Passionate88's Posts
Nairaland Forum › Passionate88's Profile › Passionate88's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 162 163 164 165 166 167 168 169 170 (of 242 pages)
stefikal: lolzzz...no be my fault now.make d laff no turn ur belle u start to dey purge o. Sha even if u purge for house e good, bt make u dey dey outside where u dey do ajebo then ur belle start to dey sing NTA network news song |
[quote author=gcfr.com]Something is deff wrong.[/quote]wetin wey deff dey wrong?. |
stefikal: hmmm... I hear you...Them no go gree gree. |
See as everton jst co.c.k nyansh for Arsenal |
kpolli: In all honesty, classy chicks don't reply strange PMs from forumsStory!. |
lorretta u: Tell me who she is let me be your go-betweene dn pass, e feelings dn die, I don even drink pure water ova d grave. Thank you for ur offer |
No wonder. I no fit even beg my friend airtime. I cm think say d guy dey avoid me |
[quote author=QueenR.A.W]I have no idea what you said.I really need to work on my pidgin/brokin.I did understand the compliment though.Thanks.[/quote]Yeah I complemented you an your beauty. I was just elaborating on what Nadia wrote. I also mentioned some female Nairalanders that aren't ashamed to upload their pictures on their profile. |
Shaanteel: lol marry who you choose my dear i knw you'l get the very bestAmen o. |
Seanord: wetin b her name for nairaland....incase of reboundI.. I.. I dn forget her name o ![]() |
Nice one |
I no dey like rude girls o, bt since u dn tell d guy "NO" nd him no gree, next time try bullshit am, just embarrase him. Since u say him b mallam, him no dey do bad thing in lookin for a 2nd wife. |
Young man, post it here. I dey use 15mb I no wan waste d small one wey remain |
My guy, jst like that u blow her toto?. E b like say e dn reach years wey u see toto for real life?, I no mean mojo own o. See as u fall for her trap like a pack of cards. Sha me too e dn enter yrs wey I see real one too bt I knw say I no for fall like u did. ![]() |
Mayb him feel say if him tell u d truth u go bone am. But na wa to d guy o. U jst fall ur hands this Christmas period. See as d babe dn yab ur okrika cloths finish. |
[quote author=Nadia_SA1]Insecurity babe... If they trying to protect their identity they shouldn't have a profile pic at all My 2kobo[/quote]You sabi am jare. And na them sabi curse nd yab ppl pass o. @op, you fine o. I like that. NL girls make una dey put una pic na, see Nadia, Nomskio, Shaanteel, etc? Plus including Rokiatu |
The last time I kiss na almost 6yrs ago. I dn even forget her name sef. |
Seanord: na which girl u like for diz nairaland sefShe no dey give me eye, so I jst bone. I no even like am again. I jst dey like that. |
Shaanteel: lol you'l find your london gIRLI jst want a good girl, even if she from China. |
Seanord: lmao....dat na why i gaz seek advise from my ogas like unaI no b oga for women matter o. I b big novice. If I like any girl, I go start to equate her wit all those money lovin girls from there d likeness dn vanish. Mayb na because I still broke sha, bt d Lord will change my story. |
Yuck |
Seanord: no o...i be coded low key guy o...by fire by force i must explore diz christmas and na nairaland i go useNo do by fire or force o. B4 u go carry ghost from NL, the next thread from u go b "help!!!!!!! I can't get it up after an encounter wit a Nairaland babe" |
Get him a PS4 with pes if he is into games or you buy him a nice shoe. |
Give me money o. I no dey even pursue girls sef. Na till when I get money I go look if any beta girl still dey Naija |
Enegod: mtcheeewman no suppose to hiss o, but I support ur hissing. |
skydeep: Awww! PatheticNo flows u mean say him no sabi lie ba?. @op, NO put ur picture for ur profile o, b4 e go b say na cash make dm start to talk wit u. If na shy u dey shy wey make u no fit approach babe God go do miracle. I jst hope say u no b the kiss n tell type sha |
prettyphlake: am not making it up,he asked for it,infact we wrestledwrestled for toto?. That guy na big mumu. because of toto him dey struggle girl. Some guys jst dey give girls excuse to insult us o. We give up |
Iaz93:Many of them na big pretenders. |
Mayb d guy shame after u reject him advance. Sometimes some guys b like, I buy her things, I gats to chop her. I for talk somethin o, bt since accordin to u, u knw say u dey right. So move on |
carmelion: When you love someone,giving them gifts and granting them favours won't be a task neither would it be news.What abt when you love someone and you dan't have something to give?. |
All of una wey just dey do ![]() ![]() ![]() ![]() na una sabi o |
Are there girls who can date a guy without gifts or favours?. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 162 163 164 165 166 167 168 169 170 (of 242 pages)

. You obviously don't have the ingredients to make an average Nigerian girl get your attention. There are a lot of successful dudes that have the skills to bring a girl here on NL down on her feet and pleading to be with them. You got no flows dude!
. You gotta seek advice from the chairmen on this forum 
Pretender!