |
hahaha! d babe no dey even waste time sha she don already send her cv sharp sharp enta my box |
come dont insult me young woman and i finish primary skul o ![]() 'come' is not the opposite of 'go' |
yes i am and i know ur next qstn is if there are vacancies available but unfortunately all cv's should be sent to www.career.amebo1stclass.co.ukthanks but please remember to fill out your job related amebo experience (minimum of 3 years all references will be contacted, |
eyah poverty na disease o |
what a boring thread, yawns and walks out |
oh u r very familiar with that sound innit, spoilt shhhildrens! |
it is his full time career job |
ehen, ur passing thru, so, na ghost u be before my guy abeg waka go front o jare |
we don hear that one before, talk anoda one ![]() |
ehn atleast my guy dey take am chop wetin u sef get maga! |
what a waste of my 6 quid wey i for take paly lotto or coral (atleast i for dey dream as i go take be millionaire) , nonsense movie |
Man Beats Wife Over Failure To Have Male Child what a waste of space, abeg make una find better gist naw we don hear all this one before |
there is no hope for third class, he who has ear let him hear unless say ur papa get leg or u r heavily connected and even at that sef shame sef go dey catch ur papa to tell anyone say na third class im son take graduate otherwise my guy go back to skul and make una stop to dey deceive this guy |
so na jst now una dey sabi say chrome na im beta pass, yeye pple! |
f, ed up ![]() |
olodo at ur age see the kain qstn wey u dey ask, nonsense ![]() |
watch this space |
come if u want to speak in tongues then go to church abeg , @nairaland any fine sisi abeg (no wowos i don get experience before) so check una sef first, (if any in the room holla back, |
u wey dey talk u normal, |
wetin u sef dey misyarn for here |
na today, which kain yeye gist come be this and even pple sef dey comment abeg come up wit better gist no be all this una bad news 'Man beats woman' una no dey shame |
abeg why una dey encourage this person there is no hope unless sey u wan open shop for alaba market or for aba, |
abeg go use volkswagen, for first time owners this car is highly recommended atleast na wetin our papa dem take start, |
how many time una go ask this yeye qstn for here abeg if u go download am do and stop asking yeye qstn if u knw nuthin about browsers then abeg use internet explorer |
ben10 dont think you r off my list, i am back so you know, **cunt** |
job vacancy dey for fine gals only (wowo not allowed) venue:come my house for interview time 6pm salary very attractive permanent and contract positions available |
see this bush mo wan dey form posh gal for here, clemcykul took time o |
come u don miss road, and it is even too early to be talking about girls ![]() |


