PeeJee's Posts
Nairaland Forum › PeeJee's Profile › PeeJee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 (of 28 pages)
alimat 2:why didnt u tell me since food dey house now |
yes |
I have a very big one in my house where we dumpp refuse i can borrow one |
![]() |
don't i dont trust them infact don't go close i can sense something there. |
alimat 2: haba u ma no talk ooh u know now scratch my back i scratch urs. its just that she be wife and me i fit do wetin three guys fit do u know me now. |
Don't worry he no go believ una, na so tyty be Amibo kai shege yaro. make ino spoil my runs ooooLola na wife oooooooooooo |
romade: who tell abeg if u no know ask alimat she can testify . Abi sweet alimat ? |
Romade I know say u mouth dey run pass car no tell Lola wat is goin to happen b/w me and alimat oooh u know na ur foot step i dey follow its just that i go play pass you. |
Na lie i trust am shame on uuuuuuuuuuuuuuu u dey jealous b cos u no get am. u tink she didnt tell me |
romade: papa no go know. alimat 2: don't worry i get the caton for house Hope 7 round is ok? |
great alimat i will be there so wat will i expect fr u? |
Hustler any show for me? |
romade:haba who tell u so he bigg oooooooo |
alimat 2: i will follow ur advice i dey kampe so how far now which time we go see now! |
hi my frnd hustler u hustle any one for me my baby lola no dey and alimat never cum yet ![]() |
Y-HU§TL£R: romade:Agbayas amibos which one be una own. Abeg alimat i dey wait oooooooooooh |
romade: Papa I dey follow ur footstep |
alimat 2: Iwont tell them cos its a secret ![]() |
tell lola. Ope no amibo here to tell her |
haba which one be ur own why u dey opata say he no be gay u no see wetin he talk. well the quote stuff tanx |
*carries peejee thinkn him to be my pyjamas and hops into bed* haba clem am not gay like u ooooooooooh |
breezily pokes head into the kitchen* heyy lolyybabe the plantain not done yet? honestly am starving Clamedia or wetin be that ur name the plaintain is meant for me let any guy no tempa eye my Lola baby oooh warning Romade tell them she is d apple of my eyes |
Haba Romade u take RUM this hot afternoon abi na where u dey. wetin ur clock talk? |
come where is crazy pikin maybe the tabs wey he the take them fit tak that one . My baby don't mind them them no well |
alimat how we go take see now, i bi like say I dream of u oooooo |
thought lola is in da kitchen frying plantain?? u are right she is in my kitchen frying my plaintain. ![]() |
na lolabbey they come my house every day. each time she comes to my house, the only thing i do is just to insert my flash drive to her system. i have been doing this for many times, not until one day whn i saw her and her mummy coming. she was crying, the mum said, where is it, she said this is him. the mum said so u are the one that impreginated my dauther, i said no oo, lolabbey said he is lying, i use to come to his house, i said if its abt that, yes she use to come to my house, but i never impreginated her, the only thing i do is just to insert my flash drive to her system, copy files and sometimes do scanning. or is that how they impreginate a lady? God forbid it can never be my Lola na dat ashawo wey u meet for mabushi in Abuja |
No dirty talk here. Take note by PEEJEE |

?
tell lola. Ope no amibo here to tell her